₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,636 members, 8,441,579 topics. Date: Wednesday, 08 July 2026 at 06:26 PM

Toggle theme

➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ - Business (1134) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralBusiness➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ (1356738 Views)

1 2 3 ... 1131 1132 1133 1134 1135 1136 1137 ... 2261 (Go Down)

Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Dannydrums889: 8:14pm On Apr 16, 2023
eseka12:
My only surviving tickets for d out of a total of 12 tickets for d weekend. Ajax match fit just end like dat🚶‍♂️🚶‍♂️🚶‍♂️
This one is coming home bro
Ajax game against FC emmen is always over 2.5
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Reloadedisraelp: 8:15pm On Apr 16, 2023
eseka12:
Make i do 20k giveaway for my people wey dey play my games.... dem done too loose dis period
I Dy ooo ☺️
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(m): 8:15pm On Apr 16, 2023
eseka12:
Make i do 20k giveaway for my people wey dey play my games.... dem done too loose dis period
Boss abeg
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Dannydrums889: 8:15pm On Apr 16, 2023
eseka12:
Make i do 20k giveaway for my people wey dey play my games.... dem done too loose dis period
I dey gallant bro
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by NOTORIOUS100(m): 8:16pm On Apr 16, 2023
[quote author=Samueltemi337 post=122559868][/quote]Dey calm down
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by wiseone28: 8:16pm On Apr 16, 2023
Reloadedisraelp:
I Dy ooo ☺️
eseka no give this boy.. him dey chop alabi every week
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by ThatrealestApex: 8:16pm On Apr 16, 2023
[quote author=ThatrealestApex post=122545218][/quote]Only Besiktas Vs Trabzonspor Over 1.5 spoilt this my game!

Congratulations if in anyway you cashed out or edited.

Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Icuib4cu:
.
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by davosea(m): 8:18pm On Apr 16, 2023
eseka12:
Make i do 20k giveaway for my people wey dey play my games.... dem done too loose dis period
hi sir
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by wiseone28: 8:18pm On Apr 16, 2023
ThatrealestApex:
Only Besiktas Vs Trabzonspor Over 1.5 spoilt this my game!
Congratulations if in anyway you cashed out or edited.
No cry 😁😁

Na Bayern cut my own
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by eseka12(m): 8:18pm On Apr 16, 2023
Na only 4 people i wan do d giveaway for... 5k each
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Reloadedisraelp: 8:18pm On Apr 16, 2023
wiseone28:
eseka no give this boy.. him dey chop alabi every week
angry

Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Dannydrums889: 8:18pm On Apr 16, 2023
ThatrealestApex:
Only Besiktas Vs Trabzonspor Over 1.5 spoilt this my game!
Congratulations if in anyway you cashed out or edited.
You really try bro 💪👍
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Dannydrums889: 8:18pm On Apr 16, 2023
eseka12:
Na only 4 people i wan do d giveaway for... 5k each
Abeg add me
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by dahgifted(m): 8:19pm On Apr 16, 2023
eseka12:
Make i do 20k giveaway for my people wey dey play my games.... dem done too loose dis period
Alright
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Reloadedisraelp: 8:19pm On Apr 16, 2023
eseka12:
Na only 4 people i wan do d giveaway for... 5k each
9153575713 sportybet
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Dannydrums889: 8:20pm On Apr 16, 2023
eseka12:
My only surviving tickets out of a total of 12 tickets for d weekend. Ajax match fit just end like dat🚶‍♂️🚶‍♂️🚶‍♂️
Game finally won
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by davosea(m): 8:20pm On Apr 16, 2023
eseka12:
Na only 4 people i wan do d giveaway for... 5k each
2054416596 Uba boss
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Fedrick100: 8:21pm On Apr 16, 2023
eseka12:
Na only 4 people i wan do d giveaway for... 5k each
Do am 1k make e reach others abeg
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Punter7728: 8:21pm On Apr 16, 2023
eseka12:
Make i do 20k giveaway for my people wey dey play my games.... dem done too loose dis period
Boss them don ban giveaway for this thread

Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Lucasinho(m): 8:21pm On Apr 16, 2023
recieve:
Na small small
I de do rollover
By next week, I will have 113k cool
Discipline is the key🗝️
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 8:21pm On Apr 16, 2023
eseka12:
Na only 4 people i wan do d giveaway for... 5k each
who and who?
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(m): 8:21pm On Apr 16, 2023
eseka12:
Na only 4 people i wan do d giveaway for... 5k each
I know I won't be part
but please any of the 4 people make una reason me something
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by wiseone28: 8:22pm On Apr 16, 2023
Punter7728:
Boss them don ban giveaway for this thread
We will share it outside the thread 🤣🤣🤣
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Reloadedisraelp: 8:22pm On Apr 16, 2023
Esake12 put the 5k into my account.... The winning spirit in the account will locate u ☺️☺️☺️
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by NOTORIOUS100(m): 8:23pm On Apr 16, 2023
eseka12:
Make i do 20k giveaway for my people wey dey play my games.... dem done too loose dis period
Boss see me here
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by wiseone28: 8:24pm On Apr 16, 2023
eseka12:
Na only 4 people i wan do d giveaway for... 5k each
The first four people quote you when you said it.. i was the first.

Give me make i share to them outside the thread
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by idongesit88: 8:24pm On Apr 16, 2023
Ticket neva boom, una don already drop plate.
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by ihedioramma: 8:24pm On Apr 16, 2023
wiseone28:
I saw your great grand parents drinking palmwine..
That's good so palmwine is there
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by eseka12(m): 8:25pm On Apr 16, 2023
Reloadedisraelp:
9153575713 sportybet
I done select u? Y u dey drop details.... I know those wey dey play my games every weekend
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by paulgabrielz: 8:25pm On Apr 16, 2023
eseka12:
Make i do 20k giveaway for my people wey dey play my games.... dem done too loose dis period
Played 2 of your games though I added a few red tonatoes
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Reloadedisraelp: 8:25pm On Apr 16, 2023
idongesit88:
Ticket neva boom, una don already drop plate.
2-1 now abi u cancel the goal 🙄

1 2 3 ... 1131 1132 1133 1134 1135 1136 1137 ... 2261

Football (+/Other Sports) Betting Season 15Football (+/Other Sports) Betting Season 14Football (+/Other Sports) Betting Season 13234

Football (+/Other Sports) Betting Season 15EXCLUSIVE : How To Make Level 2 Seller On Fiverr In A Month As A Nigerian SellerFootball Betting Season 8...AGE!!!

Viewing this topic: 3 guest(s)