₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,139 members, 8,444,042 topics. Date: Monday, 13 July 2026 at 12:08 AM

Toggle theme

Brand New 2021 Lamborghini Urus - Autos - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralAutosBrand New 2021 Lamborghini Urus (1959 Views)

1 Reply (Go Down)

Brand New 2021 Lamborghini Urus by Shevy01(op):
Very Clean,
Leather Interior,
Reverse Camera,
Collision Sensor,
Parking Assit,
Steering Control,
Ac Chilling,
Alloy Wheels,
Blasting Sound System,
Superb Engine & Gear.
Good Tyres & Valid Document.

WhatsApp/Hotline:07063578840


Price:380
Location:Ikeja

Re: Brand New 2021 Lamborghini Urus by Kosoco(m):
grin
Re: Brand New 2021 Lamborghini Urus by Shevy01(op): 5:43am On Apr 18, 2023
Na real wah for you.
Re: Brand New 2021 Lamborghini Urus by ASB717: 6:23am On Apr 18, 2023
You dey fear to add the million or "m"? grin
Re: Brand New 2021 Lamborghini Urus by AchrafHakimi: 6:59am On Apr 18, 2023
God abeg. See gear. shocked
Anybody wey no buy dis machine 4 him mama name na mugu.
Re: Brand New 2021 Lamborghini Urus by Blake755: 7:44am On Apr 18, 2023
AchrafHakimi:
God abeg. See gear. shocked
Anybody wey no buy dis machine 4 him mama name na mugu.
I hope you don buy one for your mama 😂😂
Re: Brand New 2021 Lamborghini Urus by Westerhoffe(m): 7:50am On Apr 18, 2023
ASB717:
You dey fear to add the million or "m"? grin
It's very cheap… just ₦380 only.
And I would have bought it o! But I'm just ₦359 short.
Re: Brand New 2021 Lamborghini Urus by diportivo: 8:28am On Apr 18, 2023
Shevy01:
Very Clean,
Leather Interior,
Reverse Camera,
Collision Sensor,
Parking Assit,
Steering Control,
Ac Chilling,
Alloy Wheels,
Blasting Sound System,
Superb Engine & Gear.
Good Tyres & Valid Document.

WhatsApp/Hotline:07063578840


Price:380
Location:Ikeja
see wetin u dey take advertise a whole urus like say na nissan primera u dey try convince people to buy

blasting sound system??.....like wtf grin
Re: Brand New 2021 Lamborghini Urus by KingMack(m): 9:25am On Apr 18, 2023
#300m @ op
Re: Brand New 2021 Lamborghini Urus by percyshelu(m): 11:57am On Apr 18, 2023
Op, you don't have the blue color?
Re: Brand New 2021 Lamborghini Urus by Badb0y4lyf(m): 2:33pm On Apr 18, 2023
grin
Re: Brand New 2021 Lamborghini Urus by Flora2Sweet: 2:43pm On Apr 18, 2023
If say na yellow I for buy am
Re: Brand New 2021 Lamborghini Urus by DARLINGTON869(m): 7:25pm On Apr 20, 2023
Hmmm! Go Knightsbridge for London, Lamborghini urus plenty there like sey na korope. But the car is a fucking monster
Re: Brand New 2021 Lamborghini Urus by OtemBouncer: 7:49pm On Apr 20, 2023
People wey get money to buy this kind car no dey nairaland
Re: Brand New 2021 Lamborghini Urus by jacobjamie(m): 7:50pm On Apr 20, 2023
300m , I tried calling u , ur number has been busy like forever , pls reply ASAP op
Re: Brand New 2021 Lamborghini Urus by jpnsupply: 6:14am On Sep 23, 2023
Good morning, please can someone tell me the weekly delivery for a korope driver? if i give someone a bus to drive?



DARLINGTON869:
Hmmm! Go Knightsbridge for London, Lamborghini urus plenty there like sey na korope. But the car is a fucking monster
1 Reply

Brand New 2021 Lamborghini PRICE: 362 Million Location:lekki Lagos✅✅✅✅✅✅3units Of 2021 Lamborghini Urus........for Sale ...hurry...live In LagosTokunbo 2020 Lamborghini Urus For Sale In Nigeria234

Sold sold 2008 Excellent Neatly Used Toyota Yaris 3.2mReg Golf 3 2door For 450k @ Olanrewaju 08026771839, 08068312890Refuse Truck For Sale : Man F2002 Garbage Truck /faun 20/205