EFCC Arraigns Two Bankers For N20m Theft - Crime - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Crime › EFCC Arraigns Two Bankers For N20m Theft (726 Views)
| EFCC Arraigns Two Bankers For N20m Theft by peekspot(op): 12:42pm On Jun 06, 2023 |
The Economic and Financial Crimes Commission, on Tuesday, arraigned two bankers, Freeman Jacob and Umar Abdullahi before Justice Simon Akpah Amobeda of the Federal High Court, Kano on a three-count charge of conspiracy and stealing.https://punchng.com/efcc-arraigns-two-bankers-for-n20m-theft/ |
| Re: EFCC Arraigns Two Bankers For N20m Theft by taylor88(m): 12:44pm On Jun 06, 2023 |
Hausas don dey do fraud too Nawaoo |
| Re: EFCC Arraigns Two Bankers For N20m Theft by Nobody: 12:46pm On Jun 06, 2023 |
![]() |
| Re: EFCC Arraigns Two Bankers For N20m Theft by incandescentena: 12:47pm On Jun 06, 2023 |
So Northerners dey steal sef |
| Re: EFCC Arraigns Two Bankers For N20m Theft by incandescentena: 12:52pm On Jun 06, 2023 |
taylor88:Yes o ... I believe say na Igbo or Yoruba people don teach dem |
| Re: EFCC Arraigns Two Bankers For N20m Theft by taylor88(m): 12:54pm On Jun 06, 2023 |
incandescentena:Be like I go learn bomb making from them shaa |
| Re: EFCC Arraigns Two Bankers For N20m Theft by Jennyclay(f): 12:54pm On Jun 06, 2023 |
This is what happens when you employ yahoo boys and criminals as bankers Bunch of thieves!! |
| Re: EFCC Arraigns Two Bankers For N20m Theft by incandescentena: 12:55pm On Jun 06, 2023 |
taylor88:LOL....like Ojukwu Bomb(bucket) abi |
| Re: EFCC Arraigns Two Bankers For N20m Theft by taylor88(m): 1:02pm On Jun 06, 2023 |
incandescentena:No Ojukwus bomb is outdated I wan learn that one wey them dey shout Ahla Akubar before them blow themselves |
| Re: EFCC Arraigns Two Bankers For N20m Theft by marlow1962(m): 8:48am On Jun 07, 2023 |
taylor88:Fresh meat go yakpa be that |
| Re: EFCC Arraigns Two Bankers For N20m Theft by BigBlackPreek(m): 8:57am On Jun 07, 2023 |
Bankers wey dey work still dey thief again Wahala dey o |
| Re: EFCC Arraigns Two Bankers For N20m Theft by TERMlNATOR(m): 12:35pm On Jun 07, 2023 |
First class citizens don strike again. |
EFCC Arraigns Two Bankers In Enugu For Selling New Naira Notes • EFCC Arraigns Two Chinese Over Illegal Mining Activities (Photo) • Two Bankers Who Stole From The Dead Jailed In Calabar (pictures) • 2 • 3 • 4
Uniform Man Killed By A Civilian In Jigawa State • 20-year-old Newly Wed Kills Husband In Niger • JUST IN: Five Killed In Ongoing Battle For Control Of Bakassi Peninsula
