₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,328,959 members, 8,438,146 topics. Date: Friday, 03 July 2026 at 02:11 AM

Toggle theme

One Hundred Naira Well Spent(photo) - Food - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralFoodOne Hundred Naira Well Spent(photo) (4196 Views)

1 Reply (Go Down)

One Hundred Naira Well Spent(photo) by enemyofprogress(op): 7:18pm On Aug 23, 2023
All na hundred naira finish am. Food stuffs are getting sheeper and sheeper everyday under Tinubu's government. I for tell una the place wey i buy am, but most of you too dey arrogant for here, una no dey greet person for road.

Re: One Hundred Naira Well Spent(photo) by Donwilson88: 7:20pm On Aug 23, 2023
Who are those mocking our economy?
Re: One Hundred Naira Well Spent(photo) by RockHard: 7:23pm On Aug 23, 2023
If only Ekute Obi were the president eh, this dish for no cost past ₦20. During Obi tenure in Anambra this kind plate of food cost about .30kobo.
Re: One Hundred Naira Well Spent(photo) by meum: 7:23pm On Aug 23, 2023
Dem don cheat you be dat. Na wazo!
Re: One Hundred Naira Well Spent(photo) by izonborn098(m): 7:33pm On Aug 23, 2023
Allow the poor nairalands to breath'''
Re: One Hundred Naira Well Spent(photo) by ShortBiscuit: 7:34pm On Aug 23, 2023
meum:
Dem don cheat you be dat. Na wazo!
Na real cheating. Here in Abeokuta that plate no fit pass wazo (N50) or muri kan (N20).
Re: One Hundred Naira Well Spent(photo) by helinues: 7:37pm On Aug 23, 2023
Ipese awon iya mi aje

Add graphic next time

grin cheesy
Re: One Hundred Naira Well Spent(photo) by jeromestarks: 7:40pm On Aug 23, 2023
RockHard:
If only Ekute Obi were the president eh, this dish for no cost past ₦20. During Obi tenure in Anambra this kind plate of food cost about .30kobo.
You're too wicked to be on Nairaland.
Re: One Hundred Naira Well Spent(photo) by BoldBrainz(m): 7:55pm On Aug 23, 2023
Lol.
OP, you deserve to be shot in the back of the head for lying and oppressing the Nigerian masses.
Re: One Hundred Naira Well Spent(photo) by AfonjaConehead: 7:57pm On Aug 23, 2023
I don't know why I just hate the sight of sliced onions
Re: One Hundred Naira Well Spent(photo) by MrsTwrite(f): 7:58pm On Aug 23, 2023
So yesterday I bought this beautiful hand bag and my two of my neighbors were sited outside, they showered praises on this bag and asked me for price and location and I told them I bought for N300 and if I drop the location make I bend grin

I'm just so wowed at the price of things, they're so cheap!!!
This government is the sweetest!
Re: One Hundred Naira Well Spent(photo) by MrsTwrite(f): 7:59pm On Aug 23, 2023
AfonjaConehead:
I don't know why I just hate the sight of sliced onions
angry grin
Re: One Hundred Naira Well Spent(photo) by meum: 8:13pm On Aug 23, 2023
ShortBiscuit:
Na real cheating. Here in Abeokuta that plate no fit pass wazo (N50) or muri kan (N20).
Abi. He is even happy sef. My friend up north say na Naira Goma for classy places & Naira biyar for road side shop.

@Op go collect your change o! E go favour me & my family prayer don Dey work o! No allow person dey run you street anyhow.
Re: One Hundred Naira Well Spent(photo) by Obapluto: 8:22pm On Aug 23, 2023
Good evening sir. Elon dey hail o🤗
Re: One Hundred Naira Well Spent(photo) by ahiboilandgas: 8:50pm On Aug 23, 2023
enemyofprogress:
All na hundred naira finish am. Food stuffs are getting sheeper and sheeper everyday under Tinubu's government. I for tell una the place wey i buy am, but most of you too dey arrogant for here, una no dey greet person for road.
unhealthy combo
Re: One Hundred Naira Well Spent(photo) by VinnyBaba: 9:17pm On Aug 23, 2023
OP, are you a Druggie supporter? 🤔

because I know Most Agbadorians like Helinius and Co,
Have not had such Meal since February, this Year! 😌😒
Re: One Hundred Naira Well Spent(photo) by davillian(m): 9:34pm On Aug 23, 2023
enemyofprogress:
All na hundred naira finish am. Food stuffs are getting sheeper and sheeper everyday under Tinubu's government. I for tell una the place wey i buy am, but most of you too dey arrogant for here, una no dey greet person for road.
Like 17 years ago
Re: One Hundred Naira Well Spent(photo) by remsonik(f): 10:25pm On Aug 23, 2023
Na lie,this plate alone for Indomie cafe now is 2800. I buy am last month
Re: One Hundred Naira Well Spent(photo) by naijaboy756: 10:39pm On Aug 23, 2023
APC is a gathering of demons sent to destroy Nigeria
Re: One Hundred Naira Well Spent(photo) by lascos912(m): 11:40pm On Aug 23, 2023
RockHard:
If only Ekute Obi were the president eh, this dish for no cost past ₦20. During Obi tenure in Anambra this kind plate of food cost about .30kobo.
come enter heaven make i see
Re: One Hundred Naira Well Spent(photo) by Lanretoye(m): 1:04am On Aug 24, 2023
enemyofprogress:
All na hundred naira finish am. Food stuffs are getting sheeper and sheeper everyday under Tinubu's government. I for tell una the place wey i buy am, but most of you too dey arrogant for here, una no dey greet person for road.
I swear na sapa food still be this,one goat meat and 3 wraps of amala in an average buka will cost more than this so stop feeling like a role model.with 600-800 naira,I will cook what you have there,you really do not wish to make a mockery of yourself.i guess it's about 2 or 3 of you that gathered money to cook that food self cos I can see 2 tools and two eggs on that plate.enjoy your meal anyway.
Re: One Hundred Naira Well Spent(photo) by otokx(m): 3:12am On Aug 24, 2023
Eggs alone are more than 100 naira.
Re: One Hundred Naira Well Spent(photo) by enemyofprogress(op): 6:19am On Aug 24, 2023
Lanretoye:
I swear na sapa food still be this,one goat meat and 3 wraps of amala in an average buka will cost more than this so stop feeling like a role model.with 600-800 naira,I will cook what you have there,you really do not wish to make a mockery of yourself.i guess it's about 2 or 3 of you that gathered money to cook that food self cos I can see 2 tools and two eggs on that plate.enjoy your meal anyway.
see frustration. Sorry o. Go look for something to eat, no carry my matter for head, I'm unavailable.
Re: One Hundred Naira Well Spent(photo) by MrPOTUS: 7:19am On Aug 24, 2023
Mr Op, you be suspect o.

See wetin u dey eat for this Tinubu regime (ba la blu economy) 😲😲
Re: One Hundred Naira Well Spent(photo) by Lanretoye(m): 9:37am On Aug 24, 2023
enemyofprogress:
see frustration. Sorry o. Go look for something to eat, no carry my matter for head, I'm unavailable.
hustle smart bro,you go chop better food...perhaps be thinking about marriage.
Re: One Hundred Naira Well Spent(photo) by CodeTemplar: 10:29am On Aug 24, 2023
Local bullet N100
Riffle - free
Victim - ABOKI
Crime scene - road side
Suspect - EnemyofPiss

We understand you. You try no be small.
Re: One Hundred Naira Well Spent(photo) by CedarHoldings: 4:58pm On Aug 24, 2023
remsonik:
Na lie,this plate alone for Indomie cafe now is 2800. I buy am last month
lie don't sabotage our government, I bought that op food for 50naira yesterday.

1 Reply

I Bought This Assorted Meat For One Thousand Five Hundred Naira In KadunaThe Size Of Hundred Naira Akpu Is Giving Me Sleepless Nights (Photos)15k Well Spent(photo)234

We Sell Original Unadulterated Honey.... Contact Us Now on 081 01666 771How To Prepare Coconut TAPIOCA PUDDINGThe Origin Of Jollof Rice