Chelsea Vs Manchester City (4 - 4) On 12th November 2023 - European Football (EPL, UEFA, La Liga) (10) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Sports › European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Chelsea Vs Manchester City (4 - 4) On 12th November 2023 (49253 Views)
1 2 3 ... 7 8 9 10 11 12 13 ... 18 Reply (Go Down)
| Re: Chelsea Vs Manchester City (4 - 4) On 12th November 2023 by jamiu49(m): 7:06pm On Nov 12, 2023 |
Up man - city |
| Re: Chelsea Vs Manchester City (4 - 4) On 12th November 2023 by MANNABBQGRILLS: 7:06pm On Nov 12, 2023 |
Meedon:Yen yen yen. Na dem 👅 😛 |
| Re: Chelsea Vs Manchester City (4 - 4) On 12th November 2023 by Cizarr(m): 7:06pm On Nov 12, 2023 |
[quote author= post=126932173]Can this game end already. Good job Chelsea 👏[/quote]End ke... No. Chelsea go still collect but as an Arsenal fan.. I pray make Chelsea win. |
| Re: Chelsea Vs Manchester City (4 - 4) On 12th November 2023 by chikason22(m): 7:07pm On Nov 12, 2023 |
Chelsea you can do it. If una need red card to do it, let a City player chop red card. Na must win. |
| Re: Chelsea Vs Manchester City (4 - 4) On 12th November 2023 by MANNABBQGRILLS: 7:07pm On Nov 12, 2023 |
Cizarr:U just dey go upandan. U never know wetin u want. |
| Re: Chelsea Vs Manchester City (4 - 4) On 12th November 2023 by Meedon: 7:07pm On Nov 12, 2023 |
[quote author= post=126932242]Yen yen yen. Na dem 👅 😛[/quote]E pain am 😁 |
| Re: Chelsea Vs Manchester City (4 - 4) On 12th November 2023 by pargelenis(m): 7:07pm On Nov 12, 2023 |
[quote author= post=126932173]Can this game end already. Good job Chelsea 👏[/quote]No, let Chelsea score one more and referee should blow the whistle at 4-3 ![]() |
| Re: Chelsea Vs Manchester City (4 - 4) On 12th November 2023 by TheManofTomorrow(m): 7:08pm On Nov 12, 2023 |
What's the match time now[quote][/quote] |
| Re: Chelsea Vs Manchester City (4 - 4) On 12th November 2023 by Nlanalyst: 7:08pm On Nov 12, 2023 |
| Re: Chelsea Vs Manchester City (4 - 4) On 12th November 2023 by Hendrixky: 7:09pm On Nov 12, 2023 |
See goal way gutso throw way |
| Re: Chelsea Vs Manchester City (4 - 4) On 12th November 2023 by Meedon: 7:09pm On Nov 12, 2023 |
[quote author= post=126932220]It's on the Grills already Sir Green. We go chop, we go tire tonight 😋 Make the ref just no spoil the parry sha....[/quote]Is this not grilled vulture 😁 No go give yourself and others Wetin no good chop ooo |
| Re: Chelsea Vs Manchester City (4 - 4) On 12th November 2023 by Freakman23xxxx(m): 7:10pm On Nov 12, 2023 |
Follow Link On My Signature for live Streaming |
| Re: Chelsea Vs Manchester City (4 - 4) On 12th November 2023 by Adakintroy: 7:10pm On Nov 12, 2023 |
Klopp and pochentinho are two coach weh no de fear to attack pep. The rest go sit deep. |
| Re: Chelsea Vs Manchester City (4 - 4) On 12th November 2023 by motionarena: 7:10pm On Nov 12, 2023 |
Gusto why |
| Re: Chelsea Vs Manchester City (4 - 4) On 12th November 2023 by membranus: 7:10pm On Nov 12, 2023 |
What a chance, what a miss by Gusto! |
| Re: Chelsea Vs Manchester City (4 - 4) On 12th November 2023 by Zimzy(m): 7:11pm On Nov 12, 2023*. Modified: 9:32pm On Nov 12, 2023 |
Nobody gave Chelsea any chance to survive the ruthless Manchester city. I am largely impressed. From a Liverpool fan. |
| Re: Chelsea Vs Manchester City (4 - 4) On 12th November 2023 by Adakintroy: 7:11pm On Nov 12, 2023 |
Sterlin na boller |
| Re: Chelsea Vs Manchester City (4 - 4) On 12th November 2023 by lavylilly: 7:11pm On Nov 12, 2023 |
Cizarr:Even if Chelsea win arsenal will never won the league |
| Re: Chelsea Vs Manchester City (4 - 4) On 12th November 2023 by MANNABBQGRILLS: 7:11pm On Nov 12, 2023 |
Damn it!! What a chance missed by Gusto. Clear one on one! Raheem Sterling digs in to win the ball near the City box before poking a pass that gives sub Malo Gusto a clear sight of goal. He looks up, and scoops his shot over the bar! Bf |
| Re: Chelsea Vs Manchester City (4 - 4) On 12th November 2023 by Mitsurugi(m): 7:12pm On Nov 12, 2023 |
[quote author= post=126932220]It's on the Grills already Sir Green. We go chop, we go tire tonight 😋 Make the ref just no spoil the parry sha....[/quote]Vulture meat |
| Re: Chelsea Vs Manchester City (4 - 4) On 12th November 2023 by smalldoctor: 7:12pm On Nov 12, 2023 |
Ah swear this city na wash!! This current city team won't win the league. Liverpool, Asernal won't lose to this city side ![]() |
| Re: Chelsea Vs Manchester City (4 - 4) On 12th November 2023 by BitterTruth01: 7:13pm On Nov 12, 2023 |
How did Gusto miss that ![]() |
| Re: Chelsea Vs Manchester City (4 - 4) On 12th November 2023 by phemmyfour: 7:13pm On Nov 12, 2023 |
How did Taylor missed that handball |
| Re: Chelsea Vs Manchester City (4 - 4) On 12th November 2023 by BabaO2: 7:13pm On Nov 12, 2023 |
where is VAR, obvious penalty handball comitted by walker |
| Re: Chelsea Vs Manchester City (4 - 4) On 12th November 2023 by membranus: 7:14pm On Nov 12, 2023 |
Chelsea's team are tiring. |
| Re: Chelsea Vs Manchester City (4 - 4) On 12th November 2023 by Goke7: 7:14pm On Nov 12, 2023 |
Like play dem deny Chelsea that penalty epl Una well done o |
| Re: Chelsea Vs Manchester City (4 - 4) On 12th November 2023 by tonididdy(m): 7:14pm On Nov 12, 2023 |
....I nor like this gusto boy since Adam ...e too dey do fine boy. ![]() |
| Re: Chelsea Vs Manchester City (4 - 4) On 12th November 2023 by tonididdy(m): 7:16pm On Nov 12, 2023 |
Just one counter lord 🙏 |
| Re: Chelsea Vs Manchester City (4 - 4) On 12th November 2023 by 2ndchildhood(m): 7:16pm On Nov 12, 2023 |
Surprisingly, Chelsea hasn't Lost a game against the big six. If Chelsea can be able to breakdown low block teams who park bus., they would be unstoppable.. |
| Re: Chelsea Vs Manchester City (4 - 4) On 12th November 2023 by 89green: 7:16pm On Nov 12, 2023 |
[quote author= post=126932220]It's on the Grills already Sir Green. We go chop, we go tire tonight 😋 Make the ref just no spoil the parry sha....[/quote]My guy you no dey disappoint ![]() |
| Re: Chelsea Vs Manchester City (4 - 4) On 12th November 2023 by membranus: 7:16pm On Nov 12, 2023 |
Gallagher likes firing miss shots too much, instead of intelligent passes. |
Manchester City Vs Brentford (1 - 2) On 12th November 2022 • Arsenal Vs Leicester City (4 - 2) On 13th August 2022 • Liverpool Vs Norwich City (4 - 1) On 9th August 2019 • 2 • 3 • 4
Germany Vs Italy: Euro 2016 Quarter-finals (1 - 1) On 2nd July 2016 • Atletico Madrid Vs Barcelona : UCL (2 - 0) On 13th April 2016 • Barcelona Vs Real Madrid- Copa Del Rey (1 - 3) On 26th February 2013

