What's Your Experience Taking Colos!!! - Crime - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Crime › What's Your Experience Taking Colos!!! (3360 Views)
| What's Your Experience Taking Colos!!! by Sprinklepee(op): 10:24am On Dec 03, 2023 |
Omo i say make i share my experience taking colos. On that very day i wan go play ball for field inside school, uniben to be precise, my friends wey con visit dey smoke i think say na loud, na i say make drag two puff, one tell me na colos and the guy wey i wan collect for he hand say na loud,i nor even reason na, i drag two puff,everything first dey normal, i wan use acohol highness take rugged am, when i reach field wan play ball na there i remember reach, when my guys con dey tell me weytin sup,i nor fit laugh, dem say na so i dey fall dey stand for field,i go play rubbish ball and i go dey laugh anyhow, when we reach dem need to bath me put me for bed because i don common line, meanwhile for my mind, i just dey say na so i go take die,i con dey say i nor go take anything loud again, the experience mad o. Share your experiences let laugh together. |
| Re: What's Your Experience Taking Colos!!! by Foodqueen(f): 3:49pm On Dec 03, 2023 |
Are you sure your video wasn't uploaded online. |
| Re: What's Your Experience Taking Colos!!! by Nobody: 9:31pm On Dec 03, 2023 |
your brain still light .. when you start to take am consistently e no go move you again .. as I dey like this nothing dey shack me again |
| Re: What's Your Experience Taking Colos!!! by Angrigowt: 6:21am On Dec 04, 2023 |
Dumb student. Read your books n graj |
| Re: What's Your Experience Taking Colos!!! by Sprinklepee(op): 7:17am On Dec 04, 2023 |
Foodqueen:na that i nor know because i nor trust my guys o, dem fit don post am |
| Re: What's Your Experience Taking Colos!!! by Sprinklepee(op): 7:19am On Dec 04, 2023 |
foxman04:abeg make i stick to my drinking, my brain nor fit carry smoking. |
| Re: What's Your Experience Taking Colos!!! by Sprinklepee(op): 7:22am On Dec 04, 2023 |
Angrigowt:lol op all join. |
| Re: What's Your Experience Taking Colos!!! by Nobody: 12:32pm On Dec 04, 2023 |
Sprinklepee:drinking with make you useless and weak as fvck I prefer smoking any day anytime twice on Monday morning. the Highness alone can last 4-5 hrs |
| Re: What's Your Experience Taking Colos!!! by Makamatic: 3:23pm On Dec 04, 2023 |
foxman04:Collos 4 hrs , na lie . Worst come to worst na 30 mins , u done get urself back .if you come they smoke cigar and drink cold water , collos no fit make u comot line |
| Re: What's Your Experience Taking Colos!!! by Sprinklepee(op): 4:44pm On Dec 04, 2023 |
foxman04:that one dey sha, but my drinking get guage,i nor dey do pass myself, and i nor dey drink everytime self. |
| Re: What's Your Experience Taking Colos!!! by Blake755: 11:35pm On Dec 04, 2023 |
I remembered taking D5 feelings was out of the world was very happy |
| Re: What's Your Experience Taking Colos!!! by MMG01(m): 5:30pm On Dec 05, 2023 |
foxman04:Bro if Collo trips carry for 5 hrs then you’re gonna |
| Re: What's Your Experience Taking Colos!!! by silibaba: 5:47pm On Dec 05, 2023 |
Sprinklepee:I don't do drugs, Sorry, no experience. Drugs na for people wey want turn JUNKIES in the nearest future. |
| Re: What's Your Experience Taking Colos!!! by Nobody: 6:04pm On Dec 05, 2023 |
foxman04:Even ordinary SK go off the nigga. |
| Re: What's Your Experience Taking Colos!!! by Sprinklepee(op): 7:52pm On Dec 05, 2023 |
silibaba:lol op, na true sha, but men go still take am |
| Re: What's Your Experience Taking Colos!!! by kereman1: 10:38pm On Dec 05, 2023 |
So me and my friend invited 2 girls over, I had the chubby one he had the tinted hair girl. My girl said she wants to get real high, higher than what az was giving, so we send someone to buy colos that night, she took 4 puffs naso she mezevu, babe dey aware of surrounding but cudnt comm, she was just muttering, luckily we took her home, My friend was curious and wanted to give it a try, with just 2 puffs, my guy off, he said something did "Tah Tah Tah " in his brain. guy just dey recite, don't leave me, madness is real, I see white light I dey try go but person drag me back. I mocked him the next day. I know of 2 people wey no fit Eva dey normal again for this life because of collos. If u are still a virgin to it avoid that shit, |
| Re: What's Your Experience Taking Colos!!! by Melonsmasher: 9:19am On Nov 10, 2024 |
Sprinklepee:Bros no be colos u take na loud, if na colos, 2 puffs within 2 secs u done off, and if u no come back after like 30mins, na for dia ur days of madness begin |
| Re: What's Your Experience Taking Colos!!! by Sharpsharp00123: 8:23pm On Nov 10, 2024 |
I don't smoke but I get my fair share Na magic moment that year for school around 2012, I Dey take am normally but this day I say make I take am go play ball normal just like op N u know magic moment dey settle for body well well, I take am when I reach field dem comot my set first time na so I enter second time My guys just tell me say I Dey play rubbish Dey laugh, though I knew I was laughing but I didn't know it was that wierd till I saw d video I even Dey laugh now The other drink wey wound u for school then too na Napoleon brandy |
| Re: What's Your Experience Taking Colos!!! by Sprinklepee(op): 9:18am On Mar 10, 2025 |
Melonsmasher:swear na colos, I nor even know |
NDLEA Busts Colos laboratory In Lagos, Intercepts loud Consignments (Pics) • Two Teenagers Caught Taking Colos In Sapele,delta State (watch Video) • NDLEA Intercepts Colos Consignment In Boxing Kits On New Year Day • 2 • 3 • 4
Message I Received From Scammer & The Reply I Gave. • Man Stabbed In The *S* In South Africa (PICS) GRAPHIC • Moments After I Chased & Caught Up With A Kidnap Suspect along Lekki-Epe Express