Carpet For Sale (ASAP) - Family - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Family › Carpet For Sale (ASAP) (981 Views)
| Carpet For Sale (ASAP) by samuelelegbe(op): 8:14am On Dec 22, 2023 |
Abeg o. E get one better fur carpet for sale in Abuja. Very new barely used sef. If una wan get am ASAP just call this number. +234 807 075 3198
|
| Re: Carpet For Sale (ASAP) by motta(m): 8:16am On Dec 22, 2023 |
samuelelegbe:call it rug |
| Re: Carpet For Sale (ASAP) by samuelelegbe(op): 8:38am On Dec 22, 2023 |
| Re: Carpet For Sale (ASAP) by NoSmoking: 9:05am On Dec 22, 2023 |
How much |
| Re: Carpet For Sale (ASAP) by samuelelegbe(op): 9:17am On Dec 22, 2023 |
NoSmoking:30K How much you wan pay? |
| Re: Carpet For Sale (ASAP) by NoSmoking: 10:47am On Dec 22, 2023 |
samuelelegbe:10k |
| Re: Carpet For Sale (ASAP) by samuelelegbe(op): 11:17am On Dec 22, 2023 |
NoSmoking:Thanks but too low Sir |
| Re: Carpet For Sale (ASAP) by motta(m): 12:59pm On Dec 22, 2023 |
samuelelegbe:I for buy na location be the koko |
| Re: Carpet For Sale (ASAP) by samuelelegbe(op): 1:11pm On Dec 22, 2023 |
motta:Where you de located Sir? |
| Re: Carpet For Sale (ASAP) by NoSmoking: 2:04pm On Dec 22, 2023 |
samuelelegbe:Make we run am like that If possible today before bank close Where u dey |
| Re: Carpet For Sale (ASAP) by motta(m): 3:17pm On Dec 22, 2023 |
samuelelegbe:Lagos |
| Re: Carpet For Sale (ASAP) by samuelelegbe(op): 9:24pm On Dec 22, 2023 |
motta:Too far o |
| Re: Carpet For Sale (ASAP) by samuelelegbe(op): 9:25pm On Dec 22, 2023 |
NoSmoking:Na Abuja but na 30K. No be me get am |
| Re: Carpet For Sale (ASAP) by Simeon88(m): 11:23pm On Dec 22, 2023 |
Still available? |
| Re: Carpet For Sale (ASAP) by samuelelegbe(op): 10:36am On Dec 23, 2023 |
Rug Carpet For Sale #50k • Thick Linoleum Carpet @7000 Per Square Meter • Household Items For Sale ASAP • 2 • 3 • 4
What Happens When You Don't Pay Loan Apps Thier • Who Sells Fridge Compressor • How Do You Handle False Accusation?