₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,346,316 members, 8,522,338 topics. Date: Saturday, 21 November 2026 at 03:21 AM

Toggle theme

Carpet For Sale (ASAP) - Family - Nairaland

Nairaland Forum › Nairaland General › Family › Carpet For Sale (ASAP) (981 Views)

1 Reply (Go Down)

Carpet For Sale (ASAP) by samuelelegbe(op): 8:14am On Dec 22, 2023
Abeg o.

E get one better fur carpet for sale in Abuja.

Very new barely used sef.

If una wan get am ASAP just call this number.

+234 807 075 3198

shocked shocked

Re: Carpet For Sale (ASAP) by motta(m): 8:16am On Dec 22, 2023
samuelelegbe:
Abeg o.

E get one better fur carpet for sale in Abuja.

Very new barely used sef.

If una wan get am ASAP just call this number.

+234 807 075 3198

shocked shocked
call it rug
Re: Carpet For Sale (ASAP) by samuelelegbe(op): 8:38am On Dec 22, 2023
motta:
call it rug
Correct! Na why I like people like una.

Thank you.
Re: Carpet For Sale (ASAP) by NoSmoking: 9:05am On Dec 22, 2023
How much
Re: Carpet For Sale (ASAP) by samuelelegbe(op): 9:17am On Dec 22, 2023
NoSmoking:
How much
30K
How much you wan pay?
Re: Carpet For Sale (ASAP) by NoSmoking: 10:47am On Dec 22, 2023
samuelelegbe:
30K
How much you wan pay?
10k
Re: Carpet For Sale (ASAP) by samuelelegbe(op): 11:17am On Dec 22, 2023
NoSmoking:
10k
Thanks but too low Sir
Re: Carpet For Sale (ASAP) by motta(m): 12:59pm On Dec 22, 2023
samuelelegbe:
Correct! Na why I like people like una.

Thank you.
I for buy na location be the koko
Re: Carpet For Sale (ASAP) by samuelelegbe(op): 1:11pm On Dec 22, 2023
motta:
I for buy na location be the koko
Where you de located Sir?
Re: Carpet For Sale (ASAP) by NoSmoking: 2:04pm On Dec 22, 2023
samuelelegbe:
Thanks but too low Sir
Make we run am like that

If possible today before bank close

Where u dey
Re: Carpet For Sale (ASAP) by motta(m): 3:17pm On Dec 22, 2023
samuelelegbe:
Where you de located Sir?
Lagos
Re: Carpet For Sale (ASAP) by samuelelegbe(op): 9:24pm On Dec 22, 2023
motta:
Lagos
Too far o
Re: Carpet For Sale (ASAP) by samuelelegbe(op): 9:25pm On Dec 22, 2023
NoSmoking:
Make we run am like that

If possible today before bank close

Where u dey
Na Abuja but na 30K. No be me get am
Re: Carpet For Sale (ASAP) by Simeon88(m): 11:23pm On Dec 22, 2023
Still available?
Re: Carpet For Sale (ASAP) by samuelelegbe(op): 10:36am On Dec 23, 2023
Simeon88:
Still available?
Yes Sir, very available for now sha

30K
Location, Abuja
1 Reply

Rug Carpet For Sale #50k • Thick Linoleum Carpet @7000 Per Square Meter • Household Items For Sale ASAP • 2 • 3 • 4

What Happens When You Don't Pay Loan Apps Thier • Who Sells Fridge Compressor • How Do You Handle False Accusation?