Nottingham Forest Vs Manchester United (2 - 1) On 30th December 2023 - European Football (EPL, UEFA, La Liga) (4) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Sports › European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Nottingham Forest Vs Manchester United (2 - 1) On 30th December 2023 (24741 Views)
1 2 3 4 5 6 7 8 9 Reply (Go Down)
| Re: Nottingham Forest Vs Manchester United (2 - 1) On 30th December 2023 by PNomsule: 7:45pm On Dec 30, 2023 |
Inconsistency in this mumu league... wetin Dalot do dem give am two quick yellow card na him white for now dem want ignore |
| Re: Nottingham Forest Vs Manchester United (2 - 1) On 30th December 2023 by prinsam30: 7:45pm On Dec 30, 2023 |
abeg na wetin be dalot problem na ref don already give the guy yellow wetin be own |
| Re: Nottingham Forest Vs Manchester United (2 - 1) On 30th December 2023 by thatigboman: 7:47pm On Dec 30, 2023 |
Somebody will chop red card in this match. The amount of rough going on in the game no be here |
| Re: Nottingham Forest Vs Manchester United (2 - 1) On 30th December 2023 by prinsam30: 7:48pm On Dec 30, 2023 |
Ade1177:aswear 10 hang na complete clueless |
| Re: Nottingham Forest Vs Manchester United (2 - 1) On 30th December 2023 by prinsam30: 7:49pm On Dec 30, 2023 |
abeg make dem sub this Rashford jor |
| Re: Nottingham Forest Vs Manchester United (2 - 1) On 30th December 2023 by PNomsule: 7:50pm On Dec 30, 2023 |
Rashford dey fake injury... e for even be real make him go rest till end of season joorr. Make we for see better striker buy for January. |
| Re: Nottingham Forest Vs Manchester United (2 - 1) On 30th December 2023 by PNomsule: 7:50pm On Dec 30, 2023 |
prinsam30:E dey taya me to watch I swear 🤬 |
| Re: Nottingham Forest Vs Manchester United (2 - 1) On 30th December 2023 by OceanEye: 7:51pm On Dec 30, 2023 |
Goal man u |
| Re: Nottingham Forest Vs Manchester United (2 - 1) On 30th December 2023 by Caveatemptor(m): 7:51pm On Dec 30, 2023 |
See goalkeeper. No attempt. Forest 1 Manchester United 0 |
| Re: Nottingham Forest Vs Manchester United (2 - 1) On 30th December 2023 by PNomsule: 7:53pm On Dec 30, 2023 |
E don cast e don cast... e don cast 🎶 🎵 |
| Re: Nottingham Forest Vs Manchester United (2 - 1) On 30th December 2023 by Mosba: 7:55pm On Dec 30, 2023 |
Wotowoto Loading........... Womanchester United |
| Re: Nottingham Forest Vs Manchester United (2 - 1) On 30th December 2023 by thatigboman: 7:56pm On Dec 30, 2023 |
OceanEye:which Man U? Nottingham Forest are the ones in Red as they are the ones at home. Man U is in White and Green Stripe. |
| Re: Nottingham Forest Vs Manchester United (2 - 1) On 30th December 2023 by YesGodcan(m): 7:56pm On Dec 30, 2023 |
Ogbono soup |
| Re: Nottingham Forest Vs Manchester United (2 - 1) On 30th December 2023 by nnachukz(m): 7:57pm On Dec 30, 2023 |
Man U about to be given Arsenal treatment. |
| Re: Nottingham Forest Vs Manchester United (2 - 1) On 30th December 2023 by Freakman23xxxx(m): 7:57pm On Dec 30, 2023 |
Use link on my signature for live streaming English |
| Re: Nottingham Forest Vs Manchester United (2 - 1) On 30th December 2023 by prinsam30: 7:58pm On Dec 30, 2023 |
very clueless coach he even get hamad on the bench yet he play that mumu Antony |
| Re: Nottingham Forest Vs Manchester United (2 - 1) On 30th December 2023 by Jalaw: 7:59pm On Dec 30, 2023 |
Manchester United going one step forward, three steps backward. Banter club |
| Re: Nottingham Forest Vs Manchester United (2 - 1) On 30th December 2023 by PNomsule: 8:01pm On Dec 30, 2023 |
prinsam30:Nothing anybody want tell me, this utd team no dey train. |
| Re: Nottingham Forest Vs Manchester United (2 - 1) On 30th December 2023 by esemes256: 8:02pm On Dec 30, 2023 |
Man Utd players are playing like they did not give them end of year bonus. |
| Re: Nottingham Forest Vs Manchester United (2 - 1) On 30th December 2023 by PNomsule: 8:03pm On Dec 30, 2023 |
prinsam30:That 90 years old man dey sleep say which kain mumu coach and mumu club be this. |
| Re: Nottingham Forest Vs Manchester United (2 - 1) On 30th December 2023 by Numerouno94(m): 8:04pm On Dec 30, 2023 |
PNomsule:Fergie001 and Kyase wat is really happening? ![]() ![]() |
| Re: Nottingham Forest Vs Manchester United (2 - 1) On 30th December 2023 by prinsam30: 8:04pm On Dec 30, 2023 |
PNomsule:dem dey train buh the coach dey tell dem different thing |
| Re: Nottingham Forest Vs Manchester United (2 - 1) On 30th December 2023 by Caveatemptor(m): 8:06pm On Dec 30, 2023 |
Goal. Rashford. Forest 1 Manchester United 1 |
| Re: Nottingham Forest Vs Manchester United (2 - 1) On 30th December 2023 by thatigboman: 8:06pm On Dec 30, 2023 |
Shey u guys are saying the coach should remove rashford. He has scored |
| Re: Nottingham Forest Vs Manchester United (2 - 1) On 30th December 2023 by PNomsule: 8:06pm On Dec 30, 2023 |
👏🏿 👏🏿 👏🏿 👏🏿 weldone Garnacho... u scored the goal. |
| Re: Nottingham Forest Vs Manchester United (2 - 1) On 30th December 2023 by C2Ok: 8:07pm On Dec 30, 2023 |
Weak draw |
| Re: Nottingham Forest Vs Manchester United (2 - 1) On 30th December 2023 by prinsam30: 8:07pm On Dec 30, 2023 |
as useless as ganacho be for this game with that his selfish attitude still beta pass Antony workrate |
| Re: Nottingham Forest Vs Manchester United (2 - 1) On 30th December 2023 by esemes256: 8:07pm On Dec 30, 2023 |
Garnacho has the potential to be like Leo Messi or Kun Aguero. The guy has great zeal for football. |
| Re: Nottingham Forest Vs Manchester United (2 - 1) On 30th December 2023 by Alpharey: 8:08pm On Dec 30, 2023 |
Goal, Marcus Rashford |
| Re: Nottingham Forest Vs Manchester United (2 - 1) On 30th December 2023 by C2Ok: 8:08pm On Dec 30, 2023 |
esemes256:Not sure about the Messi comparison sha, dude Is taking the Ronaldo lane 🗿 |
| Re: Nottingham Forest Vs Manchester United (2 - 1) On 30th December 2023 by potbelly(m): 8:08pm On Dec 30, 2023 |
These man utd players should close this game abeg... |
Liverpool Vs Leicester City (2 - 1) On 30th December 2022 • Manchester United Vs Burnley (3- 1) On 30th December 2021 • Manchester United Vs AFC Bournemouth (4 - 1) On 30th December 2018 • 2 • 3 • 4
Swansea City Vs Manchester United (2 - 1) On 21st February 2015 • Crystal Palace Vs Manchester United (1 - 2) On 9th May 2015 • Arsenal Vs Everton (2 - 1) On 24th October 2015
