Liverpool Vs Newcastle United (4 - 2) On 1st January 2024 - European Football (EPL, UEFA, La Liga) (8) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Sports › European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Liverpool Vs Newcastle United (4 - 2) On 1st January 2024 (17022 Views)
1 2 3 ... 5 6 7 8 Reply (Go Down)
| Re: Liverpool Vs Newcastle United (4 - 2) On 1st January 2024 by yachal: 11:10am On Jan 02, 2024 |
chikason22:Please don't let that deter you Keep up the good work WE ARE LIVERPOOL THIS MEANS MORE! |
| Re: Liverpool Vs Newcastle United (4 - 2) On 1st January 2024 by Lamasta(m): 11:35am On Jan 02, 2024 |
Silentgroper:No worry una second sure behind man city this season ........Make una dey feel big first until we take our rightful position when Sallah would have gone for the AFCON |
| Re: Liverpool Vs Newcastle United (4 - 2) On 1st January 2024 by Lamasta(m): 11:37am On Jan 02, 2024 |
chikason22:Make una fire on nothing do una but make una no follow us drag our rightful position o na there wahala go start |
| Re: Liverpool Vs Newcastle United (4 - 2) On 1st January 2024 by chikason22(m): 1:56pm On Jan 02, 2024 |
Lamasta:Which rightful position. We dey comot una for that place. Na second una go finish behind Liverpool. You can cash out that one bro 😎😎😎😎 |
| Re: Liverpool Vs Newcastle United (4 - 2) On 1st January 2024 by Silentgroper(m): 7:23pm On Jan 02, 2024 |
Lamasta:shey Salah wey dey underperform this season . On God, we no go miss am. |
| Re: Liverpool Vs Newcastle United (4 - 2) On 1st January 2024 by betshopagent(m): 7:51pm On Jan 02, 2024 |
Lordsagna:I don't have to argue with ppl that watches football on Nairaland thread |
| Re: Liverpool Vs Newcastle United (4 - 2) On 1st January 2024 by Lamasta(m): 9:26pm On Jan 02, 2024 |
chikason22:Time will tell....for the main time join us to celebrate a successful 2023, 2024 will be better than this
|
| Re: Liverpool Vs Newcastle United (4 - 2) On 1st January 2024 by Lamasta(m): 9:27pm On Jan 02, 2024 |
Silentgroper:Let's wait and see ![]() |
Arsenal Vs Manchester City (1 - 2) On 1st January 2021 • Manchester United Vs Newcastle United - (4 - 1) On September 11 2021 • Arsenal Vs Manchester United (2 - 0) On 1st January 2020 • 2 • 3 • 4
Arsenal Vs Olympiakos Europa League (0 - 1) On 18th March 2021 • Chelsea Vs Hull City (2 - 0) On 13th December 2014 • Liverpool Vs Newcastle - (3 - 1) On 16th December 2021
........