₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,867 members, 8,442,662 topics. Date: Friday, 10 July 2026 at 01:02 PM

Toggle theme

Shey fake Cepsa 12.5kg Gas Cylinder Dey Again Ni? - Adverts - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralBusinessAdvertsShey fake Cepsa 12.5kg Gas Cylinder Dey Again Ni? (589 Views)

1 Reply (Go Down)

Shey fake Cepsa 12.5kg Gas Cylinder Dey Again Ni? by PaulH07(op):
I just buy this stuff for Jumia oh, after people told me the thing dey very light weight.

Omoor I carry am, but I no see wetin light weight for there oh.


Be like sey dem don dey sell fake Cepsa gas cylinder oh.
Re: Shey fake Cepsa 12.5kg Gas Cylinder Dey Again Ni? by PaulH07(op): 5:58pm On Jan 11, 2024
The picture...

Re: Shey fake Cepsa 12.5kg Gas Cylinder Dey Again Ni? by Aleem26(m): 7:55pm On Jan 11, 2024
But bro why you go buy something IRON for Jumia na
Re: Shey fake Cepsa 12.5kg Gas Cylinder Dey Again Ni? by PaulH07(op): 7:58pm On Jan 11, 2024
Aleem26:
But bro why you go buy something IRON for Jumia na
Hmmm, so na fake abi?
Re: Shey fake Cepsa 12.5kg Gas Cylinder Dey Again Ni? by Aleem26(m): 8:06pm On Jan 11, 2024
PaulH07:
Hmmm, so na fake abi?
I talk nada ooo…e FOT be origo to you Baba
Re: Shey fake Cepsa 12.5kg Gas Cylinder Dey Again Ni? by PaulH07(op): 11:30pm On Jan 11, 2024
Aleem26:
I talk nada ooo…e FOT be origo to you Baba
It is well. I'll presume you don't know
Re: Shey fake Cepsa 12.5kg Gas Cylinder Dey Again Ni? by OwoukoUrua(m): 5:10pm On Nov 06, 2024
PaulH07:
I just buy this stuff for Jumia oh, after people told me the thing dey very light weight.

Omoor I carry am, but I no see wetin light weight for there oh.


Be like sey dem don dey sell fake Cepsa gas cylinder oh.
Good evening boss

Please how's the gas cylinder holding up?

I'm looking to buy one.
I'm more concerned about its durability and functionality.

Thanks
1 Reply

12.5kg Gas Cylinders For Sale In LagosRefill Your Gas Cylinder And Buy Your Accessories In Okeira250 Live Easter Broilers (2.5kg) Average Weight234

Granite SupplyCheck This OutHp Tablet Pc For Sale Under 200k