Samsung Galaxy S10 Plus With 1 Terrabyte Internal Storage - Technology Market - Nairaland
Nairaland Forum › Science/Technology › Technology Market › Samsung Galaxy S10 Plus With 1 Terrabyte Internal Storage (1883 Views)
| Samsung Galaxy S10 Plus With 1 Terrabyte Internal Storage by Nobody: 3:33pm On Jan 17, 2024 |
Snapdragon Very clean Price is 300k Call or WhatsApp 08038940607
|
| Re: Samsung Galaxy S10 Plus With 1 Terrabyte Internal Storage by PrinceofSarcasm: 3:37pm On Jan 17, 2024 |
| Re: Samsung Galaxy S10 Plus With 1 Terrabyte Internal Storage by Nobody: 3:40pm On Jan 17, 2024 |
PrinceofSarcasm:ok oya come ipodo market behind computer village, make sure u come alone |
| Re: Samsung Galaxy S10 Plus With 1 Terrabyte Internal Storage by PrinceofSarcasm: 3:44pm On Jan 17, 2024 |
psalmz:You nor reach. You hear me. Guy you too small. All of Una. Hand go touch you until you go believe. You know wetin you dey Yan so? Na so e tire you? |
| Re: Samsung Galaxy S10 Plus With 1 Terrabyte Internal Storage by Nobody: 3:46pm On Jan 17, 2024 |
why u dey fear na? Nobody go beat u, just bring your 120k ,PrinceofSarcasm: |
| Re: Samsung Galaxy S10 Plus With 1 Terrabyte Internal Storage by Proffdada: 4:08pm On Jan 17, 2024 |
psalmz:Is this a threat? |
| Re: Samsung Galaxy S10 Plus With 1 Terrabyte Internal Storage by Jagznation(m): 4:15pm On Jan 17, 2024 |
psalmz:300k for 2019 phone ![]() |
| Re: Samsung Galaxy S10 Plus With 1 Terrabyte Internal Storage by PrinceofSarcasm: 4:19pm On Jan 17, 2024 |
psalmz:🤣🤣🤣 Beat me? Fear? Bro I am worried for you and your crew. 🤣🤣🤣 You know wetin men done do una since last year na. Body don tell una ,🤣🤣 All of Una 800 boyz don run comot state 🤣🤣🤣🤣 But if you believe give me number make we see how e go. Drop your mobile baba make men remind you how e be sote Abu run from lekki .... Dirty shirt like you 😎 |
| Re: Samsung Galaxy S10 Plus With 1 Terrabyte Internal Storage by Nobody: 4:34pm On Jan 17, 2024 |
PrinceofSarcasm:no 7 idowu lane computer village ikeja, 08038940607 |
| Re: Samsung Galaxy S10 Plus With 1 Terrabyte Internal Storage by PrinceofSarcasm: 4:37pm On Jan 17, 2024 |
psalmz:Okay |
| Re: Samsung Galaxy S10 Plus With 1 Terrabyte Internal Storage by Nobody: 4:40pm On Jan 17, 2024 |
PrinceofSarcasm:i dey wait, no be to make noise here, at first i dey use u catch cruise based on say na joke, but as insult come dey enter, i wan see u, pls and pls come,as u come dey insult yourself calling yourself dirty, i want u to come, and if i no see u, i go track u, no be threat, na fact |
| Re: Samsung Galaxy S10 Plus With 1 Terrabyte Internal Storage by Onyeka90210(m): 4:42pm On Jan 17, 2024 |
No Gree for Anybody ![]() |
| Re: Samsung Galaxy S10 Plus With 1 Terrabyte Internal Storage by luvlyoracle(m): 4:43pm On Jan 17, 2024 |
Abeg make una no forget drop update how the fight end and who win. Pictures too. Thank u. |
| Re: Samsung Galaxy S10 Plus With 1 Terrabyte Internal Storage by Benjaniblinks(m): 4:47pm On Jan 17, 2024 |
PrinceofSarcasm:No gree for am. Once you reach there and he touch you, call O81 365 O1211 for additional backup. We go show am say Na we get Lag |
| Re: Samsung Galaxy S10 Plus With 1 Terrabyte Internal Storage by Nobody: 4:48pm On Jan 17, 2024 |
Onyeka90210: , una dey encourage violence |
| Re: Samsung Galaxy S10 Plus With 1 Terrabyte Internal Storage by PrinceofSarcasm: 5:08pm On Jan 17, 2024 |
Benjaniblinks:Who are you? |
| Re: Samsung Galaxy S10 Plus With 1 Terrabyte Internal Storage by PrinceofSarcasm: 5:09pm On Jan 17, 2024 |
psalmz:Dirty shirt. You talk too much shut up and be still |
| Re: Samsung Galaxy S10 Plus With 1 Terrabyte Internal Storage by Spencer101(m): 5:21pm On Jan 17, 2024 |
luvlyoracle:Very necessary ![]() |
| Re: Samsung Galaxy S10 Plus With 1 Terrabyte Internal Storage by Benjaniblinks(m): 5:37pm On Jan 17, 2024 |
PrinceofSarcasm:Your backup |
| Re: Samsung Galaxy S10 Plus With 1 Terrabyte Internal Storage by PrinceofSarcasm: 5:41pm On Jan 17, 2024 |
Benjaniblinks:I don't need any back up because I am a free man! for it is said Jeremiah 51:20-24 “You are my battle-ax and sword,” says the LORD. “With you I will shatter nations and destroy many kingdoms. With you I will shatter armies— destroying the horse and rider, the chariot and charioteer. 😎😎😎😎😎😎😎 |
| Re: Samsung Galaxy S10 Plus With 1 Terrabyte Internal Storage by joseph032: 5:47pm On Jan 17, 2024 |
Lol PrinceofSarcasm: |
| Re: Samsung Galaxy S10 Plus With 1 Terrabyte Internal Storage by Nobody: 5:51pm On Jan 17, 2024 |
Una don finally derail my thread |
| Re: Samsung Galaxy S10 Plus With 1 Terrabyte Internal Storage by Benjaniblinks(m): 6:16pm On Jan 17, 2024 |
PrinceofSarcasm:But him don give you address and number. You still dey here dey make mouth. Jesus give you backup I follow give you backup. No fall my hands Bros 😑 |
| Re: Samsung Galaxy S10 Plus With 1 Terrabyte Internal Storage by PrinceofSarcasm: 6:35pm On Jan 17, 2024 |
Benjaniblinks:Hush. Learn to talk less. |
| Re: Samsung Galaxy S10 Plus With 1 Terrabyte Internal Storage by Thazard(m): 6:43pm On Jan 17, 2024 |
Crazy fellows! |
| Re: Samsung Galaxy S10 Plus With 1 Terrabyte Internal Storage by Nobody: 7:22pm On Jan 17, 2024 |
Make una continue |
| Re: Samsung Galaxy S10 Plus With 1 Terrabyte Internal Storage by Samuelojonla123(m): 7:40pm On Jan 17, 2024 |
Some people funny Sha, dey price S10+ 120k ....lmao. I think it's been long you purchase a phone. you think say naira crashing against dollar na play. |
| Re: Samsung Galaxy S10 Plus With 1 Terrabyte Internal Storage by Gadafii: 7:49pm On Jan 17, 2024 |
No gree for anybody se He wan sup for computer village, who go volunteer to help us count scores like this😂😂 |
| Re: Samsung Galaxy S10 Plus With 1 Terrabyte Internal Storage by Nobody: 8:34pm On Jan 17, 2024 |
Samuelojonla123:bro he knows what he is doing, them go knack am fufu, i get soup for house, expensive fufu of 120k |
| Re: Samsung Galaxy S10 Plus With 1 Terrabyte Internal Storage by Nobody: 9:31am On Jan 18, 2024 |
psalmz:one sold, one left |
| Re: Samsung Galaxy S10 Plus With 1 Terrabyte Internal Storage by Nobody: 6:30pm On Jan 21, 2024 |
psalmz: |
| Re: Samsung Galaxy S10 Plus With 1 Terrabyte Internal Storage by Nobody: 4:28am On Jan 22, 2024 |
psalmz:buying |
Brand New Xbox Series X 1 Terrabyte • *** Brand New Macbook Pro 2021 M1 16 Inches, 1 Terrabyte *** • Selling Lenovo Thinkpad T460s I5 8gb, 256gb Ssd Internal Storage • 2 • 3 • 4
Solar Generator Power Stations Are Available For Sale • 7 inch Android Tablet 4 Sale @ Give Away Price -25k price 4da reduced • Nokia 603 For Sale 23k ( Used) sold !!!!!
why u dey fear na? Nobody go beat u, just bring your 120k 