Egypt Vs DR Congo: AFCON 2023 Round of 16 (7 - 8)pens On 28th January 2024 - Sports (5) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Sports › Egypt Vs DR Congo: AFCON 2023 Round of 16 (7 - 8)pens On 28th January 2024 (44654 Views)
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 ... 13 Reply (Go Down)
| Re: Egypt Vs DR Congo: AFCON 2023 Round of 16 (7 - 8)pens On 28th January 2024 by flokii: 9:57pm On Jan 28, 2024 |
Jflex07:They'll try to push Egypt.. I pity DR Congo side. |
| Re: Egypt Vs DR Congo: AFCON 2023 Round of 16 (7 - 8)pens On 28th January 2024 by africandollar: 9:58pm On Jan 28, 2024 |
Sleekfingers:No mind am! Cape Verde wey dey give everybody woto-woto dem no reach 600,000. |
| Re: Egypt Vs DR Congo: AFCON 2023 Round of 16 (7 - 8)pens On 28th January 2024 by TheCongo2: 9:58pm On Jan 28, 2024 |
flokii:You think so ? |
| Re: Egypt Vs DR Congo: AFCON 2023 Round of 16 (7 - 8)pens On 28th January 2024 by Jflex07(m): 9:59pm On Jan 28, 2024 |
flokii:They are not a clinical team,right from the group stages. |
| Re: Egypt Vs DR Congo: AFCON 2023 Round of 16 (7 - 8)pens On 28th January 2024 by africandollar: 10:00pm On Jan 28, 2024 |
flokii:you spoke my mind, the powers that be always working against the underdog winning. ![]() |
| Re: Egypt Vs DR Congo: AFCON 2023 Round of 16 (7 - 8)pens On 28th January 2024 by Sleekfingers: 10:01pm On Jan 28, 2024 |
africandollar:I tire ooooo |
| Re: Egypt Vs DR Congo: AFCON 2023 Round of 16 (7 - 8)pens On 28th January 2024 by flokii: 10:01pm On Jan 28, 2024 |
TheCongo2:There's still 45 mins of play.. let's see how it goes. |
| Re: Egypt Vs DR Congo: AFCON 2023 Round of 16 (7 - 8)pens On 28th January 2024 by EEIA: 10:01pm On Jan 28, 2024 |
Kingosytex:Abuloma80 obviously does the have sense. ![]() him comment weak me die. ![]() |
| Re: Egypt Vs DR Congo: AFCON 2023 Round of 16 (7 - 8)pens On 28th January 2024 by flokii: 10:02pm On Jan 28, 2024 |
africandollar:It's part of the startegy for more views, more bets and all.. DR Congo still very much in the game. |
| Re: Egypt Vs DR Congo: AFCON 2023 Round of 16 (7 - 8)pens On 28th January 2024 by EEIA: 10:03pm On Jan 28, 2024 |
flokii:Make this Congo team comot these desert people from Sub-Saharan soil hosted AFCON abeg. |
| Re: Egypt Vs DR Congo: AFCON 2023 Round of 16 (7 - 8)pens On 28th January 2024 by khattab02: 10:04pm On Jan 28, 2024 |
flokii:lol.. who is the 'they'? Una don dey come with conspiracy theory ko |
| Re: Egypt Vs DR Congo: AFCON 2023 Round of 16 (7 - 8)pens On 28th January 2024 by africandollar: 10:05pm On Jan 28, 2024 |
EEIA:I deh tell you, all these Arab countries wey dey claim Africa so. |
| Re: Egypt Vs DR Congo: AFCON 2023 Round of 16 (7 - 8)pens On 28th January 2024 by kapelvej: 10:08pm On Jan 28, 2024 |
walelamina:https://redditsoccerstream.online/totalsportek42/player/16.php |
| Re: Egypt Vs DR Congo: AFCON 2023 Round of 16 (7 - 8)pens On 28th January 2024 by EEIA: 10:08pm On Jan 28, 2024 |
africandollar:Anybody wey no be black african or decendant of Black Africa dey on im own oh! Na only people for sub saharan states be true Africans |
| Re: Egypt Vs DR Congo: AFCON 2023 Round of 16 (7 - 8)pens On 28th January 2024 by silaswills01(m): 10:09pm On Jan 28, 2024 |
That refree dey craze 😡 First that penalty is cr*ap Second he blow whistle before the injury time even elasp |
| Re: Egypt Vs DR Congo: AFCON 2023 Round of 16 (7 - 8)pens On 28th January 2024 by smpapa(m): 10:12pm On Jan 28, 2024 |
I hate these Arab abi magreb countries competing with real Africans because of their nonsense . If you're following Africa football you'll get it. |
| Re: Egypt Vs DR Congo: AFCON 2023 Round of 16 (7 - 8)pens On 28th January 2024 by africandollar: 10:13pm On Jan 28, 2024 |
EEIA:You’re very right bro. Na person wey never jam dem dey think say dem be better person. I dey tell you say even these idiots are racists against we real black Africans! I don follow dem work before so I know exactly what I’m talking about. They have more in common with Middle Eastern countries than sub-Saharan Africa. |
| Re: Egypt Vs DR Congo: AFCON 2023 Round of 16 (7 - 8)pens On 28th January 2024 by flokii: 10:17pm On Jan 28, 2024 |
khattab02:You see ball wey DR Congo dey play ba?.. game is still on. |
| Re: Egypt Vs DR Congo: AFCON 2023 Round of 16 (7 - 8)pens On 28th January 2024 by BrutusOj(m): 10:20pm On Jan 28, 2024 |
Kingosytex:Lol..don't mind that guy, he/she is on every football threads with this his/her new research. ![]() |
| Re: Egypt Vs DR Congo: AFCON 2023 Round of 16 (7 - 8)pens On 28th January 2024 by thatigboman: 10:20pm On Jan 28, 2024 |
Kingosytex:only 11 players o, not like each country will field 11 million players each or more populous a country is, they field more players. Even in Olympics where a lot of games take place at the same time, how many medals have China, India and Pakistan won? |
| Re: Egypt Vs DR Congo: AFCON 2023 Round of 16 (7 - 8)pens On 28th January 2024 by foleskay(m): 10:22pm On Jan 28, 2024 |
Congolese and Malians players no dey get tired for field atal.. They can run full 120 mins without getting tired. Make we avoid mali for now abwg |
| Re: Egypt Vs DR Congo: AFCON 2023 Round of 16 (7 - 8)pens On 28th January 2024 by newacca: 10:26pm On Jan 28, 2024 |
africandollar:I think Morocco is quite different in this context. I encountered a couple of them. They remain part of the big brains behind African Carnival (An annual cultural festival in Rome) They have literally been pleading to join ECOWAS since 2013. |
| Re: Egypt Vs DR Congo: AFCON 2023 Round of 16 (7 - 8)pens On 28th January 2024 by esemes256: 10:31pm On Jan 28, 2024 |
The way the footballers and even the ref are sweating, I was starting to think that rain is falling over there. |
| Re: Egypt Vs DR Congo: AFCON 2023 Round of 16 (7 - 8)pens On 28th January 2024 by frank417: 10:38pm On Jan 28, 2024 |
Congo dey play 4get |
| Re: Egypt Vs DR Congo: AFCON 2023 Round of 16 (7 - 8)pens On 28th January 2024 by khattab02: 10:38pm On Jan 28, 2024 |
foleskay:we no go meet Dem. Congo dey the other side of the draw. Possibly Mali for Semi. Na Angola dey our front for the semi |
| Re: Egypt Vs DR Congo: AFCON 2023 Round of 16 (7 - 8)pens On 28th January 2024 by africandollar: 10:39pm On Jan 28, 2024 |
newacca:I can’t say much for Morocco but I can confirm firsthand the racist tendencies of Egyptians and Algerians. |
| Re: Egypt Vs DR Congo: AFCON 2023 Round of 16 (7 - 8)pens On 28th January 2024 by wealthpreach(m): 10:39pm On Jan 28, 2024 |
Abuloma80:Croatia has 4 million people yet they outperform countries with larger populations. That is not how football works. I feel you should immerse yourself in both club and country football, so you can grasp the concept. |
| Re: Egypt Vs DR Congo: AFCON 2023 Round of 16 (7 - 8)pens On 28th January 2024 by foleskay(m): 10:39pm On Jan 28, 2024 |
Mumu PSG. From two goals up to 2 2. Yeee ![]() |
| Re: Egypt Vs DR Congo: AFCON 2023 Round of 16 (7 - 8)pens On 28th January 2024 by khattab02: 10:45pm On Jan 28, 2024 |
| Re: Egypt Vs DR Congo: AFCON 2023 Round of 16 (7 - 8)pens On 28th January 2024 by Jflex07(m): 10:46pm On Jan 28, 2024 |
foleskay:The idiots just cut my ticket way don play finishe. This one pain me oh |
| Re: Egypt Vs DR Congo: AFCON 2023 Round of 16 (7 - 8)pens On 28th January 2024 by Mayoisemj4real(m): 10:48pm On Jan 28, 2024 |
The Egyptians you see today,you shall see them no more😎 |
Nigeria Vs DR Congo: 2026 World Cup Play-Off Finals 1(3 - 4)1 On Nov 16 2025 • Ivory Coast Vs DR Congo, AFCON 2023 Semi-finals (1 - 0) On 7th February 2024 • Morocco Vs DR Congo: AFCON 2023 (1 - 1) On 21st January 2024 • 2 • 3 • 4
Osimhen Farther In Limbo As Lukaku Joins Napoli • Netherlands Vs Mexico - World Cup (2 - 1) On 29th June 2014 • Manchester United Appoints Mourinho As Coach


