₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,411 members, 8,426,411 topics. Date: Sunday, 14 June 2026 at 08:35 AM

Toggle theme

Ekiti Woman Nabbed For Selling Baby For ₦‎2 Million - Crime (4) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralCrimeEkiti Woman Nabbed For Selling Baby For ₦‎2 Million (13541 Views)

1 2 3 4 5 Reply (Go Down)

Re: Ekiti Woman Nabbed For Selling Baby For ₦‎2 Million by Confirm4real(m): 8:57am On Mar 01, 2024
haffaze777:
Yoruba woman wey no wan make hunger finish shindinmagrin
Na that same hunger dey make una go protest up and down grin
Re: Ekiti Woman Nabbed For Selling Baby For ₦‎2 Million by haffaze777(m): 8:59am On Mar 01, 2024
Confirm4real:
Na that same hunger dey make una go protest up and down grin
But we no dey sell her pikin now,wetin go remain of your people after Tinubu 8years? Because the way you are selling your future (pikin) een! I fear for your future ogrin
Re: Ekiti Woman Nabbed For Selling Baby For ₦‎2 Million by Nword22: 9:03am On Mar 01, 2024
Godfullsam:
It is still your great igbos that sold the baby na.

Can't you read?
No..it's not it's ekiti woman.
Re: Ekiti Woman Nabbed For Selling Baby For ₦‎2 Million by Nword22: 9:04am On Mar 01, 2024
haffaze777:
But we no dey sell her pikin now,wetin go remain of your people after Tinubu 8years? Because the way you are selling your future (pikin) een! I fear for your future ogrin
Dey play, which 8 years? Joke on you. By that time seyi fit even mine him papa skull.
Re: Ekiti Woman Nabbed For Selling Baby For ₦‎2 Million by Bluntemperor: 9:04am On Mar 01, 2024
Tiler:
What hardship is causing everywhere
You are spewing nonsense!
So those who are Billionaire stealing in Nigeria-is because of hardships,abi?
Same with Kidnappers,the Terrorists and Criminals in Nigeria borders?
May we know what is your Contribution to Nigeria Economic Development or you are waiting for Govt-to do everything for you?
Radarada Eran iya!
Re: Ekiti Woman Nabbed For Selling Baby For ₦‎2 Million by Confirm4real(m): 9:06am On Mar 01, 2024
haffaze777:
But we no dey sell her pikin now,wetin go remain of your people after Tinubu 8years? Because the way you are selling your future (pikin) een! I fear for your future ogrin
No be skull mining and human parts be una business abi una don change ni grin
Re: Ekiti Woman Nabbed For Selling Baby For ₦‎2 Million by haffaze777(m): 9:06am On Mar 01, 2024
Nword22:
Dey play, which 8 years? Joke on you. By that time seyi fit even mine him papa skull.
Just nine month pere una don sell all the small pikin finish for Alaigbogrin
Re: Ekiti Woman Nabbed For Selling Baby For ₦‎2 Million by haffaze777(m): 9:08am On Mar 01, 2024
Confirm4real:
No be skull mining and human parts be una business abi una don change ni grin
Just nine months una don sell all the pikin finish for Alaigbo because ordinary Agụụ na-agụ,by the time Tinubu spend 8 years nah the whole South East you go sell give Funmilayo
Re: Ekiti Woman Nabbed For Selling Baby For ₦‎2 Million by haffaze777(m): 9:09am On Mar 01, 2024
Nword22:
No..it's not it's ekiti woman.
It's chindinma Ifeoma from Anambragrin
Re: Ekiti Woman Nabbed For Selling Baby For ₦‎2 Million by Nword22: 9:10am On Mar 01, 2024
haffaze777:
It's chindinma Ifeoma from Anambragrin
Fake..you guys changed the name..we know better.
Re: Ekiti Woman Nabbed For Selling Baby For ₦‎2 Million by Nword22: 9:11am On Mar 01, 2024
haffaze777:
Just nine month pere una don sell all the small pikin finish for Alaigbogrin
And still populated than your depreciating population.
Re: Ekiti Woman Nabbed For Selling Baby For ₦‎2 Million by haffaze777(m): 9:11am On Mar 01, 2024
Nword22:
Fake..you guys changed the name..we know better.
But you know Anambra are professional in selling their kids for bread nahgrin

Agụụ na-agụ people
Re: Ekiti Woman Nabbed For Selling Baby For ₦‎2 Million by Draslo(m): 9:11am On Mar 01, 2024
Dpharisee:
That boy that uses Headline of Anambra woman selling her baby to troll Igbos now his adversaries have a counter from a Ronu state grin grin
Ode the baby was sold by one of your people
Re: Ekiti Woman Nabbed For Selling Baby For ₦‎2 Million by haffaze777(m): 9:13am On Mar 01, 2024
Nword22:
And still populated than your depreciating population.
For where? Come to sango come see as your people populate here.Alaigbo wey every sensible Igbo don run comot
Re: Ekiti Woman Nabbed For Selling Baby For ₦‎2 Million by haffaze777(m): 9:13am On Mar 01, 2024
Draslo:
Ode the baby was sold by one of your people
By Agụụ na-agụ people
Re: Ekiti Woman Nabbed For Selling Baby For ₦‎2 Million by Nword22: 9:20am On Mar 01, 2024
haffaze777:
For where? Come to sango come see as your people populate here.Alaigbo wey every sensible Igbo don run comot
You meant your colonizers, continue selling your ancestors graves for Money.soon you will be tenant in your papa compound.
Re: Ekiti Woman Nabbed For Selling Baby For ₦‎2 Million by Nword22: 9:21am On Mar 01, 2024
haffaze777:
But you know Anambra are professional in selling their kids for bread nahgrin

Agụụ na-agụ people
Who are skull miners?
Re: Ekiti Woman Nabbed For Selling Baby For ₦‎2 Million by haffaze777(m): 9:23am On Mar 01, 2024
Nword22:
You meant your colonizers, continue selling your ancestors graves for Money.soon you will be tenant in your papa compound.
Nah so you dey buy our property online whereas nah all your future (pikin) we don buy finish for real life,who even know maybe one Akanmu or isola don pay your money to your mothergrin nah small time remain we go come drag you,put chain for your neck when we pay your mother finish.
Re: Ekiti Woman Nabbed For Selling Baby For ₦‎2 Million by MadmanObi(m): 9:27am On Mar 01, 2024
haffaze777:
Don't worry another funmilayo is coming to buy you next weekgrin

We go use this hunger buy all your pikin finish and give them baramun, keke,Ondo and abajagrin

Nah hunger we go use colonize you
Mad man🤣🤣🤣🤣🤣
Re: Ekiti Woman Nabbed For Selling Baby For ₦‎2 Million by haffaze777(m): 9:29am On Mar 01, 2024
MadmanObi:
Mad man🤣🤣🤣🤣🤣
We're truly buying all their pikingrin
Re: Ekiti Woman Nabbed For Selling Baby For ₦‎2 Million by Nword22: 9:30am On Mar 01, 2024
haffaze777:
Nah so you dey buy our property online whereas nah all your future (pikin) we don buy finish for real life,who even know maybe one Akanmu or isola don pay your money to your mothergrin nah small time remain we go come drag you,put chain for your neck when we pay your mother finish.
Said an inferiothing without natural resources.
Re: Ekiti Woman Nabbed For Selling Baby For ₦‎2 Million by haffaze777(m): 9:31am On Mar 01, 2024
Nword22:
Said an inferiothing without natural resources.
We've been buying your pikin without natural resources and we will continue buying themgrin
Re: Ekiti Woman Nabbed For Selling Baby For ₦‎2 Million by Nword22: 9:43am On Mar 01, 2024
haffaze777:
We've been buying your pikin without natural resources and we will continue buying themgrin
Said blacky still your population is as Black as south Sudan.
Re: Ekiti Woman Nabbed For Selling Baby For ₦‎2 Million by Ofunaofu(op): 9:46am On Mar 01, 2024
haffaze777:
One is wretched and had to sell her pikin for food,though her people pride and said they're not affected by this hardship. Hope you now understand why he highlighted just a name?
Who is wretched. The buyer or the seller
Re: Ekiti Woman Nabbed For Selling Baby For ₦‎2 Million by badoh(m): 10:01am On Mar 01, 2024
ImoleNaija:
Did you read the report?
Na so dem deh fail exam. The guy never bothered to read the report but was in haste to drop a comment.
Re: Ekiti Woman Nabbed For Selling Baby For ₦‎2 Million by DrFunmisticGlow: 10:11am On Mar 01, 2024
meedoLock:
Why can't this people opt for an adoption instead of this illegal means? Human babies are priceless for crying out loud. Why would you purchase a human baby like a cockrel in the open markets huh

People sha..
Adoption is very stressful, time consuming and expensive process. IVF is cheaper
Re: Ekiti Woman Nabbed For Selling Baby For ₦‎2 Million by EmmyMaestro(m): 10:12am On Mar 01, 2024
Nword22:
Freedom of speech.
But in Nigeria freedom after speech is not guranteed
Re: Ekiti Woman Nabbed For Selling Baby For ₦‎2 Million by haffaze777(m): 10:25am On Mar 01, 2024
Ofunaofu:
Who is wretched. The buyer or the seller
Seller nahgrin nah she need money to buy bread
Re: Ekiti Woman Nabbed For Selling Baby For ₦‎2 Million by haffaze777(m): 10:26am On Mar 01, 2024
Nword22:
Said blacky still your population is as Black as south Sudan.
We go buy all your pikin finish
Re: Ekiti Woman Nabbed For Selling Baby For ₦‎2 Million by greatness22(m): 10:42am On Mar 01, 2024
Judolisco:
yes my sister is wrong for buying a baby... Your sister is also heartless for selling her child... Who knws how many children she must have sold to other people
Your sister is also heartless for buying children like yams.

See your silly mentality. cheesy
Re: Ekiti Woman Nabbed For Selling Baby For ₦‎2 Million by Nword22: 10:46am On Mar 01, 2024
haffaze777:
We go buy all your pikin finish
Like we don buy your lands including your sisters finish.
1 2 3 4 5 Reply

Mature Men & Woman Nabbed For ‘one Chance’ Robbery (video And Pix)Ekiti Woman Remanded For Allegedly Tearing Boyfriend’s ScrotumMan Arrested In Abia For Selling Baby Boy After Lying To Wife He Died (Video)234

Police Arrest Couple Who Stole Neighbour’s Two-Year-Old SonHerdsmen Leader In Ondo Hacked To Death By Suspected KidnappersGrandma Admits To Intentionally Shooting 6-Month-Old Granddaughter In The Eye