Congratulations To Me.. E No Dey Easy To Buy This..? - Food - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Food › Congratulations To Me.. E No Dey Easy To Buy This..? (2056 Views)
| Congratulations To Me.. E No Dey Easy To Buy This..? by superintendents(op): 1:37pm On Mar 04, 2024 |
![]() Make una celebrate me.. ![]()
|
| Re: Congratulations To Me.. E No Dey Easy To Buy This..? by EreluRoz: 1:39pm On Mar 04, 2024 |
What are you doing with noddles? Most men I know hate noddles, my brothers call it chicken food 😆 |
| Re: Congratulations To Me.. E No Dey Easy To Buy This..? by superintendents(op): 1:41pm On Mar 04, 2024 |
EreluRoz: Chicken food in this recession... ![]() Abeg make i turn chicken jo.. ![]() |
| Re: Congratulations To Me.. E No Dey Easy To Buy This..? by Omihanifa: 1:48pm On Mar 04, 2024 |
superintendents:Something that you looted from NEMA warehouse in abuja ![]() |
| Re: Congratulations To Me.. E No Dey Easy To Buy This..? by superintendents(op): 1:49pm On Mar 04, 2024 |
| Re: Congratulations To Me.. E No Dey Easy To Buy This..? by Obainoman6: 2:30pm On Mar 04, 2024 |
My brother in this economy you buy 2 cartons of hungry man you deserve a loud applaud. E no easy. |
| Re: Congratulations To Me.. E No Dey Easy To Buy This..? by superintendents(op): 2:34pm On Mar 04, 2024 |
![]() Obainoman6: |
| Re: Congratulations To Me.. E No Dey Easy To Buy This..? by Caaz: 4:32pm On Mar 04, 2024 |
That's 36k ![]() You na big man,God when I go see indomie chow Op you try nor be lie. |
| Re: Congratulations To Me.. E No Dey Easy To Buy This..? by Caleb15(m): 6:40pm On Mar 04, 2024 |
Might just be empty cartons oops |
| Re: Congratulations To Me.. E No Dey Easy To Buy This..? by labake1(f): 8:32pm On Mar 04, 2024 |
Nothing special in that |
| Re: Congratulations To Me.. E No Dey Easy To Buy This..? by superintendents(op): 9:11pm On Mar 04, 2024 |
| Re: Congratulations To Me.. E No Dey Easy To Buy This..? by superintendents(op): 9:12pm On Mar 04, 2024 |
| Re: Congratulations To Me.. E No Dey Easy To Buy This..? by sulakishop(m): 1:50am On Mar 05, 2024 |
Clown chasing clout |
| Re: Congratulations To Me.. E No Dey Easy To Buy This..? by mytime24(f): 7:21am On Mar 05, 2024 |
Some pple 1mth salary 😳 |
| Re: Congratulations To Me.. E No Dey Easy To Buy This..? by superintendents(op): 9:08am On Mar 05, 2024 |
mytime24:for this 2024 or you mean 2020 |
| Re: Congratulations To Me.. E No Dey Easy To Buy This..? by mytime24(f): 4:20pm On Mar 05, 2024 |
superintendents:how much is d minimum wage 🤥 |
| Re: Congratulations To Me.. E No Dey Easy To Buy This..? by superintendents(op): 5:05pm On Mar 05, 2024 |
| Re: Congratulations To Me.. E No Dey Easy To Buy This..? by labake1(f): 3:44pm On Mar 06, 2024 |
| Re: Congratulations To Me.. E No Dey Easy To Buy This..? by MrsAminaBello(f): 2:07pm On Mar 24, 2024 |
labake1:hi is your mail active? |
| Re: Congratulations To Me.. E No Dey Easy To Buy This..? by labake1(f): 7:26pm On Mar 26, 2024 |
MrsAminaBello:Yes |
| Re: Congratulations To Me.. E No Dey Easy To Buy This..? by BscHolder: 11:48pm On Mar 27, 2024 |
labake1:hi can I also reach out to you via mailbox? |
My Boss Sent Me To Buy This Food • Would You Buy This ₦1 Million Sallah Ram? (Photo) • Can You Buy This 20k Bread In This Present Economy? • 2 • 3 • 4
Choose Your Preferred Breakfast This Morning • 1000mt Of Yellow Maize Available For Pickup • ~All Lovers Of Tolotolo . . . Hop In Here~





