₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,950 members, 8,447,907 topics. Date: Sunday, 19 July 2026 at 09:45 AM

Toggle theme

Laff It Off - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland ForumEntertainmentJokes EtcLaff It Off (1603 Views)

1 Reply

Laff It Off by Florena(op): 5:39pm On Nov 15, 2012
Shout out 2 all d smokers in da house, i beg indian hemp no good 4 human being @ all....
Na im one of my friends report say hin dey bar wit hin padi, one guy sit 4 their front dey smoke indian hemp wit his legs crossed, every body dey jolli dey go until dis guy wey dey smoke begin dey cry, him friends con dey ask wetin dey make ham dey cry, na him d guy begin dey rein curses say evil people don take away his second leg, say how him go waka go home, na so everybody dey tell him say na d second leg him but on top d first one but dis guy dey cry seriously say wetin him go tell him papa and mama 4 house................... I beg shey una no think dis guy try
Re: Laff It Off by FlyingTOMATOE: 9:25am On May 18, 2019
Florena:
Shout out 2 all d smokers in da house, i beg indian hemp no good 4 human being @ all....
Na im one of my friends report say hin dey bar wit hin padi, one guy sit 4 their front dey smoke indian hemp wit his guy try
°
1 Reply

When Your President Is A Dullard. Laff It Out!!!Gosh!laff It Out.Laff It Off! Must Read!!! Enjoy >>>234

Photo Of The Day:- How True Is This?Can Anyone Solve This PuzzlePhoto: When U Can't Find Ur Atm Card