Corolla 04 For Sale - Autos - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Autos › Corolla 04 For Sale (716 Views)
| Corolla 04 For Sale by Akindoubleyou(op): 11:10am On Jun 03, 2024 |
Ac Four plugs . Fabric chair Power window Automatic drive Dvd Sound system Price 3.9 08022219777
|
| Re: Corolla 04 For Sale by Figger(m): 11:35am On Jun 03, 2024 |
3.9m for this scrap, are u high? |
| Re: Corolla 04 For Sale by Tizzie: 1:47pm On Jun 03, 2024 |
everything cannot be okay with OP ![]() |
| Re: Corolla 04 For Sale by Ybholy(m): 1:57pm On Jun 03, 2024 |
Cox it’s Corolla, everyone is becoming unreasonable with pricing 😂 Una dey try o. He no fit even buy am 2.5 for this condition
|
| Re: Corolla 04 For Sale by Akpabio22(m): 2:14pm On Jun 03, 2024 |
No be small thing APC use people eye see. I'm selling this thing for 3.9 |
| Re: Corolla 04 For Sale by Dhejy7: 4:52pm On Jun 03, 2024*. Modified: 5:08pm On Jun 03, 2024 |
Haba now wetin be this for 3.9m. Middle man no mean make you double person car price na that has obviously seen better days How can you buy a car 2m or less toks use for 5-8 years then decide to sell it for 3.9m after driving the car to the point of death |
| Re: Corolla 04 For Sale by Nelochukwu: 6:15pm On Jun 03, 2024 |
Dhejy7:My brother the thing weak me. This is actually and truly scrap metal. Indeed no insult but this is not 'corolla' but 'olla' |
| Re: Corolla 04 For Sale by eteebanky1: 8:20pm On Jun 03, 2024 |
Na iron condemn be this Greedy middleman I no fit buy this steel pass 600k |
| Re: Corolla 04 For Sale by Chianya: 8:40pm On Jun 03, 2024 |
| Re: Corolla 04 For Sale by Akindoubleyou(op): 11:00am On Jun 04, 2024 |
On |
| Re: Corolla 04 For Sale by Akindoubleyou(op): 5:36pm On Jun 09, 2024 |
Ok n |
| Re: Corolla 04 For Sale by fait10(m): 5:58pm On Jun 09, 2024 |
Ybholy:no mind the mad people. Wetin even dey the stupid corolla self |
| Re: Corolla 04 For Sale by Akindoubleyou(op): 2:15pm On Jun 10, 2024 |
Ok |
| Re: Corolla 04 For Sale by eteebanky1: 2:43pm On Jun 10, 2024 |
Alabode Corolla for 4M Omo, we too greedy for this country |
Toyota Corolla 04 For 999k And Rx 300 For 1.2 • »»» 2 Units Of Toyota Corolla 04 & 010 @ N1.2M & N1.85M Negotiable ««« • Distress Sale Sienna 05 And Corolla 04 For 1.1,and 1.1 • 2 • 3 • 4
911 Mercedes Benz Tipper 11.5m In Kaduna 08088462156 • Crystal Clean Honda Accord 2010 For Sale • Cleanest 2016 Toyota Camry ( Toks) Up For Sale
