Obasanjo Arrives At Davido & Chioma’s Wedding In Lagos (Photo) - Celebrities (4) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Celebrities › Obasanjo Arrives At Davido & Chioma’s Wedding In Lagos (Photo) (63388 Views)
| Re: Obasanjo Arrives At Davido & Chioma’s Wedding In Lagos (Photo) by jubrilELsudan: 6:43pm On Jun 25, 2024 |
pafun:ODE
|
| Re: Obasanjo Arrives At Davido & Chioma’s Wedding In Lagos (Photo) by patrickcollins: 7:01pm On Jun 25, 2024 |
ruggedboych:Wetin u dey yan allow baba to enjoy his old age God bless am with good health |
| Re: Obasanjo Arrives At Davido & Chioma’s Wedding In Lagos (Photo) by walozanga(m): 7:37pm On Jun 25, 2024 |
ruggedboych:He is far better than your father |
| Re: Obasanjo Arrives At Davido & Chioma’s Wedding In Lagos (Photo) by campbelljosh(m): 7:43pm On Jun 25, 2024 |
Listen to davido song FEM, he stated "i dey gather MEN, i no dey gather boys" na confirmation be this |
| Re: Obasanjo Arrives At Davido & Chioma’s Wedding In Lagos (Photo) by placeofallure(f): 7:52pm On Jun 25, 2024 |
vengertime:Your kinsmen are at Obalende, Ojuelegba and Oyingbo where dem dey beg. I love Ibos, dem get sense no be small. Dem no dey do dry begging, Dem go accompany their begging lyrics with tambourine. E get one wey dey sit for that new Oyingbo-Costain bridge, I'm sure na altar boy him be when e dey small. Na who come mad pass? Your people wey dey carry keyboard go beg or you their kinsman wey dey live in denial? Rádaràda! |
| Re: Obasanjo Arrives At Davido & Chioma’s Wedding In Lagos (Photo) by chidiokay: 8:03pm On Jun 25, 2024 |
Chikel20000:you've realized how dumb you are naw, next time let your smartphone think for you .. |
| Re: Obasanjo Arrives At Davido & Chioma’s Wedding In Lagos (Photo) by Enemyofpeace: 8:12pm On Jun 25, 2024 |
Mtcheeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeew |
| Re: Obasanjo Arrives At Davido & Chioma’s Wedding In Lagos (Photo) by Chuksy12(m): 8:37pm On Jun 25, 2024 |
The main billionaires in Nigeria didn't show up?? Dangote, elumelu, Jim ovia, otedola, Author eze, Emeka offor, Abdulsamad rabiu, with the exception of Mike Adenuga. Mike Adenuga doesn't attend any public function |
| Re: Obasanjo Arrives At Davido & Chioma’s Wedding In Lagos (Photo) by LawyerLomo(m): 8:54pm On Jun 25, 2024 |
jubrilELsudan:This mentality should be a case study in Nigeria |
| Re: Obasanjo Arrives At Davido & Chioma’s Wedding In Lagos (Photo) by osazsky(m): 9:26pm On Jun 25, 2024 |
Obi didnt attend to gain cheap political point..the bouncer must have ask him to go back cuz he wore that same only black attire he has...and d colour of d day and was white and 🟣 |
| Re: Obasanjo Arrives At Davido & Chioma’s Wedding In Lagos (Photo) by Chikel20000(m): 9:41pm On Jun 25, 2024 |
chidiokay:u are d one who is dumb n silly....reject Davidoo cos he married an Igbo woman....d case of Gbedor or how is he called comes to mind |
| Re: Obasanjo Arrives At Davido & Chioma’s Wedding In Lagos (Photo) by missionmex(m): 10:10pm On Jun 25, 2024 |
vengertime:Come enter heaven make I see!! ![]() |
| Re: Obasanjo Arrives At Davido & Chioma’s Wedding In Lagos (Photo) by seunjungle1(m): 10:30pm On Jun 25, 2024 |
Luckiest girl in Nigeria how? You get sense so? What you suppose to say is that, Chioma is the luckiest girl among Davido girl friends not not Nigeria's girls... DMerciful01: |
| Re: Obasanjo Arrives At Davido & Chioma’s Wedding In Lagos (Photo) by pafun(m): 3:51am On Jun 26, 2024 |
jubrilELsudan:Wetin I do nah? Everybody dey enjoy, you say na hunger and poverty you wan celebrate. Na so i follow you rejoice nah. Many happy returns. ![]() |
Beautiful Ladies Denied Entry To Davido And Chioma's Wedding • CHIVIDO24: Davido & Chioma's Wedding Venue At Eko Hotel Wows Fans • Photos From Davido And Chioma's Wedding Surface Online • 2 • 3 • 4
Tacha Hugs Mercy As They Meet After BBNaija (Video) • Kechi Okwuchi Undergoes Another Surgery (photos) • Regina Daniels Slays In Her Husband’s Private Jet
