₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,310 members, 8,421,266 topics. Date: Saturday, 06 June 2026 at 07:11 AM

Toggle theme

No Matter How Long The Darkness - Christianity Etc - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralChristianity EtcNo Matter How Long The Darkness (261 Views)

1 Reply (Go Down)

No Matter How Long The Darkness by RealityKings(op): 12:08pm On Jun 30, 2024
There will always be light. Do not lose hope
Re: No Matter How Long The Darkness by Robnectar(m): 4:08pm On Jun 30, 2024
RealityKings:
There will always be light.
Do not lose hope
Frustration wan kill me like dis, I just dey fake smile up and down,.. undecided cry
Re: No Matter How Long The Darkness by RealityKings(op): 4:43pm On Jun 30, 2024
Robnectar:
Frustration wan kill me like dis, I just dey fake smile up and down,.. undecided cry
Its not easy bro.
I just dey reason the kind strategy wey I wann take get rich. Life just hard anyhow.
To chop sef na war. Zero kobo
Re: No Matter How Long The Darkness by Robnectar(m): 4:46pm On Jun 30, 2024
RealityKings:
Its not easy bro.
I just dey reason the kind strategy wey I wann take get rich. Life just hard anyhow.
To chop sef na war. Zero kobo
Ahswear seems we both in same situation,... I went through somethings and calculating my moves so far concerning the plan I have for the future, I just weak, I feel like ending it all, the worst part is, bank never reverse d money wey Dem debit me since june11,.. hunger wan kill me like dis since Friday, cry undecided
Re: No Matter How Long The Darkness by RealityKings(op): 4:50pm On Jun 30, 2024
Robnectar:
Ahswear seems we both in same situation,... I went through somethings and calculating my moves so far concerning the plan I have for the future, I just weak, I feel like ending it all, the worst part is, bank never reverse d money wey Dem debit me since june11,.. hunger wan kill like dis since Friday, cry undecided
You even still get hope.
I Was thinking of making a thread on romance section and job section, but people go troll me.
They'll say I'm begging and all sorts. Too many troll.
And I don't have anything.

I swear life hard but I can never kill myself. Anything wey people wann talk make dem talk
Re: No Matter How Long The Darkness by Robnectar(m): 5:04pm On Jun 30, 2024
RealityKings:
You even still get hope.
I Was thinking of making a thread on romance section and job section, but people go troll me.
They'll say I'm begging and all sorts. Too many troll.
And I don't have anything.

I swear life hard but I can never kill myself. Anything wey people wann talk make dem talk
Guy,.. I don hear some kind talk dis morning,.. I gas leave house to avoid some words exchange, Dem knw at home I don't like talkin much,... But to be frank, wetin I hear dis mornin shock my blockos,... I scroll through all my contacts to see if I could talk to someone, but mehn, nobody to talk to cry cry
Re: No Matter How Long The Darkness by RealityKings(op): 5:20pm On Jun 30, 2024
Robnectar:
Guy,.. I don hear some kind talk dis morning,.. I gas leave house to avoid some words exchange, Dem knw at home I don't like talkin much,... But to be frank, wetin I hear dis mornin shock my blockos,... I scroll through all my contacts to see if I could talk to someone, but mehn, nobody to talk to cry cry
E dey be like thatt. That's the life of an introvert
Re: No Matter How Long The Darkness by Robnectar(m): 5:59pm On Jun 30, 2024
RealityKings:
E dey be like thatt. That's the life of an introvert
Many things mehn,.. just tryna distract myself undecided cry
Re: No Matter How Long The Darkness by Nnamdipapa(m): 3:32am On Jul 02, 2024
RealityKings:
There will always be light.
Do not lose hope
You dey pai for the darkness no other way. Your destiny na beg and die A SWEAR TO OLODUMARE!
1 Reply

That Your Abandoned Property , Don't Sell It Yet Remove The Darkness On The LandSexuality: No Matter How You Color Them, Only One Set Would Fit (Photo)God Separated The Light From The Darkness234

Iyaami Eleye And Iyamopo (iyaami Osoronga) InitiationMene, Mene, Tekel, ParsinIs It Good To Do..