₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,328,820 members, 8,437,543 topics. Date: Thursday, 02 July 2026 at 03:55 AM

Toggle theme

Oyo Residents Join Hardship Protest - Politics - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralPoliticsOyo Residents Join Hardship Protest (73072 Views)

1 2 3 4 5 6 7 8 Reply (Go Down)

Oyo Residents Join Hardship Protest by NGsultan(op): 10:32am On Aug 01, 2024
Oyo

Re: Oyo Residents Join Hardship Protest by Chinkoalhaji34: 10:36am On Aug 01, 2024
E be like say dem no sabi say protest no dey solve anything.

All this wahala go just turn to another level of hardship, na so e dey always be.

Wetin go change? Nothing! Instead of protest, make we dey find solution wey go fit help everybody.

Oyo residents need to focus on how to survive this tough time, not join for protest wey no go carry dem anywhere.
Re: Oyo Residents Join Hardship Protest by Cajal(m): 10:38am On Aug 01, 2024
Chinkoalhaji34:
E be like say dem no sabi say protest no dey solve anything.

All this wahala go just turn to another level of hardship, na so e dey always be.

Wetin go change? Nothing! Instead of protest, make we dey find solution wey go fit help everybody.

Oyo residents need to focus on how to survive this tough time, not join for protest wey no go carry dem anywhere.
Oyo wey 23rd of the land mass na arable land
Dey protest hunger
Re: Oyo Residents Join Hardship Protest by helinues: 10:39am On Aug 01, 2024
Abeg make we no lie, the protest is already flopped.

Upon all the online noise for like a month now. The inciters are mostly keyboard warriors
Re: Oyo Residents Join Hardship Protest by Ikaeniyan0: 10:40am On Aug 01, 2024
It's their right to peacefully protest
Re: Oyo Residents Join Hardship Protest by Smartcitizen: 10:41am On Aug 01, 2024
Chinkoalhaji34:
E be like say dem no sabi say protest no dey solve anything.

All this wahala go just turn to another level of hardship, na so e dey always be.

Wetin go change? Nothing! Instead of protest, make we dey find solution wey go fit help everybody.

Oyo residents need to focus on how to survive this tough time, not join for protest wey no go carry dem anywhere.
Cry cry baby, go and tell Tinubu to start working.
Re: Oyo Residents Join Hardship Protest by EyeCumInPiss:
Thïefnubu! Thïefnubu!! Thïefnubu!!!
How many times I call you.

Na Fly wey no dey Hear Word dey Follow Dead Body Enter Grave.

Re: Oyo Residents Join Hardship Protest by BaddestQueen(f): 10:41am On Aug 01, 2024
helinues:
Abeg make we no lie, the protest is already flopped.

Upon all the online noise for like a month now. The inciters are mostly keyboard warriors
yes ooo we move!
kwem kwem kwem
bekulu bekulu bekulu
hiohiohiohiohiohio
helinues is crying
children of God are dancing
hiohiohiohiohiohio
Re: Oyo Residents Join Hardship Protest by hosemujica: 10:41am On Aug 01, 2024
This can’t be Oyo, but if this is Oyo then these are definitely Igbos.
Re: Oyo Residents Join Hardship Protest by Ikaeniyan0: 10:42am On Aug 01, 2024
helinues:
Abeg make we no lie, the protest is already flopped.

Upon all the online noise for like a month now. The inciters are mostly keyboard warriors
I know it's going to flop. Sowore is on his bed in the USA sleeping while his boys are on the street in Nigeria
Re: Oyo Residents Join Hardship Protest by Ikaeniyan0: 10:43am On Aug 01, 2024
hosemujica:
This can’t be Oyo, but if this is Oyo then these are definitely Igbos.
That's Ibadan, Oyo state.
Re: Oyo Residents Join Hardship Protest by trutharena: 10:44am On Aug 01, 2024
Oyo residents are just wasting their time; this protest is nothing but a cover for criminals to cause chaos and steal. Enough is enough!
Re: Oyo Residents Join Hardship Protest by helinues: 10:44am On Aug 01, 2024
Ikaeniyan0:
I know it's going to flop. Sowore is on his bed in the USA sleeping while his boys are on the street in Nigeria
Rinu is also in USA while majority of their NL organizers are keyboard warriors..

Their incitement couldn't work this time around as we raised awareness early
Re: Oyo Residents Join Hardship Protest by BaddestQueen(f): 10:46am On Aug 01, 2024
helinues:
Rinu is also in USA while majority of their NL organizers are keyboard warriors..

Their incitement couldn't work this time around as we raised awareness early
e pain am ooo
Re: Oyo Residents Join Hardship Protest by onatisi(m): 10:47am On Aug 01, 2024
the funniest part is that 90% of those participating in these rallies will in 2027 be fighting to campaign, fight, and even be ready to die for the same politicians they are protesting against today.

Chinkoalhaji34:
E be like say dem no sabi say protest no dey solve anything.

All this wahala go just turn to another level of hardship, na so e dey always be.

Wetin go change? Nothing! Instead of protest, make we dey find solution wey go fit help everybody.

Oyo residents need to focus on how to survive this tough time, not join for protest wey no go carry dem anywhere.
Re: Oyo Residents Join Hardship Protest by KashApp: 10:48am On Aug 01, 2024
helinues:
Abeg make we no lie, the protest is already flopped.

Upon all the online noise for like a month now. The inciters are mostly keyboard warriors
Helinues, Helinues grin this is SW na... When are you stopping them?
Re: Oyo Residents Join Hardship Protest by onatisi(m): 10:49am On Aug 01, 2024
only a senseless parent will allow his or her child to join any protest when the opportunity was there for a successful protest , they didnt do it .

trutharena:
Oyo residents are just wasting their time; this protest is nothing but a cover for criminals to cause chaos and steal. Enough is enough!
Re: Oyo Residents Join Hardship Protest by ambale(m): 10:50am On Aug 01, 2024
helinues:
Abeg make we no lie, the protest is already flopped.

Upon all the online noise for like a month now. The inciters are mostly keyboard warriors
You are such a disgrace to humanity

U just open mouth begin dey talk dust for your mouth
Re: Oyo Residents Join Hardship Protest by Tobichima: 10:50am On Aug 01, 2024
NGsultan:
Oyo
Please sir, kindly assist me with 2k
Re: Oyo Residents Join Hardship Protest by Kalashnikov49: 10:50am On Aug 01, 2024
how far ..e shock you say people for OYO don dey come out abi?

This na Intro...na small small

you still have 9 days to go...the organisers have brains..and its obvious you dont have... cheesy

helinues:
Abeg make we no lie, the protest is already flopped.

Upon all the online noise for like a month now. The inciters are mostly keyboard warriors
Re: Oyo Residents Join Hardship Protest by Azazyel: 10:51am On Aug 01, 2024
Chinkoalhaji34:
E be like say dem no sabi say protest no dey solve anything.

All this wahala go just turn to another level of hardship, na so e dey always be.

Wetin go change? Nothing! Instead of protest, make we dey find solution wey go fit help everybody.

Oyo residents need to focus on how to survive this tough time, not join for protest wey no go carry dem anywhere.
Sharap robot
Re: Oyo Residents Join Hardship Protest by Azazyel: 10:54am On Aug 01, 2024
hosemujica:
This can’t be Oyo, but if this is Oyo then these are definitely Igbos.
E shock you?

Re: Oyo Residents Join Hardship Protest by press9jatv(m): 10:59am On Aug 01, 2024
Ipinle oyo no dey carry last. #EndbadgovernanceinNigeria. No retreat no surrender
Re: Oyo Residents Join Hardship Protest by onatisi(m): 11:00am On Aug 01, 2024
after today , the majority of those who participated in todays march will go back to their workplace tomorrow. Nigerians don enter am , till 2027
Re: Oyo Residents Join Hardship Protest by press9jatv(m): 11:00am On Aug 01, 2024
Nlfpmod fergie001
Re: Oyo Residents Join Hardship Protest by DatNiggaDaz: 11:07am On Aug 01, 2024
helinues:
Abeg make we no lie, the protest is already flopped.

Upon all the online noise for like a month now. The inciters are mostly keyboard warriors
grin grin grin

Dis man, shamelessness will never depart from your life,

List one acheivement of your messiah bobo Chicago grin grin

None ?

grin grin
Re: Oyo Residents Join Hardship Protest by helinues: 11:11am On Aug 01, 2024
DatNiggaDaz:
grin grin grin

Dis man, shamelessness will never depart from your life,

List one acheivement of your messiah bobo Chicago grin grin

None ?

grin grin
See, don't let me report you. Stop the trolling
Re: Oyo Residents Join Hardship Protest by press9jatv(m): 11:13am On Aug 01, 2024
DatNiggaDaz:
grin grin grin

Dis man, shamelessness will never depart from your life,

List one acheivement of your messiah bobo Chicago grin grin

None ?

grin grin
he’s just a clueless lazy thinker. Please don’t give him any attention he’s craving for here
Re: Oyo Residents Join Hardship Protest by Bookhub: 11:15am On Aug 01, 2024
Chinkoalhaji34:
E be like say dem no sabi say protest no dey solve anything.

All this wahala go just turn to another level of hardship, na so e dey always be.

Wetin go change? Nothing! Instead of protest, make we dey find solution wey go fit help everybody.

Oyo residents need to focus on how to survive this tough time, not join for protest wey no go carry dem anywhere.
You go explain tire
Re: Oyo Residents Join Hardship Protest by Iykoto86(m): 11:17am On Aug 01, 2024
Ola9ja23:
As long as we don't allow the igbodients to hijack the protest then it's 100% good for our nation
Caward,how many igbo cities have recorded any turnout for this? yet your deranged and jelous filled tribe no go let igbo man rest.bunch of cawards wey no fit confront the northerners that are calling for protest.
Re: Oyo Residents Join Hardship Protest by victorDanladi: 11:27am On Aug 01, 2024
Chinkoalhaji34:
E be like say dem no sabi say protest no dey solve anything.

All this wahala go just turn to another level of hardship, na so e dey always be.

Wetin go change? Nothing! Instead of protest, make we dey find solution wey go fit help everybody.

Oyo residents need to focus on how to survive this tough time, not join for protest wey no go carry dem anywhere.
Na foolishness of the yorubas I dey marvel at

The Igbos cheer you on online to protest against your son but shun protest in their own land.

Yorubas are too mumu

I have seen videos of protest in Ibadan and Lagos.

Non in Anambra!
1 2 3 4 5 6 7 8 Reply

Hardship Protest: Osun Protesters Hit Osogbo Streets Despite Rain(pics)States On Edge Over Planned Hardship ProtestKaduna Residents Join Challenge Of Burning APC Brooms234

Hassan Usman Sokodabo 5 Children To Wed Same Day In AbujaNnamdi Kanu Looks Dapper In Suit (Photos)Pictures Of Peter Obi Working Out On The Streets Of Onitsha, Anambra State