Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ - Business (578) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Business › Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ (779727 Views)
1 2 3 ... 575 576 577 578 579 580 581 ... 1117 (Go Down)
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Everyday247: 11:44am On Sep 12, 2024 |
My alternate Monika is also newmoney133 ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 11:44am On Sep 12, 2024 |
Joeblaze26:So hw is Igbo man nt being de president improve ur m#serable lyf positively??..... 🫤🫤 Do I need to remind u de richest tribe in Nigeria again??.......so y do u tink Igbos not bein president prevents Dem from being successful??.....🫤🫤....check nairaland,,, before u go see 1 igbo beggar,,,, u don see lyk 30 yoruba beggars,,,,, na onli to speak English una sabi.... Brain to make money no dy🫤🫤🫤🫤🫤😐 |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by SamueItem337(m): 11:45am On Sep 12, 2024 |
Make these fu*king pictures upload na Which kind yeye site be this |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Everyday247: 11:46am On Sep 12, 2024 |
JobAndVacancies:mens get lightening fingers ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 11:48am On Sep 12, 2024 |
SamueItem337:Tooorrrrr,,,,, I bin wan even ask weda u don tire so soon??😍😍😍😍😍😍........ Abeg dy book space like dis dy go so I go fit dy post watin I wan post sharp sharp.... To avoid spamming😎😎 |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Smartgeek(m): 11:48am On Sep 12, 2024 |
PFP? troot Merrybet merrybetpfp |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 11:52am On Sep 12, 2024 |
Realitykings,,,,,, I still dy wait fr u oooo..... dat tin wy u say u wan do,,, I go lyk see am..... I dare ur mama😎 U no go lyk go create thread?? I go get awareness ooo well well..... In case u nid new pictures make I know abeg😍😍 |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 11:55am On Sep 12, 2024 |
Baba jst dy switch accts anyhow😂🤣🤣😂🤣😂🤣😂🤣😂🤣😂🤣😂🤣😂🤣😂😂🤣🤣😂🤣 |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Everyday247: 11:58am On Sep 12, 2024 |
sslcrypt:If you're following jobless people, doesn't that also makes you jobless? ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 12:01pm On Sep 12, 2024 |
Samueltem337,,,, hw fr de pictures??.... E neva still wan upload??.... Use chrome/phoenix or opera na.... No dy dull dis tin.... I wan see dat tin wey u nd dis ur alternates acct 👇👇👇👇👇 fit do wey go make me stop dy come here😎😎 Abeg I wan see am😍
|
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by oyewale0001(m): 12:06pm On Sep 12, 2024 |
DiskJokeyManic:We pray for green bro. Thank you so much for always remembering me in your games. I believe one day, we will hit it hard 💪 |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 12:07pm On Sep 12, 2024 |
U sure say him 10mb fit carry de pictures him wan upload sef? ![]() Abi no b desame Nairaland I dy so dy upload pictures ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 12:10pm On Sep 12, 2024 |
oyewale0001:I believe too my boss☹️☹️🥹🥹🥹 |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by SamueItem337(m): 12:12pm On Sep 12, 2024 |
DiskJokeyManic:Oga calm down Why you dey panic Nor go get HpB o You will see the pictures eventually 😂 |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by RealityKings: 12:15pm On Sep 12, 2024 |
DiskJokeyManic:Alright boss... Are you ready for the show? |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Everyday247: 12:16pm On Sep 12, 2024 |
Make I grab popcorn 🍿 ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 12:17pm On Sep 12, 2024 |
SamueItem337:Y e be say weneva I dy active,,, u go mute?? U dy fear me??😂😂😂😂😂😂😂 Fr social media oo😂😂.... U suppose don knw say by now,,, u,,, ur papa,,, ur papa papa, ur mama,,,, nd ur mama mama no fit shake me na.....😎.... I wan see dat tin wey ur small mind fit do😍🌝🌝🌚 I like as u dy quote me,,,,, e go mak me fit dy reply u easily even wen I dy diff thread.... So kip up de good work👏👏🌝 |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 12:18pm On Sep 12, 2024 |
DiskJokeyManic:Settle your issues with Samuel first 😏 It seems you have alleged begging case yet to be resolved 😀 |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 12:18pm On Sep 12, 2024 |
RealityKings:Bring it on or foreva remain a coward Everyday247👏👏👏 |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by SamueItem337(m): 12:20pm On Sep 12, 2024 |
Joeblaze26:Alleged? He is a certified beggar na |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by SamueItem337(m): 12:20pm On Sep 12, 2024 |
RealityKings:Don't go that way abeg That boy is not ready for all that See as he even dey panic now |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by SamueItem337(m): 12:21pm On Sep 12, 2024 |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by RealityKings: 12:21pm On Sep 12, 2024 |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 12:22pm On Sep 12, 2024 |
Joeblaze26:U dy even alleged am?? U no know say na me before?😎😎......c'mon u nid to wake up,,,, na me na......U go type dat ur epistle den run again as usual🌝🌝 |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 12:24pm On Sep 12, 2024 |
Samueltem337 Realitykings Oh,,,,,, Una no wan finish watin una start again??🤣😂🤣😂🤣🤣😂🤣😂🤣😂🤣😂🤣😂🤣😂🤣😂🤣😂 All of a sudden ""am not ready for all dat""" 😂🤣😂🤣😂 Chaii,,,,, watin I no go see.. 2 cowards😂😂😂😂😂😂😂 |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Everyday247: 12:27pm On Sep 12, 2024 |
DiskJokeyManic:Oya wait let me respond to you on my Realitykings Monika, I go show u vawulence today ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 12:29pm On Sep 12, 2024 |
I lyk as I make una unite by force😂😂😂😂😂😂 Realitykings,,,,, dis is my last dare to u,,,,,, I dare u,,, ur us#eless fada,,, nd ur wrtched moda to do ur worst...... If u know say dey re not us$#/3ss nd wrtched.... Den do am.... I dy wait for u...... I nid to b taught a lesson na,,,, don't u tink?😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭 Abi una no go lyk mak I stop dy come here bcus of shame?? 🌝 |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by RealityKings: 12:30pm On Sep 12, 2024 |
Everyday247:Dey play |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 12:32pm On Sep 12, 2024 |
Whre de oda one...... Samueltem337 a boy bred by a wh#rish moda😂😂😂😂😂😂 (No b me talk am oo na see me sef see am))) How fa?? Y de sudden silence?? 😂😂😂😂😂 |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Everyday247: 12:35pm On Sep 12, 2024 |
RealityKings:Stop replying yourself, I am you. ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 12:37pm On Sep 12, 2024 |
😂😂😂😂😂😂 Ah no get strength for vawulence today.. i never chop since yesterday |
Football (+/Other Sports) Betting Season 15 • Football (+/Other Sports) Betting Season 14 • Football (+/Other Sports) Betting Season 13 • 2 • 3 • 4
Forex Trade Alerts: Season 23 • How To Make Regular Income Offering HOT Digital Marketing Services On Fiverr • Soccer Nostrademus - Excellent Football Analysis & Score Prediction

