Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ - Business (584) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Business › Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ (861285 Views)
1 2 3 ... 581 582 583 584 585 586 587 ... 1117 (Go Down)
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 5:21pm On Sep 12, 2024 |
DiskJokeyManic:guy you get time oo Me I no fit argue like this offline talk more online |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by ObalendeCMS: 5:23pm On Sep 12, 2024 |
Crase men dey this thread, walai! Even dey drag with a dicck sucking gender wey una suppose dey use bar dey smash back to back. I'm highly disappointed! |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Indigbo: 5:24pm On Sep 12, 2024 |
Liverpool WIN PSV Eindhoven WIN Man City WIN Sparta Prague WIN Galatasaray WIN Arsenal WIN/DRAW Olympiacos WIN AEK Athens WIN Sporting Lisbon WIN Bayern Munich WIN |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 5:26pm On Sep 12, 2024 |
Akwesenana,,,, u no do again??...😹😹 e be like ur mind dy judge u say u fit old pass me oo😹😹😹😹.... Post de NIN na,,, Y u dey waste old man like me time😹😹😹😹 don't u have respect fr eldas?? 😹😹 |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 5:29pm On Sep 12, 2024 |
Under 4.5 Change to Draw/Home Pick your best 18 and flex Change to no g.g2+
|
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 5:34pm On Sep 12, 2024 |
I don change Obalende game to normal first half over 0.5 😍😍👇👇👇👇👇 36C4128 |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by newmoney133: 5:36pm On Sep 12, 2024*. Modified: 5:54pm On Sep 12, 2024 |
DiskJokeyManic:My surprise is seriously surprised.so anytime you guys claim to know people's alternate monica its actually a guesss work.i actually believed you guys have a way of hacking it.so na guess work.Na wa oooooo |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 5:36pm On Sep 12, 2024 |
ObalendeCMS:My boss, I greet you ☺️ Make God bless us with money ohh....this bad economy dey really turn man to something else. I hope say Tinubu dey favour you and your family 🤥
|
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by ObalendeCMS: 5:38pm On Sep 12, 2024 |
AlphaNugget:Omo, thank God for la familia for uptown! |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by akwesenana: 5:39pm On Sep 12, 2024 |
[quote author=DiskJokeyManic post=131972711][/quote]Ozuor dey quote am down, you think say I dey shame of my age like you? Old wretched fool. |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by ObalendeCMS: 5:39pm On Sep 12, 2024 |
DiskJokeyManic:Make I run nack am with last shandy wey dey my acc. |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 5:40pm On Sep 12, 2024 |
akwesenana:I dy wait fr u oo🌝🌝🌚..... Post ur NIN or foreva remain a coward😹😹😹😹😹😹😹 |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 5:44pm On Sep 12, 2024 |
Make I go put on gen charge my phone jahre.....😍😍 Akwesenana,,,, wen I cum back by night,,,, make sure say u don drop am already ooo....since u hve notin to hide y re u still wasting time to drop it??😹😹😹 Before I go com back for night,,,,, beta drop ur NIN or foreva remain a coward...😹😹 |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 5:46pm On Sep 12, 2024*. Modified: 3:57am On Sep 13, 2024 |
Modified |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by akwesenana: 5:48pm On Sep 12, 2024 |
Make I go find them, make I no go dey proof point to my children age mate tomorrow. 😂😂😂😂 |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by newmoney133: 5:53pm On Sep 12, 2024 |
Everyday247:I saw what you did.Enjoy your prank. |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Micah70(m): 6:09pm On Sep 12, 2024 |
erniok:thanks 🙏🏼 bro. At least I have paid my 3 kids school fees for the year (3term). I no fit talk. |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Everyday247: 6:13pm On Sep 12, 2024 |
newmoney133:you never get update? ![]() Everybody on the thread is an alternate of Realitykings. ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 6:17pm On Sep 12, 2024 |
akwesenana:Omo....You really finished the guy 😂😂....You did almost three pages with him....Omo you sef try 😩😩 AlphaNugget, I'm sorry about my yesterday's comments. I agree that I might've gone too far with those words sha. But I was really pissed at that Streetdoctor guy....Na that guy vex me like that 🤦 Make una no vex. Bikonu 🙏😉 |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 6:20pm On Sep 12, 2024 |
Micah70:you are mind-blowing man Family first in everything |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by oyewale0001(m): 6:20pm On Sep 12, 2024 |
ObalendeCMS:Send your sporty account or Bank account bro |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by oyewale0001(m): 6:21pm On Sep 12, 2024 |
Indigbo:
|
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by ObalendeCMS: 6:22pm On Sep 12, 2024 |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by oyewale0001(m): 6:26pm On Sep 12, 2024 |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 6:27pm On Sep 12, 2024 |
oyewale0001:should I drop my man |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 6:28pm On Sep 12, 2024 |
ObalendeCMS:enjoy your day |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by erniok(m): 6:28pm On Sep 12, 2024 |
Micah70:Na better achievement ohh. Congrats. |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by ObalendeCMS: 6:30pm On Sep 12, 2024 |
oyewale0001:Thanks bro. |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 6:31pm On Sep 12, 2024 |
Micah70:3 kids? So you be family man baba. |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 6:31pm On Sep 12, 2024 |
ObalendeCMS:settle me my nigga |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by oyewale0001(m): 6:32pm On Sep 12, 2024 |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 6:32pm On Sep 12, 2024 |
oyewale0001:May God continue to bless you egbon wa for your acts of kindness on this thread, god bless u gan baba. |
➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ • Football (+/Other Sports) Betting Season 14 • Football (+/Other Sports) Betting Season 13 • 2 • 3 • 4
Forex Trade Alerts: Season 23 • Soccer Nostrademus - Excellent Football Analysis & Score Prediction • Do It Yourself Importation Guide Free - Season 2
