Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ - Business (712) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Business › Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ (780057 Views)
1 2 3 ... 709 710 711 712 713 714 715 ... 1117 (Go Down)
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 9:14pm On Oct 14, 2024 |
AlphaNugget:Bro abeg I want to ask some tin, palmpay dey receive money from abroad like opay? E get one token I get wey i dey monitor till e ripe but I wan know ahead of time incase I'll sell it off. |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 9:18pm On Oct 14, 2024 |
DiskJokeyManic:E get time wey under dey pay well oh especially those mumu Brazil, Uruguay and the rest lig. But you see that straight win, na the fastest way to village be that, big odd go dey beat small odds like tomorrow no dey. |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 9:18pm On Oct 14, 2024 |
Hungary game ----penalty Wales game ---- penalty Sweden game--- penalty Italy game----- penalty France game--- penalty Turkey game--- penalty Ukraine game--- penalty Onli Germany game neva get PK yet for dis night games...... See money ooo😬😬😬😲😲😲 |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by abba190: 9:19pm On Oct 14, 2024 |
DiskJokeyManic:abeg show me love |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 9:19pm On Oct 14, 2024*. Modified: 9:41pm On Oct 14, 2024 |
Puntingnoob:Oh, these are some of the people I follow |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 9:20pm On Oct 14, 2024 |
Yes penalty scored na - 15 odds For just 1 game normally😬😬😬😬😬😬😬 |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 9:21pm On Oct 14, 2024 |
Peterzoom20:What platform are you using to sell? |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 9:28pm On Oct 14, 2024 |
Aswear this stress is not for me 😪😡 |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 9:33pm On Oct 14, 2024 |
AlphaNugget:Bybit bro but It's not anytime soon sha cause I still dey observe am but I just want to know if palmpay also receives directly from abroad so I'll know whether to use it or not if the time comes. |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 9:35pm On Oct 14, 2024 |
AlphaNugget:You go far gan for cryto, that your yum party you posted here one time, have they already listed it? |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Thazard(m): 9:36pm On Oct 14, 2024 |
Wales your papa . Just over 1.5 you no fit. I for win 299k this night.(Live games) |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 9:37pm On Oct 14, 2024 |
Peterzoom20:Have you not traded via P2P before? I guess buyers do transfer to Kuda, Opay and Palmpay.......Bybit doesn't make any direct deposit to your local bank account, only P2P trader engage in such. |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 9:38pm On Oct 14, 2024 |
Peterzoom20:No, just some community sale. |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Builderbet365: 9:45pm On Oct 14, 2024 |
Builderbet365:✅✅✅ |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by SPF247(m): 9:45pm On Oct 14, 2024 |
![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Builderbet365: 9:46pm On Oct 14, 2024 |
Builderbet365:✅✅✅ |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 9:47pm On Oct 14, 2024 |
Runnin ticket.....😁😁 6 more 2 to go
|
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Builderbet365: 9:48pm On Oct 14, 2024 |
DiskJokeyManic:This one na wetin dem dey call wishful thinking. Na only spirit fit think all these an put am for bet |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Thazard(m): 9:50pm On Oct 14, 2024 |
Thazard:Cashed out 40k.
|
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by SPF247(m): 9:55pm On Oct 14, 2024 |
I’m on 🔥 ![]()
|
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 9:59pm On Oct 14, 2024 |
Dis betting tin sha ....... E dey favour some people,,,, while some people re jst soooo unlucky 🤧🥲🥹 |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by abba190: 10:03pm On Oct 14, 2024 |
DiskJokeyManic:are u among the unlucky ones tonight? |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by abba190: 10:04pm On Oct 14, 2024 |
make una help me before this hunger kpai me |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by RealityKings: 10:10pm On Oct 14, 2024*. Modified: 10:58pm On Oct 14, 2024 |
M |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by WhiteIverson: 10:36pm On Oct 14, 2024 |
SPF247:Remember me in thy kingdom too boss |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by abba190: 10:36pm On Oct 14, 2024 |
SPF247:thank you so much boss. more greens to your tickets |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 10:36pm On Oct 14, 2024 |
SPF247:Pls help me, i really need funds.. been going through alot 🙏🙏 |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Reggaero(m): 10:37pm On Oct 14, 2024 |
SPF247:boss i dey here too,1k go do |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 10:38pm On Oct 14, 2024 |
Damn Damn Damn Damn Damn Damn Damn Damn Damn Damn Damn Damn Damn Damn Damn Damn Damn Damn Damn Damn Damn Damn Damn Damn Damn Damn Damn Damn Damn Damn Damn Damn Damn Damn Damn Damn |
Football (+/Other Sports) Betting Season 15 • Football (+/Other Sports) Betting Season 14 • Football (+/Other Sports) Betting Season 13 • 2 • 3 • 4
Forex Trade Alerts: Season 23 • How To Make Regular Income Offering HOT Digital Marketing Services On Fiverr • Soccer Nostrademus - Excellent Football Analysis & Score Prediction
