Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ - Business (856) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Business › Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ (779111 Views)
1 2 3 ... 853 854 855 856 857 858 859 ... 1117 (Go Down)
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 8:27am On Nov 20, 2024 |
Baldwretch:Oh, now I understand. |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by ObalendeCMS: 8:33am On Nov 20, 2024 |
Antwan99:Nice selections! |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Antwan99: 8:38am On Nov 20, 2024 |
|
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 8:58am On Nov 20, 2024 |
OgwuEgo:gud Fr u,,,,,,, wat is even ur usefulness to dis thread??...🫤... U no dy book games fr pple,, u no dy do giveaway,,,,, de games d.eltateam dey always tag u to,,, u have neva won any....Dem manage book game drop Fr u still tag u,,,, u still dey look fr who go help u convert🫤🫤 U see as anybody reply u??.... No... But make person like Oy.ewale talk desame tin make u see hw many pple wey go willingly volunteer to do am fr am..... If u no dy show str€€ts love,,, no com dy beg streets fr favour wen u re in need.. Now,,,, continue converting it urself lyk dat nd no come dey disturb us fr here... |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by OgwuEgo: 9:12am On Nov 20, 2024 |
Alright DiskJokeyManic: |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by akwesenana: 9:46am On Nov 20, 2024 |
OgwuEgo:2C7CEF9 No mind that mad goat. They never born am when you dey deliver for area here. |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Everyday247: 10:07am On Nov 20, 2024 |
Everyday247:these guys are weak. 😔 |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 10:13am On Nov 20, 2024 |
akwesenana:😂 Chief Piiko, the old millionaire of Ebonyi State. Ogwuego na better person right from time 😄 |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by akwesenana: 10:50am On Nov 20, 2024 |
AlphaNugget:😂😂😂😂😂😂 |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Kung(m): 11:05am On Nov 20, 2024 |
DiskJokeyManic:You talk too much for a man |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 11:10am On Nov 20, 2024 |
Kung:He thinks his opinion matters 🤣 |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 11:17am On Nov 20, 2024 |
Kung:Nd whre is it written dat a man shouldn't talk too much?? Show me de place😎😎😎😎 oya nw u wey no dy talk too much show me ur acct balance if u guide pass me😹😹😹😹😹😹 U can onli use dat statement to get f©©ls like u to stop typing,,,, nt me.... I must always express myself.... U nd every oda person on dis thread can't do NOTHING!!!! Get dat into ur akamu brain😎😎 Nd before I forget,,, talk?? Hw? my mouth is Shut>>>🤫🤫🤫🤫 I am only Typing nd Posting here..... Olodo😎😎 |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by BUGOFF(m): 11:18am On Nov 20, 2024*. Modified: 5:13am On Nov 21, 2024 |
House chores. 💰 Boom! 🥂
|
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 11:19am On Nov 20, 2024 |
deltateam:A63C436
|
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 11:22am On Nov 20, 2024 |
Goodboy4life:Liked by JohnPaul Chukwubuikem Alagwu de notorious Nairaland Scammer and 2 others 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 Did I nid to remind ur mama say "dis is a public forum" nd every1 is entitled to deir opinions....??.... I drop my own jst as I see am,,,, na u nd ur mama know weda e matter or nt.... Dat 1 no concern me again ![]()
|
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 11:25am On Nov 20, 2024 |
Samueltemi337,,,,, de son of a wretched whor€...... How far na??.... E don tey oo.... ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(m): 11:25am On Nov 20, 2024 |
OgwuEgo:😂 |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 11:29am On Nov 20, 2024 |
Samueltemi337:Seems some1 is tired alredi.......😹😹😹😹😹😹 |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 11:30am On Nov 20, 2024 |
Chaiiiiiiiiiiiii DJ de tormentorrrr😹😹😹😹 |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Kung(m): 11:36am On Nov 20, 2024 |
DiskJokeyManic:For it is written 👇 Ecclesiastes 5 vs 3 A dream comes when there are many cares, and many words mark the speech of a fool.
|
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 11:38am On Nov 20, 2024 |
No international breaks again till march. |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 11:39am On Nov 20, 2024 |
Kung:Y u crop am to de side wey onli favour u??..... Shw us de full gist nd who Dem dey refer to.....or watin Dem dy talk abt😎😎 |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Kung(m): 11:40am On Nov 20, 2024 |
DiskJokeyManic:You're just at war with yourself. I hope you find peace bro |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Kung(m): 11:41am On Nov 20, 2024 |
DiskJokeyManic:"A fool voice is known by multitudes of speech" The bible has the best description for you |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 11:42am On Nov 20, 2024 |
Kung:Dat 1 na for u nd ur household oo,,, becus I no even rememba wen last I near bible or go church.....I no even knw hw de book look nw sef... I just wan let u know say,,,, as long as dis thread is concerned,,,, U NEVER SEE ANYTIN.... B.aldwretch dy learn fr whre I dy..😎😎😎😍 |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 11:46am On Nov 20, 2024 |
Kung:E don turn say ""I dey war with my self"" 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 I lyk as i dy make una give motivational quotes on my behalf🤣🤣🤣🤣🤣🤣 |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Kung(m): 11:48am On Nov 20, 2024 |
DiskJokeyManic:Proverb 10:19 In the multitude of words there wanteth not sin: but he that refraineth his lips is wise. |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Kung(m): 11:49am On Nov 20, 2024 |
My 2 cent and last reply to you on this topic |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 11:54am On Nov 20, 2024 |
Kung:My problem no pass 3 fr dis life .... 1-- to go hustle 2-- to eat 3--- to always make sure I put people like u in deir place fr dis social media....😍😍 Wen u re ready.... Takeup dis challenge👇👇 DiskJokeyManic:😎😎😎😎😎😎 |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 11:56am On Nov 20, 2024 |
Kung:Y u dy quote Bible up nd down fr me😂😂😂😂 must every1 be a Christian??😂😂 u knw weda I be atheist or an H€@dsl@mmer??😹😹 |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Jedtam: 12:01pm On Nov 20, 2024 |
The country is damn tough. God will always come to rescue |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by FatherCHRISTMAS: 12:04pm On Nov 20, 2024 |
Jedtam:You see say money dey quick finish abi? Nothing wey no dey finish |
Football (+/Other Sports) Betting Season 15 • Football (+/Other Sports) Betting Season 14 • Football (+/Other Sports) Betting Season 13 • 2 • 3 • 4
Forex Trade Alerts: Season 23 • How To Make Regular Income Offering HOT Digital Marketing Services On Fiverr • Soccer Nostrademus - Excellent Football Analysis & Score Prediction
Viewing this topic: 1 guest(s)
