Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ - Business (41) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Business › Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ (563325 Views)
1 2 3 ... 38 39 40 41 42 43 44 ... 1108 (Go Down)
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by JobAndVacancies: 6:23pm On Jan 06, 2025 |
erniok:someone gave me that game correct score but I just staked 1X. When I later see the results I weak |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Butmight15: 6:27pm On Jan 06, 2025 |
abba190b:U re mad |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by abba190b: 6:31pm On Jan 06, 2025 |
Joeblaze26:relax i will leave this thread for una. Todayyyyyyyyy |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by abba190b: 6:31pm On Jan 06, 2025 |
Butmight15:I KNOW |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by WhiteIverson: 6:34pm On Jan 06, 2025 |
AlphaNugget:Most times I dey boom longshot more than 1 or 2 day games. Game I wey drop last time wey Oyewale boom from na 1 week game only be say i drop am here on the 3rd day. And that time sef the odds big pass this one. |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by JobAndVacancies: 6:39pm On Jan 06, 2025 |
Butmight15:I've staked for you.. If it goes well I'll send you the winnings |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Reggzy: 6:41pm On Jan 06, 2025 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by abba190b: 6:48pm On Jan 06, 2025 |
Reggzy:sporty wey I close till 2100 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by abba190b: 6:48pm On Jan 06, 2025 |
JobAndVacancies: ![]() |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by erniok(m): 7:40pm On Jan 06, 2025 |
JobAndVacancies:I followed that game because I wanted to play that correct score but thought it won't come through and na today it showed up. try am again, na eye glasses you go see. |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by koldrun: 7:50pm On Jan 06, 2025 |
Chai... My guy Osas don japa go Australia.. Baba God.. I must leave this country before December |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by erniok(m): 7:51pm On Jan 06, 2025 |
Samueltemi337:One can still play this option on site like bet365 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Reloadedisraelp: 7:55pm On Jan 06, 2025 |
Abba i think ur location abi na environment dey really affect u... I dont just understand u.. |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by koldrun: 8:01pm On Jan 06, 2025 |
This skin color na curse.. The whites dominate virtually all the sectors in the world. No wonder Michael Jackson vex, change him skin color. I just dey reason so many things like this. Black race na curse.. We have the average lowest IQ. Everything about us just get K-leg. It's just a few of us that escaped this curse. See Osas wey me and am dey play tennis last year, don japa go Australia of all countries. Chai!!!! Omo... I must leave this country, via study or skill route before December. This na my aim like this. I don vex ![]() |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 8:03pm On Jan 06, 2025 |
RealityKings1:Where did you see me beg anybody anything? |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(op): 8:14pm On Jan 06, 2025 |
This thread funny sha |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Robnectar(m): 9:14pm On Jan 06, 2025 |
Evening berger ambassadors, ![]() |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Robnectar(m): 9:16pm On Jan 06, 2025 |
koldrun:U for treck pass aswani market and pass through ladipo as short cut enter Australia nah, e no far ![]() |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 9:16pm On Jan 06, 2025 |
Robnectar:Drop your aza for crumbs 🔥
|
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Robnectar(m): 9:17pm On Jan 06, 2025 |
AlphaNugget:Hell nah,.. I rather beg for betting code,... ![]() Is like u are a good pointer, not a begger ambassador ![]() I go like dey get betting code from you 😭 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Robnectar(m): 9:22pm On Jan 06, 2025 |
Samueltemi337:President of beggers, 001 I greet u ![]() |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Butmight15: 9:22pm On Jan 06, 2025 |
AlphaNugget:Congrats bro |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 9:24pm On Jan 06, 2025 |
Robnectar:Are you based in Mafoluku Oshodi? |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 9:24pm On Jan 06, 2025 |
Butmight15:Thanks sir 🙏🥹 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by koldrun: 9:28pm On Jan 06, 2025 |
AlphaNugget:I'm sorry for insulting you earlier on |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Robnectar(m): 9:28pm On Jan 06, 2025 |
AlphaNugget:Born and brought up there,.. nah there u base too ![]() |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Butmight15: 9:28pm On Jan 06, 2025 |
AlphaNugget:Mak I drop 🙏 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 9:32pm On Jan 06, 2025 |
Robnectar:I be Mafoluku boy, born and still there 😁 You know community primary school and ewutuntun secondary school? I dey lap Methodist for Ogundele, na there we dey puff and play ball for weekends 😀 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 9:34pm On Jan 06, 2025 |
koldrun:Oh bro, it is past.....I no reason am at all |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Robnectar(m): 9:38pm On Jan 06, 2025 |
AlphaNugget:LoL,... If u know all dis place, probably we might know each other,I stay at beesam, u know red sand field were we playball and blow trees?? ![]() |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 9:45pm On Jan 06, 2025 |
Robnectar:Omo, who no go know Beesam for kalejaye.....lol. I dey camp for Methodist school dey blow my Scottish.....maybe we go share smoke one of these days 😁 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 9:46pm On Jan 06, 2025 |
This world na small place, but I still dey beg God make I no jam Abba.......ahhh, eledami no go even gree |
Football (+/Other Sports) Betting Season 15 • Football (+/Other Sports) Betting Season 14 • Football (+/Other Sports) Betting Season 13 • 2 • 3 • 4
Forex Trading Alerts - Season 16 • Forex Trading - Season 15 • ||SCAM ALERT!!! Don't Be A Victim||*UPDATES ON PAGES 1-7*
Viewing this topic: 1 guest(s)



