Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ - Business (60) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Business › Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ (587923 Views)
1 2 3 ... 57 58 59 60 61 62 63 ... 1108 (Go Down)
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 1:18pm On Jan 10, 2025 |
DiskJokeyManic:You sef rest.. all your post reeks off pain and anguish He's passed the message he wan pass already so he dey ignore you |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 1:30pm On Jan 10, 2025 |
PJtech:Pain nd anguish keh??..... U wish?? 😎 U, samueltemi337,,, Realitykings nd whoeva cares to join no fit make me flinch for dis thread I swr to God wey create me nd u.... 3 of una Na pple I better pass Na.. so no cause fr alarm... Na facts I dy tel u so... 🫵😎 But I understand whre u dey come from,,,, na ur troll mate nd him trolls dey always get to u,,, so u dy find way to Amend tins😍😎😎 Make I help u lyk ur post so u go feel say u dey make sense |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(op): 1:33pm On Jan 10, 2025 |
It's now becoming embarrassing 😞 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by RealityKings1: 1:33pm On Jan 10, 2025 |
DiskJokeyManic:E don do |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 1:34pm On Jan 10, 2025 |
Samueltemi337:U no go like help ur guy like him post to make am 4 likes? ![]() |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 1:37pm On Jan 10, 2025 |
PJtech:If to say na person like Oyewale or to.jah talk dis tin.... I fr reason am ![]() No b person lyk u....😉😎 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 1:42pm On Jan 10, 2025 |
From “I wil make u to stop commenting on dis thread, go and ask others how I closed Ashawo thread” 8 months ago To this..👇👇👇👇 Samueltemi337:😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Robnectar(m): 1:47pm On Jan 10, 2025 |
Samueltemi337:Yeah I'm sexy and u know it,... Post more, bastard ![]() |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Robnectar(m): 1:47pm On Jan 10, 2025 |
emmanuelbrown26:Abi Julius Begger ambassador ![]() |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 1:49pm On Jan 10, 2025 |
DiskJokeyManic:Nd I was so interested in seein hw he wanted to achieve dat oo ![]() Oya I don vex😡😡😡😡 Samueltem337 a.k.a Samueltemi337 a.k.a derell2002 a.k.a Faithtemisan93 a.k.a Faithelefan a.k.a g0ldenval a.k.a Eseka22 a.k.a Ineedmoneyblady a.k.a Loverofpussy a.k.a Loverofevil a.k.a Longneck a.k.a Observer222 a.k.a TheStirling a.k.a VickyELEFAN a.k.a XshegzzyeeiX2 a.k.a activities2 [/b] ... Pjtech a.k.a Kung ...Realitykings a.ka. SunShowAfrica a.k.a SUPERBLOOM a.k.a Blacklion3 a.k.a Orobokibo1 a.k.a 1000capacity a.k.a EvilPOTATO a.k.a The6thAustralia a.k.a FATHERCHRISTMAS a.k.a Namkbank a.k.a IstDoggyStyle Make una gang--up come make una help una colleague achieve dis great feat..😎😎😎😎 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Reloadedisraelp: 1:49pm On Jan 10, 2025 |
abba190b:na my G u dy troll like dat... ![]() |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Everyday365: 1:55pm On Jan 10, 2025*. Modified: 10:58pm On Feb 06, 2025 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 1:58pm On Jan 10, 2025 |
DiskJokeyManic:All these nah just tears nothing more |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 2:07pm On Jan 10, 2025 |
PJtech:Ahswear ooo,,, u get sense dieeee,,, too much tears o.... I don even soak my bed with tears😭😭😭😭... Thought u even wanted to help ur colleague out... Little did I know dere is nothing to see here😍 Wen u get meaningful tin to say,,,,, mention me.... Fr nw,, u can keep living in ur delusion... NEXT..... 😎😎😌 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 2:14pm On Jan 10, 2025 |
ODOTEKOM ANIEMA OFFIONGUDO a.k.a Akwesenana .... I can see u viewing de thread😁😹 How's forex trading...?? 😁😁😁😹😂😂😂😂
|
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by emmanuelbrown26: 2:44pm On Jan 10, 2025 |
PJtech:Better no start waiting u no fit finish, leave d matter as en dey hot. Samuel crossed d line. Unless u wan carry d matter for head |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Bergavis: 2:57pm On Jan 10, 2025 |
Sportybet 4.70 odds 3292845 Max bet |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 3:06pm On Jan 10, 2025 |
emmanuelbrown26:Leave de nonentity.... He's tryin to shut DJ up wit reversed psychology,,,,, not knowin DJ onli shuts up "When he wants to"".... 😎😎😍👊 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Everyday365: 3:21pm On Jan 10, 2025*. Modified: 10:58pm On Feb 06, 2025 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(op): 3:47pm On Jan 10, 2025 |
Everyday365:Until Rangers play 1 - 0 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by BUGOFF(m): 4:14pm On Jan 10, 2025 |
Samueltemi337:🤕 and very possible |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by The6thAustralia: 4:22pm On Jan 10, 2025 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by benedictilemona(m): 4:30pm On Jan 10, 2025 |
Abeg any good Samaritan in the house should help me with data,I only have 100naira in my palmpay,e no reach to get data......will really appreciate 08167410686 mtn |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by benedictilemona(m): 4:31pm On Jan 10, 2025 |
Anybody make need the 100 naira,I go send am in return |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Robnectar(m): 4:35pm On Jan 10, 2025 |
Samueltemi337:Embarrassing dat ur mum is Abt to drop her account number for beggings as usual right ![]() I never get ur time now,.. shebi u think say weyrey dey ur papa anus abi ![]() |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Robnectar(m): 4:35pm On Jan 10, 2025 |
DiskJokeyManic:So nah ur useless papa make Dem close ashawo thread, ![]() |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by koldrun: 4:37pm On Jan 10, 2025 |
benedictilemona:200 mb go dey ok? |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Robnectar(m): 4:38pm On Jan 10, 2025 |
benedictilemona:Eyan Julius Begger, Samuel see one of ur family member ![]() |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Robnectar(m): 4:39pm On Jan 10, 2025 |
koldrun:Dem really dey do ur papa... Alaye baje, |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by koldrun: 4:39pm On Jan 10, 2025 |
Robnectar: Robnectar:You're so jobless. Quoting every comment you come across, with your dry insults ![]() |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by koldrun: 4:41pm On Jan 10, 2025 |
Robnectar:You've gone haywire dude. You need to be checked ASAP ![]() |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by benedictilemona(m): 4:49pm On Jan 10, 2025 |
koldrun:abeg 500mb will do,na beg I dey beg....will send d 100naira |
Football (+/Other Sports) Betting Season 15 • Football (+/Other Sports) Betting Season 14 • Football (+/Other Sports) Betting Season 13 • 2 • 3 • 4
Forex Trading Alerts - Season 16 • Forex Trading - Season 15 • ||SCAM ALERT!!! Don't Be A Victim||*UPDATES ON PAGES 1-7*



