Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ - Business (69) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Business › Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ (579713 Views)
1 2 3 ... 66 67 68 69 70 71 72 ... 1108 (Go Down)
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 3:10pm On Jan 11, 2025 |
PJtech:Explain watin??.... 🫤 Y u dy use laughing emojis make urself feel gud??... Eh?? Dat trick doesn't work on DJ ask Samuel😁Do u know that moment when u've used all de power in ur arsenal nd it later didn't work Dat u now had no choice Dan to start running kitikiti?? Na whre samueltemi337 dey now... Him sef confirm am..... ![]() |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 3:11pm On Jan 11, 2025 |
No better 🙆😭😭😭 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 3:15pm On Jan 11, 2025 |
PJtech:Watin u dy feel or see no realli concern me,,, dat one is left for u nd ur household....😍😍 De only tin I know be say 5 of u,,, 5 of Samuel and 5 of Realitykings can never,, like NEVER shut DJ up....😍😍😍😍 No matter de modus operandi una wan use...😎 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 3:17pm On Jan 11, 2025 |
DiskJokeyManic:Stop trying to be a strong man.. you can cry it out Cry out loud so you'll feel better. |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 3:18pm On Jan 11, 2025 |
Even samuteltemi337 don confirm am,,, baba dey avoid me well well now... ![]() Eyyaaahh,,, See as Samuel wey dey reply every post fr here dey avoid me...😁😁😁 I tink say u b woman wey dey chook mouth fr every talk both de ones wey concern u or not fr dis thread...?? y re u now avoidin DJ? ![]() Na if u see joeblaze nd odas u sabi flex muscle.... Now u don know say Dem get watin Dem dey call to "Ignore" .....😁😁 ![]() |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(op): 3:18pm On Jan 11, 2025 |
I just dey see samuel everywhere Wetin dey happen? |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 3:20pm On Jan 11, 2025 |
PJtech:Y re u no ur laughing emoji??.. Strong man oooooo,,, strong woman oooo... E no concern me..... U sef know say na fact I dy tell u...... 😎 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 3:21pm On Jan 11, 2025 |
DiskJokeyManic:Pjtech games dy play well oo,,,, u sure say no b today u fr hammer like dis??.... ![]() Make I follow u sef😁 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 3:23pm On Jan 11, 2025 |
DiskJokeyManic:Only you don fight with almost everyone for this thread finish, people insult and troll themselves on this thread but after few days they get over it cos it's nothing personal Only you hold grudges since early last year still carry am enter this new year. As your face strong like fufu wey dem no pound well naso your heart strong Move on man and find peace with yourself. Nobody hate you for here |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 3:25pm On Jan 11, 2025 |
DiskJokeyManic:You know how to get my aza if you wan credit me credit me. No dey behave like p**$y boy |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 3:29pm On Jan 11, 2025 |
PJtech:Hiiiaaannn,,, new year,,, new me keh?? Who i wan leave all my bad characters for?? ![]() Yes, anybody wey cross my lane dy collect,, why?? Because I'm not a jobless beggar like u.... I no dy leak ass nd I no dey avoid quarrel because of Pending or future giveaways like u .... I get work.... I dey work for my money,,, so anybody wey come dis side go collect,, because u no dy feed me...... Who want make we dey in peace,,, we go dey.... But I can't say desame about urself ![]() If u can CROSS OVER with your begging to every new year,,, who am I not to cross over with my BAD character??... ![]()
|
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 3:42pm On Jan 11, 2025 |
84E6B8C7 🏀 oyewale0001 That is all from me today... 💚
|
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 3:42pm On Jan 11, 2025 |
PJtech:😁 Let him cook!!!!! Let him cook!!!! Lettttttttttttttt hhhhhhhhhhhhhiiiimmmmmm cooooooooooooooooooooooookkkkkkkkkkkkkkkk!!!!
|
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 3:44pm On Jan 11, 2025 |
DiskJokeyManic:Well na Seun cause all this kind thing sha... wey i for send you go block industry since |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 3:46pm On Jan 11, 2025 |
PJtech:Eeeeewwwwwwww see who's talking🤢🤢🤮🤮🤮🤮🤢🤢.... Some1 who has nothing to contribute to dis betting thread nd NAIRALAND as a whole rather dan begging every year is typing shiii...🤢🤢🤢🤢🤢🤢🤢🤢🤢🤢🤢🤢 If to say block button dey,,, u know hw many people fr don block ur useless life so? ![]() |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by MORIERA: 3:47pm On Jan 11, 2025 |
Please I get 4k for my sporty but can't withdraw it ... Cos the name I used to register it no tally with the account details I am ready to drop the logins of the acct if you fit help me update the acct you go collect 1k |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 3:52pm On Jan 11, 2025 |
DiskJokeyManic:Same lines every damn time. Contribution to the thread bla bla bla Bro think he's the Mandela of this thread 🤣🤣 kpele o RNM |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(op): 3:52pm On Jan 11, 2025 |
MORIERA:Which person account you don go obtain |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 3:53pm On Jan 11, 2025 |
MORIERA:E don go, if you no fit withdraw to the first account you use to fund it |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 3:53pm On Jan 11, 2025 |
PJtech:Yenyenyen☹️☹️ he has used De laughing emoji to feel better again....☹️☹️ Okay,,, quick question;;; what is ur importance to dis thread....? Let's hear u ![]() |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 3:57pm On Jan 11, 2025 |
DiskJokeyManic:Do you have any problem with the laughing emoji? Oh i forgot you're just a pathetic sadist You're allergic to happiness |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 3:59pm On Jan 11, 2025 |
PJtech: DiskJokeyManic:Still waiting sirr☹️☹️☹️☹️ ![]()
|
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 4:01pm On Jan 11, 2025 |
Modified, not worth the stress |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 4:03pm On Jan 11, 2025 |
DiskJokeyManic:Siirrrrrrrrr? Been more than 15 mins ![]() Okay,,,,, u don't need to give much... just 1 👆 ![]() |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 4:04pm On Jan 11, 2025 |
DiskJokeyManic:Weyreh i get your time today. I no get game to monitor Now to your question ● I bring peace and sanity to this thread ● I've put a smile on few people's face on this thread ● I give answers to some questions asked on this thread and sometimes share my knowledge with punters on here So back to you Mr Hero. What have you brought to this thread and what is your usefulness on here? I listen and I'll judge you |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(op): 4:04pm On Jan 11, 2025 |
AlphaNugget:You didn't greet me today |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 4:05pm On Jan 11, 2025 |
PJtech:😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 4:05pm On Jan 11, 2025 |
PJtech:Osssheeeeeyyyyyy,,,, wife material...😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 4:07pm On Jan 11, 2025 |
DiskJokeyManic:U bring peace keh? Dem tell u say na Ukraine vs Russia battle ground be dis??😂😂😂😂 E say e dey share him ""knowledge"", knowledge wey u no fit use boom ticket??😂😂 Knowledge wey no fit stop u from begging??😂😂😂😂😂😂😂😂 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 4:09pm On Jan 11, 2025 |
DiskJokeyManic:Answer the question and stop shinning your brown teeth |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by deltateam: 4:09pm On Jan 11, 2025 |
deltateam:I hope someone rebet this? Millionaire Ticket comes by inspiration not always.After Bengaluru, it's going well for now. We keep pushing, before this season ends, someone will be a millionaire. |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 4:10pm On Jan 11, 2025 |
DiskJokeyManic:Answer the question and stop avoiding it with unnecessary talks Make i floor you for the last time before i go offline |
Football (+/Other Sports) Betting Season 15 • Football (+/Other Sports) Betting Season 14 • Football (+/Other Sports) Betting Season 13 • 2 • 3 • 4
Forex Trading Alerts - Season 16 • Forex Trading - Season 15 • ||SCAM ALERT!!! Don't Be A Victim||*UPDATES ON PAGES 1-7*
Viewing this topic: 1 guest(s)
ask Samuel😁