Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ - Business (79) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Business › Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ (582416 Views)
1 2 3 ... 76 77 78 79 80 81 82 ... 1108 (Go Down)
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 10:45pm On Jan 11, 2025 |
PJtech:So u wan begin ignore me like dis??😹😹😹 I been tink say u say u get my time today??😹😹 Watin come happen....??😂😂😂😂😂😂😂 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by koldrun: 10:45pm On Jan 11, 2025 |
Samueltemi337:I go send you 1k now now, if you do am. No cap |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 10:45pm On Jan 11, 2025 |
BTCproMax:You want him to join from frying pan to fire. Una FX trader dey make it look like say na one biz with no risk Forex is just Sportybet wey wear suit |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 10:46pm On Jan 11, 2025 |
Samueltemi337:Am I with your phone? |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 10:46pm On Jan 11, 2025 |
koldrun:1k too small, make am 5k 🙏🤣😂 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(op): 10:46pm On Jan 11, 2025 |
AlphaNugget:You are becoming humble |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 10:47pm On Jan 11, 2025 |
Samueltemi337:Humble kill you there.....you are a fool if you think you will make me humble!! Bst |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 10:47pm On Jan 11, 2025 |
DiskJokeyManic:Mr. Pjtech,,, so all de house rent money,,,, school fees money,,,, feeding money wey dem dey send u once once plus de begging,,, everytin sum up to 1.5mill for a whole 12 months?? Chaii😹😹😹😹😹 Abi make I show dis boy my transaction history from 1st till today alone so e go humble finally??😹😹 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Purity07: 10:48pm On Jan 11, 2025 |
DiskJokeyManic:BABY ADULT, DONT EVER INCLUDE ME IN YOUR FOOLISHNESS. STAY YOUR LANE. I HAVE NO BUSINESS WITH YOU. |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(op): 10:49pm On Jan 11, 2025 |
AlphaNugget:😁 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 10:49pm On Jan 11, 2025 |
Purity07:Re u tired of posting pictures alreadi?...☹️☹️☹️☹️☹️ Jst wen u were alreadi getting to me oo... try harder,,, I wil soon start crying.... I promise☹️☹️ |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 10:49pm On Jan 11, 2025 |
koldrun:Send the 1k gimme abeg |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 10:50pm On Jan 11, 2025 |
DiskJokeyManic:U had to switch account to quote DJ,,,, is dat how scared u re? Eh?😹😹 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 10:50pm On Jan 11, 2025 |
Samueltemi337:Even your master who claimed to be richer than Elon Mûsk because of 400k cannot even move me.....you dey here dey claim nonsense |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 10:51pm On Jan 11, 2025 |
DiskJokeyManic:Boy wey neva begin life collect 1.5million from papa/mama,, brodas nd sisters/friends nd begging for a whole 1 year dey jubilate..... Kaii😹😹😹 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Purity07: 10:51pm On Jan 11, 2025 |
PJtech: |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by abba190b: 10:52pm On Jan 11, 2025 |
Reloadedisraelp:no bad boss. |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by koldrun: 10:53pm On Jan 11, 2025 |
PJtech:No |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 10:53pm On Jan 11, 2025 |
AlphaNugget:U re my boy JohnPaul....😎😎 I dey serious.... No be whynin.... 😍🫵 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 10:54pm On Jan 11, 2025 |
AlphaNugget:He's not richer than Elon.. Nah just 1k Elon musk take rich pass the boy |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 10:54pm On Jan 11, 2025 |
Modified, the bst is wailing 🤣 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 10:56pm On Jan 11, 2025 |
PJtech:🤣😂 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by koldrun: 10:57pm On Jan 11, 2025 |
AlphaNugget:
|
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by abba190b: 10:58pm On Jan 11, 2025 |
its a,hard knock life for me Its a hard knock life for me Its a hard knock life for me Reggzy come to my rescue I will remember you when i win sir ee-jo's 100k |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 10:59pm On Jan 11, 2025 |
AlphaNugget:U dey fear me??.... Try dy mention me na.... All dose ones no really concern me.... If u lyk buy headset 10million,,, Na jst real matters I dy tell u so..... I no fit take u serious na Abi no b JohnPaul wey dey post details for giveaway,,, if e no get,,, e go delete him details sharp sharp??😹😹 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by koldrun: 10:59pm On Jan 11, 2025 |
abba190b:Apt fool |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(op): 10:59pm On Jan 11, 2025 |
AlphaNugget:Rich man But why you still dey struggle N300 with us na |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by abba190b: 10:59pm On Jan 11, 2025 |
[quote author=koldrun post=133681206][/quote]say ur mind bst |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 11:00pm On Jan 11, 2025 |
[quote author=koldrun post=133681189][/quote]You are so dull 😭😔 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by koldrun: 11:01pm On Jan 11, 2025 |
abba190b:Check again you foolish cretin |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 11:01pm On Jan 11, 2025 |
Person even get tym go browse😹😹😹😹 make I hear say I try such.....😹😹 JohnPaul...?? When I see pple wey I better pass,,,, I know,,, nd JohnPaul is one of Dem😍😍 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by koldrun: 11:01pm On Jan 11, 2025 |
AlphaNugget:I know you slimy scamming bastard. If what you claim to have and be is true, there are certain tasks you shouldn't partake in. For example that 3h task. |
Football (+/Other Sports) Betting Season 15 • Football (+/Other Sports) Betting Season 14 • Football (+/Other Sports) Betting Season 13 • 2 • 3 • 4
Forex Trading Alerts - Season 16 • Forex Trading - Season 15 • ||SCAM ALERT!!! Don't Be A Victim||*UPDATES ON PAGES 1-7*
Viewing this topic: 1 guest(s)
lol... dont have for now