Liverpool Vs Lille: UCL (2 - 1) - On 21st January 2025 - European Football (EPL, UEFA, La Liga) (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Sports › European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Liverpool Vs Lille: UCL (2 - 1) - On 21st January 2025 (5922 Views)
| Re: Liverpool Vs Lille: UCL (2 - 1) - On 21st January 2025 by adeoba2008(m): 10:02pm On Jan 21, 2025 |
Bowwow11:Go and sleep |
| Re: Liverpool Vs Lille: UCL (2 - 1) - On 21st January 2025 by Wordson(m): 10:03pm On Jan 21, 2025 |
OBIDIENTNAIJA:Sabi e don convert one na..lol
|
| Re: Liverpool Vs Lille: UCL (2 - 1) - On 21st January 2025 by OBIDIENTNAIJA: 10:06pm On Jan 21, 2025 |
Reggzy:No be Yamal and Raoh abi wetin be him name again destroyed RM in the final, what stops them from doing same here. |
| Re: Liverpool Vs Lille: UCL (2 - 1) - On 21st January 2025 by OBIDIENTNAIJA: 10:08pm On Jan 21, 2025 |
Wordson:If nah last month, Salah for score that goal. #NoToKnackingOnDuty# 🙁🙁🙁 |
| Re: Liverpool Vs Lille: UCL (2 - 1) - On 21st January 2025 by Reggzy: 10:11pm On Jan 21, 2025 |
OBIDIENTNAIJA:na why i say na their defence dey make them chop goals...their are still goals for barca in that match It's either barca win or draw |
| Re: Liverpool Vs Lille: UCL (2 - 1) - On 21st January 2025 by Silentgroper(m): 10:18pm On Jan 21, 2025 |
OBIDIENTNAIJA:If fit be true .. even Nunez babe don preggy... |
| Re: Liverpool Vs Lille: UCL (2 - 1) - On 21st January 2025 by raphy(m): 10:22pm On Jan 21, 2025 |
this lil no de easy 1 goal.since omo |
| Re: Liverpool Vs Lille: UCL (2 - 1) - On 21st January 2025 by smalldoctor: 10:22pm On Jan 21, 2025 |
Frist shot on target And is a goal. 1 1 |
| Re: Liverpool Vs Lille: UCL (2 - 1) - On 21st January 2025 by PP123(m): 10:25pm On Jan 21, 2025 |
Dey play ![]() smalldoctor: |
| Re: Liverpool Vs Lille: UCL (2 - 1) - On 21st January 2025 by Angelfrost(m): 10:34pm On Jan 21, 2025 |
OBIDIENTNAIJA:I never really see how Flick take better pass Xavi tbh. Meanwhile, Nuri Sahin is definitely getting the sack soon. |
| Re: Liverpool Vs Lille: UCL (2 - 1) - On 21st January 2025 by wiseone28: 10:34pm On Jan 21, 2025 |
Why you allow those small boys to score |
| Re: Liverpool Vs Lille: UCL (2 - 1) - On 21st January 2025 by Wordson(m): 10:55pm On Jan 21, 2025 |
OBIDIENTNAIJA:lol.. well, we won. Na that one important pass But this Lille team tried ooo.. with one man down. They played like they weren't down by a man and defended well. |
| Re: Liverpool Vs Lille: UCL (2 - 1) - On 21st January 2025 by osazsky(m): 10:55pm On Jan 21, 2025 |
Thank u jesus
|
| Re: Liverpool Vs Lille: UCL (2 - 1) - On 21st January 2025 by GanagiBitrus: 10:56pm On Jan 21, 2025 |
| Re: Liverpool Vs Lille: UCL (2 - 1) - On 21st January 2025 by wiseone28: 10:58pm On Jan 21, 2025 |
omo wetin barca smoke? 4-5 |
| Re: Liverpool Vs Lille: UCL (2 - 1) - On 21st January 2025 by GanagiBitrus: 10:58pm On Jan 21, 2025 |
1st position confirmed for Liverpool before Barca snatched a late win. |
| Re: Liverpool Vs Lille: UCL (2 - 1) - On 21st January 2025 by Wordson(m): 10:58pm On Jan 21, 2025 |
Barca still win oooo.. Ah! Omo this is incredible Barca !!
|
| Re: Liverpool Vs Lille: UCL (2 - 1) - On 21st January 2025 by Wordson(m): 10:59pm On Jan 21, 2025 |
wiseone28:Aswear, I no believe am.. wow!! They fought till they finished Benfica |
| Re: Liverpool Vs Lille: UCL (2 - 1) - On 21st January 2025 by Reggzy: 10:59pm On Jan 21, 2025 |
Reggzy:OBIDIENTNAIJA wetin i talk? |
| Re: Liverpool Vs Lille: UCL (2 - 1) - On 21st January 2025 by Wordson(m): 11:01pm On Jan 21, 2025 |
wiseone28:Those Lille players tried oo.. especially in second half with one man down. They played well in second half and defended well too |
| Re: Liverpool Vs Lille: UCL (2 - 1) - On 21st January 2025 by Ricodine: 11:03pm On Jan 21, 2025 |
Omo, fear, barca |
| Re: Liverpool Vs Lille: UCL (2 - 1) - On 21st January 2025 by MrBroke(m): 11:04pm On Jan 21, 2025 |
I too love my team, up Barca ![]() |
| Re: Liverpool Vs Lille: UCL (2 - 1) - On 21st January 2025 by wiseone28: 11:05pm On Jan 21, 2025 |
Ricodine:Benfica fit for bottling company |
| Re: Liverpool Vs Lille: UCL (2 - 1) - On 21st January 2025 by OBIDIENTNAIJA: 11:13pm On Jan 21, 2025 |
Lille come dey play well with 10 men. Anyway our win was deserved |
| Re: Liverpool Vs Lille: UCL (2 - 1) - On 21st January 2025 by Starzo: 11:13pm On Jan 21, 2025 |
Angelfrost:You don see am now abi? Under xavi we easily lost this type of matches 3-0 or 4-1 |
| Re: Liverpool Vs Lille: UCL (2 - 1) - On 21st January 2025 by OBIDIENTNAIJA: 11:15pm On Jan 21, 2025 |
wiseone28:The build up to that goal was controversial. They didn't merit the win joor. But Bendica na werey. Bottling 2 goal lead |
| Re: Liverpool Vs Lille: UCL (2 - 1) - On 21st January 2025 by OBIDIENTNAIJA: 11:16pm On Jan 21, 2025 |
Reggzy:Dem come win with wayo 😏😏😏 |
| Re: Liverpool Vs Lille: UCL (2 - 1) - On 21st January 2025 by Starzo: 11:17pm On Jan 21, 2025 |
OBIDIENTNAIJA:Check stats Barca had way more possession and 2x the total goal attempts of benfica.... If not for some stupid defensive errors Barca would have won the match comfortably |
| Re: Liverpool Vs Lille: UCL (2 - 1) - On 21st January 2025 by OBIDIENTNAIJA: 11:17pm On Jan 21, 2025 |
Wordson:With full squad, they didn't play the way they did in the last minutes |
| Re: Liverpool Vs Lille: UCL (2 - 1) - On 21st January 2025 by OBIDIENTNAIJA: 11:21pm On Jan 21, 2025 |
Silentgroper:Na true nah. They just dey wire belle anyhow. Two straight draws. Abeg make them wait till they go for International break. No to knacking on duty abeg. E dey worry the squad |
| Re: Liverpool Vs Lille: UCL (2 - 1) - On 21st January 2025 by silaswills01(m): 11:23pm On Jan 21, 2025 |
Why aren't barca match not in front page Barca haters full nairaland aswear ![]() |
| Re: Liverpool Vs Lille: UCL (2 - 1) - On 21st January 2025 by OBIDIENTNAIJA: 11:23pm On Jan 21, 2025 |
Starzo:Till now, I am still surprised how they bottled the league. They play well in Europe and play rubbish in their league recently. |
Chelsea Vs Lille UCL (2 - 0) On 22nd February 2022 • Chelsea Vs Arsenal (2 - 2) On 21st January 2020 • Chelsea Vs Lille : UCL (2 - 1) On 10th December 2019 • 2 • 3 • 4
Girona Vs Liverpool: UCL (0 - 1) On 10th December 2024 • Manchester United(1) Vs Birmingham(0) On Sunday 16th August • Tottenham Vs Inter Milan : Europa League (3 - 0) On 7th March 2013


