Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ - Business (145) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Business › Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ (588714 Views)
1 2 3 ... 142 143 144 145 146 147 148 ... 1108 (Go Down)
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Reggzy: 3:52pm On Jan 23, 2025 |
Samueltemi337:lol... if you dey parole with me for real life...you go be my boss in smoking marijuana People wey dey always act saint...na dem dey always mad pass in smoking weed |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 3:53pm On Jan 23, 2025 |
Reggzy:No mind the Jew.....just dey cap careless like yaro |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Reggzy: 3:57pm On Jan 23, 2025 |
AlphaNugget:e go soon learn ![]() |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Butmight15: 4:17pm On Jan 23, 2025 |
B93DFE7 Stake
|
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by redbottles(m): 4:21pm On Jan 23, 2025*. Modified: 5:38pm On Jan 23, 2025 |
I AM BACK!!! 😎Happy New Year guys 👍 Who is ready to make some money💶💶 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(op): 4:47pm On Jan 23, 2025 |
redbottles:Happy new year |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by redbottles(m): 5:39pm On Jan 23, 2025 |
Samueltemi337:Thanks man. Na typo 😄 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by WinMagnate: 5:46pm On Jan 23, 2025 |
redbottles:Happy New Year,Bottles. Arrange some odds make we drink redbottles guy. |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 5:50pm On Jan 23, 2025 |
redbottles:millions abeg |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 5:52pm On Jan 23, 2025 |
Samueltemi337:How far |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by redbottles(m): 5:57pm On Jan 23, 2025 |
WinMagnate:Coming soon bro. 👌 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by redbottles(m): 6:13pm On Jan 23, 2025 |
Last year was very profitable. Had 85% winning rate on our 20 odds. Very impressive record. This year we hope to hit a higher percentage. I will be dropping massive odds this year for low stackers, so expect to see Grand audit odds from time to time😎. My aim is to at least win one massive odds monthly. It is achievable and I will do it. Punting can turn your life around for good if you bet Responsibly. Like I always advice, don't ever pay for tips. No punter has control over the outcome of bets, luck plays a major part in punting. MAY THE ODDS BE IN OUR FAVOUR AS ALWAYS |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Robnectar(m): 6:15pm On Jan 23, 2025 |
redbottles:Will be anticipatin for ur games, I go dey observe dem |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by redbottles(m): 6:32pm On Jan 23, 2025*. Modified: 7:24pm On Jan 23, 2025 |
Last year, due to my busy schedule I was unable to be consistent in dropping my tips here. So I will be creating a group for just 50 people. They will be tasked in dropping my games here for everyone whenever I am unable to do so. First 50 people to join the group then it will be closed. Group Link has been posted on my profile (check the twitter column) 817AC42 GOODLUCK and More wins to us this year. |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 6:44pm On Jan 23, 2025 |
redbottles:WTF, you just come and na group link you dey advertise......lol, Una no fit change. Make them join your link because you be Mayor of Ekiti 😠 You wan dey feel important ontop RED tomatoes wey you wan serve them for group.....dindinri Las las everybody go dey alright....... that body wey dey itch you go soon stop, bst |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 6:51pm On Jan 23, 2025 |
Robnectar:You don Fup, see the mumu wey you dey anticipate his game.....person wey go full 10 months without wins for this thread Na newbies naim the guy fit deceive......that guy na Ekuke wey wan dey feel funky 😂 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by redbottles(m): 6:53pm On Jan 23, 2025 |
AlphaNugget:I am not the enemy, save this strength for the bookies. Let go all this bitterness and focus on making money. It's all love from here. Goodluck. |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Robnectar(m): 6:53pm On Jan 23, 2025 |
AlphaNugget:Lwkmd,... Lmao ![]() |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Robnectar(m): 6:55pm On Jan 23, 2025 |
Seems like Samuel dey recruit new beggers for this thread,.. E no easy to be president of almajiri for NL,... ![]() |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(op): 7:00pm On Jan 23, 2025 |
Robnectar:When we start now your senior brother go dey fight for you |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 7:10pm On Jan 23, 2025 |
arkad321:Your fada!!! |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 7:11pm On Jan 23, 2025 |
redbottles:Clown |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 7:12pm On Jan 23, 2025 |
Samueltemi337:I know say you no fit get sense.....na that bonus wey dem book for you naim dey make you sound mature, on normal level you be werey wey depend on crumbs |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 7:14pm On Jan 23, 2025 |
Early morning and these bastards want make I dey lament.....when I dey book this game e be make sense to me ohh, now game done start and grown up men dey play with my intelligence 😐 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(op): 7:19pm On Jan 23, 2025 |
AlphaNugget:Wetin bring bonus come this matter now |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by RealityKings1: 7:23pm On Jan 23, 2025 |
The amount of shege eyes dey see for betting
|
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Reggzy: 7:24pm On Jan 23, 2025 |
Coughs... ![]() |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by redbottles(m): 7:27pm On Jan 23, 2025 |
MAY THE ODDS BE IN OUR FAVOUR AS ALWAYS
|
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by jimmynauty: 7:28pm On Jan 23, 2025 |
Two fighting araba two shege Satod sūndod |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Reloadedisraelp: 7:37pm On Jan 23, 2025 |
AlphaNugget:hmm na only strong blood fit dey relate those things ... Egbo still the best for me. |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(op): 7:38pm On Jan 23, 2025 |
Reloadedisraelp:You too? Or you one feel among? |
Football (+/Other Sports) Betting Season 15 • Football (+/Other Sports) Betting Season 14 • Football (+/Other Sports) Betting Season 13 • 2 • 3 • 4
Forex Trading Alerts - Season 16 • Forex Trading - Season 15 • ||SCAM ALERT!!! Don't Be A Victim||*UPDATES ON PAGES 1-7*

😎
