₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,922 members, 8,442,995 topics. Date: Friday, 10 July 2026 at 11:56 PM

Toggle theme

Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ - Business (145) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralBusinessFootball (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ (588705 Views)

1 2 3 ... 142 143 144 145 146 147 148 ... 1108 (Go Down)

Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Reggzy: 3:52pm On Jan 23, 2025
Samueltemi337:
You sef know say you na truth I dey tell you
You can seek medical help
There's no shame to come out and seek help from such addiction

Adicare rehabilitation home
You can call them
0810 689 9098
lol...

if you dey parole with me for real life...you go be my boss in smoking marijuana

People wey dey always act saint...na dem dey always mad pass in smoking weed
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 3:53pm On Jan 23, 2025
Reggzy:
lol...

if you dey parole with me for real life...you go be my boss in smoking marijuana

People wey dey always act saint...na dem dey always mad pass in smoking weed
No mind the Jew.....just dey cap careless like yaro
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Reggzy: 3:57pm On Jan 23, 2025
AlphaNugget:
No mind the Jew.....just dey cap careless like yaro
e go soon learn cheesy
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Butmight15: 4:17pm On Jan 23, 2025
B93DFE7
Stake

Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by redbottles(m):
I AM BACK!!! cool😎

Happy New Year guys 👍

Who is ready to make some money💶💶
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(op): 4:47pm On Jan 23, 2025
redbottles:
I AM BACK!!! cool😎

Happy New Years guys 👍

Who is ready to make some money💶💶
Happy new year
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by redbottles(m): 5:39pm On Jan 23, 2025
Samueltemi337:
Happy new year
Thanks man. Na typo 😄
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by WinMagnate: 5:46pm On Jan 23, 2025
redbottles:
I AM BACK!!! cool😎

Happy New Year guys 👍

Who is ready to make some money💶💶
Happy New Year,Bottles.
Arrange some odds make we drink redbottles guy.
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 5:50pm On Jan 23, 2025
redbottles:
I AM BACK!!! cool😎

Happy New Year guys 👍

Who is ready to make some money💶💶
millions abeg
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 5:52pm On Jan 23, 2025
Samueltemi337:
Happy new year
How far
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by redbottles(m): 5:57pm On Jan 23, 2025
WinMagnate:
Happy New Year,Bottles.
Arrange some odds make we drink redbottles guy.
Coming soon bro. 👌
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by redbottles(m): 6:13pm On Jan 23, 2025
Last year was very profitable. Had 85% winning rate on our 20 odds. Very impressive record. This year we hope to hit a higher percentage.

I will be dropping massive odds this year for low stackers, so expect to see Grand audit odds from time to time😎.

My aim is to at least win one massive odds monthly. It is achievable and I will do it. Punting can turn your life around for good if you bet Responsibly.

Like I always advice, don't ever pay for tips. No punter has control over the outcome of bets, luck plays a major part in punting.

MAY THE ODDS BE IN OUR FAVOUR AS ALWAYS
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Robnectar(m): 6:15pm On Jan 23, 2025
redbottles:
Last year was very profitable. Had 85% winning rate on our 20 odds. Very impressive record. This year we hope to hit a higher percentage.

I will be dropping massive odds this year for low stackers, so expect to see Grand audit odds from time to time😎.

My aim is to at least win one massive odds monthly. It is achievable and I will do it. Punting can turn your life around for good if you bet Responsibly.

Like I always advice, don't ever pay for tips. No punter has control over the outcome of bets, luck plays a major part in punting.

MAY THE ODDS BE IN OUR FAVOUR AS ALWAYS
Will be anticipatin for ur games, I go dey observe dem
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by redbottles(m):
Last year, due to my busy schedule I was unable to be consistent in dropping my tips here.

So I will be creating a group for just 50 people. They will be tasked in dropping my games here for everyone whenever I am unable to do so.

First 50 people to join the group then it will be closed. Group Link has been posted on my profile (check the twitter column)

817AC42

GOODLUCK and More wins to us this year.
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 6:44pm On Jan 23, 2025
redbottles:
Last year, due to my busy schedule I was unable to be consistent in dropping my tips here.

So I will be creating a group for just 50 people. They will be tasked in dropping my games here for everyone whenever I am unable to do so.

First 50 people to join the group then it will be closed. Group Link has been posted on my profile (check the twitter column)

GOODLUCK and More wins to us this year.
WTF, you just come and na group link you dey advertise......lol, Una no fit change.

Make them join your link because you be Mayor of Ekiti 😠

You wan dey feel important ontop RED tomatoes wey you wan serve them for group.....dindinri

Las las everybody go dey alright....... that body wey dey itch you go soon stop, bst
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 6:51pm On Jan 23, 2025
Robnectar:
Will be anticipatin for ur games, I go dey observe dem
You don Fup, see the mumu wey you dey anticipate his game.....person wey go full 10 months without wins for this thread

Na newbies naim the guy fit deceive......that guy na Ekuke wey wan dey feel funky 😂
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by redbottles(m): 6:53pm On Jan 23, 2025
AlphaNugget:
WTF, you just come and na group link you dey advertise......lol, Una no fit change.

Make them join your link because you be Mayor of Ekiti 😠

You wan dey feel important ontop RED tomatoes wey you wan serve them for group.....dindinri

Las las everybody go dey alright....... that body wey dey itch you go soon stop, bst
I am not the enemy, save this strength for the bookies. Let go all this bitterness and focus on making money. It's all love from here. Goodluck.
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Robnectar(m): 6:53pm On Jan 23, 2025
AlphaNugget:
You don Fup, see the mumu wey you dey anticipate his game.....person wey go full 10 months without wins for this thread

Na newbies naim the guy fit deceive......that guy na Ekuke wey wan dey feel funky 😂
Lwkmd,... Lmao grin
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Robnectar(m): 6:55pm On Jan 23, 2025
Seems like Samuel dey recruit new beggers for this thread,..

E no easy to be president of almajiri for NL,... grin
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(op): 7:00pm On Jan 23, 2025
Robnectar:
Seems like Samuel dey recruit new beggers for this thread,..

E no easy to be president of almajiri for NL,... grin
When we start now your senior brother go dey fight for you
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 7:10pm On Jan 23, 2025
arkad321:
tsohon banza alphanugget
Your fada!!!
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 7:11pm On Jan 23, 2025
redbottles:
I am not the enemy, save this strength for the bookies. Let go all this bitterness and focus on making money. It's all love from here. Goodluck.
Clown
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 7:12pm On Jan 23, 2025
Samueltemi337:
When we start now your senior brother go dey fight for you
I know say you no fit get sense.....na that bonus wey dem book for you naim dey make you sound mature, on normal level you be werey wey depend on crumbs
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 7:14pm On Jan 23, 2025
Early morning and these bastards want make I dey lament.....when I dey book this game e be make sense to me ohh, now game done start and grown up men dey play with my intelligence 😐
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(op): 7:19pm On Jan 23, 2025
AlphaNugget:
I know say you no fit get sense.....na that bonus wey dem book for you naim dey make you sound mature, on normal level you be werey wey depend on crumbs
Wetin bring bonus come this matter now
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by RealityKings1: 7:23pm On Jan 23, 2025
The amount of shege eyes dey see for betting

Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Reggzy: 7:24pm On Jan 23, 2025
Coughs...angry
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by redbottles(m): 7:27pm On Jan 23, 2025
MAY THE ODDS BE IN OUR FAVOUR AS ALWAYS

Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by jimmynauty: 7:28pm On Jan 23, 2025
Two fighting araba two shege

Satod sūndod
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Reloadedisraelp: 7:37pm On Jan 23, 2025
AlphaNugget:
Peace ✌️
hmm na only strong blood fit dey relate those things ... Egbo still the best for me.
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(op): 7:38pm On Jan 23, 2025
Reloadedisraelp:
hmm na only strong blood fit dey relate those things ... Egbo still the best for me.
You too?
Or you one feel among?

1 2 3 ... 142 143 144 145 146 147 148 ... 1108

Football (+/Other Sports) Betting Season 15Football (+/Other Sports) Betting Season 14Football (+/Other Sports) Betting Season 13234

Forex Trading Alerts - Season 16Forex Trading - Season 15||SCAM ALERT!!! Don't Be A Victim||*UPDATES ON PAGES 1-7*

Viewing this topic: 2 guest(s)