Manchester City Vs Chelsea (3 - 1) On 25th January 2025 - European Football (EPL, UEFA, La Liga) (3) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Sports › European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Manchester City Vs Chelsea (3 - 1) On 25th January 2025 (16000 Views)
| Re: Manchester City Vs Chelsea (3 - 1) On 25th January 2025 by femi4: 7:43pm On Jan 25, 2025 |
Chai, Pep don commot am |
| Re: Manchester City Vs Chelsea (3 - 1) On 25th January 2025 by FatherCHRISTMAS: 7:45pm On Jan 25, 2025 |
Go Chelsea The blues |
| Re: Manchester City Vs Chelsea (3 - 1) On 25th January 2025 by fergie001: 7:46pm On Jan 25, 2025 |
Thank you Jackson ![]() |
| Re: Manchester City Vs Chelsea (3 - 1) On 25th January 2025 by Ejiakusmith(m): 7:48pm On Jan 25, 2025 |
Man City home win sure 2 odds wey no de cut |
| Re: Manchester City Vs Chelsea (3 - 1) On 25th January 2025 by Madups(m): 7:49pm On Jan 25, 2025 |
This coach wet dem dey call mascara abi wetin sef just dey scam us .. But no wahala God dey. |
| Re: Manchester City Vs Chelsea (3 - 1) On 25th January 2025 by femi4: 7:50pm On Jan 25, 2025 |
Finally..he's out |
| Re: Manchester City Vs Chelsea (3 - 1) On 25th January 2025 by fergie001: 7:50pm On Jan 25, 2025 |
Our Jackson is off chai.... |
| Re: Manchester City Vs Chelsea (3 - 1) On 25th January 2025 by timmydrogba(m): 7:54pm On Jan 25, 2025 |
Looks like draw ![]() |
| Re: Manchester City Vs Chelsea (3 - 1) On 25th January 2025 by Tochitee(m): 7:56pm On Jan 25, 2025 |
link pls |
| Re: Manchester City Vs Chelsea (3 - 1) On 25th January 2025 by fergie001: 7:57pm On Jan 25, 2025 |
Na dis Haaland celebration I want to dey do nowwwww ![]() |
| Re: Manchester City Vs Chelsea (3 - 1) On 25th January 2025 by osazsky(m): 7:57pm On Jan 25, 2025 |
Goal |
| Re: Manchester City Vs Chelsea (3 - 1) On 25th January 2025 by GALAXY11(m): 7:57pm On Jan 25, 2025 |
Sanchez na pant |
| Re: Manchester City Vs Chelsea (3 - 1) On 25th January 2025 by baralatie(m): 7:58pm On Jan 25, 2025 |
fergie001:Coach got tired |
| Re: Manchester City Vs Chelsea (3 - 1) On 25th January 2025 by Lamasta(m): 7:58pm On Jan 25, 2025 |
fergie001:E dey sweet us ![]() Numerouno where art thou ![]() |
| Re: Manchester City Vs Chelsea (3 - 1) On 25th January 2025 by Great100000: 7:58pm On Jan 25, 2025 |
Very very very useless Goalkeeper |
| Re: Manchester City Vs Chelsea (3 - 1) On 25th January 2025 by femi4: 7:59pm On Jan 25, 2025 |
This sanchez is a disaster |
| Re: Manchester City Vs Chelsea (3 - 1) On 25th January 2025 by MrEnigma007: 7:59pm On Jan 25, 2025 |
Palmer is costing chelsea… the coach should grow some balls and remove him |
| Re: Manchester City Vs Chelsea (3 - 1) On 25th January 2025 by emmabest2000(m): 7:59pm On Jan 25, 2025 |
See keeper bikonu |
| Re: Manchester City Vs Chelsea (3 - 1) On 25th January 2025 by baralatie(m): 7:59pm On Jan 25, 2025 |
🏃🏃🏃Chelsea was not contending for title before na |
| Re: Manchester City Vs Chelsea (3 - 1) On 25th January 2025 by osazsky(m): 8:00pm On Jan 25, 2025 |
MrEnigma007:u say waiting..make dem commot star boy be waiting |
| Re: Manchester City Vs Chelsea (3 - 1) On 25th January 2025 by baralatie(m): 8:00pm On Jan 25, 2025 |
MrEnigma007:Is he jackson or Sanchez or defender |
| Re: Manchester City Vs Chelsea (3 - 1) On 25th January 2025 by cyberguy72(m): 8:01pm On Jan 25, 2025 |
Demurray:When they starve him of passes what do u expect |
| Re: Manchester City Vs Chelsea (3 - 1) On 25th January 2025 by ravensckar(m): 8:02pm On Jan 25, 2025 |
MAN CITY wey dey do promo every week, e reach CHELSEA turn, they suddenly became BARCA. This Chelsea team is truly useless! Tufia! ![]() |
| Re: Manchester City Vs Chelsea (3 - 1) On 25th January 2025 by baralatie(m): 8:03pm On Jan 25, 2025 |
ravensckar:Na Chelsea pattern jare |
| Re: Manchester City Vs Chelsea (3 - 1) On 25th January 2025 by osazsky(m): 8:04pm On Jan 25, 2025 |
ravensckar:oga game never end this new city they concede 3 goals once 85min reach..it's a norm |
| Re: Manchester City Vs Chelsea (3 - 1) On 25th January 2025 by saintkel(m): 8:04pm On Jan 25, 2025 |
osazsky:lol...de play ...dis Chelsea is just not it |
| Re: Manchester City Vs Chelsea (3 - 1) On 25th January 2025 by Dynamicboss: 8:04pm On Jan 25, 2025 |
mekleelex200: Na wao |
| Re: Manchester City Vs Chelsea (3 - 1) On 25th January 2025 by Lamasta(m): 8:04pm On Jan 25, 2025 |
osazsky:City will score the third goal soon to round it up |
| Re: Manchester City Vs Chelsea (3 - 1) On 25th January 2025 by Lekan239(m): 8:05pm On Jan 25, 2025 |
As this coach brought in nkuku for jackson, what impact as dat ever done to a game rather than making it worst, Sanchez is also still our keeper. Maresca never learn |
| Re: Manchester City Vs Chelsea (3 - 1) On 25th January 2025 by baralatie(m): 8:05pm On Jan 25, 2025 |
osazsky:Chelsea is not contending for title |
| Re: Manchester City Vs Chelsea (3 - 1) On 25th January 2025 by osazsky(m): 8:05pm On Jan 25, 2025 |
Lamasta:ok o...amen |
| Re: Manchester City Vs Chelsea (3 - 1) On 25th January 2025 by fergie001: 8:05pm On Jan 25, 2025 |
|
Arsenal Vs Manchester United (2 - 3) On 25th January 2026 • Arsenal Vs Chelsea (3 - 1) On 2nd May 2023 • Arsenal Vs Manchester United: FA Cup (1 - 3) On 25th January 2019 • 2 • 3 • 4
Wolves Vs Manchester United (2 - 0) On 26th December 2024 • Arsenal Vs Chelsea (0 - 0) On 21st April 2012 • Southampton Vs Arsenal (0 - 2) On 10th May 2017
