Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ - Business (189) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Business › Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ (582440 Views)
1 2 3 ... 186 187 188 189 190 191 192 ... 1108 (Go Down)
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PP123(m): 7:45pm On Feb 02, 2025 |
Joeblaze26:omo 😪💔 Real Madrid spoil my ticket aswr to God 20 million naira 😭😞 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by SultanOfAbia: 7:48pm On Feb 02, 2025 |
Joeblaze26:I can feel your pain loser . Only a loser laments like this |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 7:49pm On Feb 02, 2025 |
SultanOfAbia:Fvck off! Bastard!!! |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 7:50pm On Feb 02, 2025 |
Dem go just come dey spit rubbish like person wet get fish brain. The other one said players are getting drunk a day before the match This one sey make we no play games on weekends cos of match fixing Dumbass fellas!!!! |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PP123(m): 7:56pm On Feb 02, 2025 |
Joeblaze26:senseless human being |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 7:58pm On Feb 02, 2025 |
Joeblaze26:🍏🇳🇬🥂
|
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 7:59pm On Feb 02, 2025 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by RollinTNDA: 8:00pm On Feb 02, 2025 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by RollinTNDA: 8:02pm On Feb 02, 2025 |
Joeblaze26:E be like say you don loss everything today Cuz why the thing go dey pain you ![]() I don't agree with him but there is an atom of truth in what he said. Anyways, napoli to score 1 goal remaining to boom my 22 odds |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 8:04pm On Feb 02, 2025 |
Joeblaze26:Left this one
|
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 8:04pm On Feb 02, 2025 |
Joeblaze26:paste for 2k |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PP123(m): 8:05pm On Feb 02, 2025 |
RollinTNDA:aswr to God 😂 And him mama dey sell roasted plantain for bus stop 🚏 ooo |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PP123(m): 8:06pm On Feb 02, 2025*. Modified: 11:42am On Feb 03, 2025 |
christianjoy: ![]() |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 8:06pm On Feb 02, 2025 |
RollinTNDA:That guy is brain-dead. There's no iota of truth in whatever he's saying. I get extremely irritated when I see a dumbass person 🤦♂️ |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 8:08pm On Feb 02, 2025 |
christianjoy:This is massive 😳 Congratulations Bro 🎉 9061138565 christianjoy: |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 8:09pm On Feb 02, 2025 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PP123(m): 8:11pm On Feb 02, 2025 |
Joeblaze26:oya do me 5h out of the 2k No cap |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by JackDaAlienz(m): 8:18pm On Feb 02, 2025 |
|
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by koldrun: 8:21pm On Feb 02, 2025*. Modified: 8:40pm On Feb 02, 2025 |
christianjoy:Nothing wey Musa no go see for gate... You use 2 naira win 64k? Make I no go far, but if to say you use 20 naira play this game, na 640k... Things dey happen sha... Congrats man |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by RollinTNDA: 8:22pm On Feb 02, 2025 |
PP123:Him mama dey sell roasted plantain for day. Then for night, she go sell her pussy ![]() Very hardworking woman But the woman come get stupid son Omo na double wahala for the poor woman E no easy to train that foolish boy |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by RollinTNDA: 8:24pm On Feb 02, 2025 |
christianjoy:hmmm which one be flash 🧐🧐 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by RollinTNDA: 8:26pm On Feb 02, 2025 |
christianjoy:200 stake go give you 6 million.. fvck!!! |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by koldrun: 8:26pm On Feb 02, 2025 |
PP123:You be mumu... I swear I no go dey shocked if you and Abba dey related... BST |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PP123(m): 8:26pm On Feb 02, 2025 |
koldrun: ![]() |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by erniok(m): 8:30pm On Feb 02, 2025 |
christianjoy:Omo!! You take #3 win 64k!!!! This kind of opportunities are very very rare. Congrats. |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 8:38pm On Feb 02, 2025 |
Unto top game wey sportybet post for Twitter I just played opposite of the prediction Didn't know it will come |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 8:39pm On Feb 02, 2025 |
Joeblaze26:sent |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by koldrun: 8:39pm On Feb 02, 2025 |
Abeg I fit drop for staking power? Joeblaze26 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by JAOS(m): 8:43pm On Feb 02, 2025*. Modified: 11:59pm On Feb 02, 2025 |
christianjoy:Wow😯 unbelievable congratulations |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 8:44pm On Feb 02, 2025 |
christianjoy:Seen Boss. Thanks More wins |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 8:44pm On Feb 02, 2025 |
koldrun:Omo how much I wan give you now Drop for 3h |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by koldrun: 8:46pm On Feb 02, 2025 |
Football (+/Other Sports) Betting Season 15 • Football (+/Other Sports) Betting Season 14 • Football (+/Other Sports) Betting Season 13 • 2 • 3 • 4
Forex Trading Alerts - Season 16 • Forex Trading - Season 15 • ||SCAM ALERT!!! Don't Be A Victim||*UPDATES ON PAGES 1-7*
Viewing this topic: 1 guest(s)

