₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,250 members, 8,439,502 topics. Date: Sunday, 05 July 2026 at 12:17 PM

Toggle theme

Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ - Business (212) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralBusinessFootball (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ (581811 Views)

1 2 3 ... 209 210 211 212 213 214 215 ... 1108 (Go Down)

Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 9:09pm On Feb 05, 2025
Samueltemi337:
Boy
Peterzoom20:
😂
2 small boys wey dey form men because we dey faceless forum 😂 thunder fire una yansh

Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(op): 9:10pm On Feb 05, 2025
Peterzoom20:
See this real madrid lineup hope say people no go cry today.
Leganes way sabi beat big teams
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(op): 9:14pm On Feb 05, 2025
AlphaNugget:
2 small boys wey dey form men because we dey faceless forum 😂 thunder fire una yansh
I will be a millionaire this week
You are Koldrun will share my giveaway
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by jimmynauty: 9:15pm On Feb 05, 2025
Lool

Lov been inspired by the pull me ktabby mentality with deep negative energy

Instead of seeing those msg as toxic, i feed on it..
Pre toxic energy more money for me

Bringam on

*Seat and popconong*
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 9:15pm On Feb 05, 2025
AlphaNugget:
2 small boys wey dey form men because we dey faceless forum 😂 thunder fire una yansh
angry
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 9:17pm On Feb 05, 2025
Samueltemi337:
Leganes way sabi beat big teams
I remember say them beat barca. Be like dem rest players for atletico match. Madrid don even score sef.
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 9:23pm On Feb 05, 2025
Bayern Leverkusen shouldn't be unfortunate this evening ohhh......home 1.5 is all I ask for ✌️
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by RealityKings1: 9:23pm On Feb 05, 2025
Samueltemi337:
I will be a millionaire this week
You are Koldrun will share my giveaway
Add me wink
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 9:24pm On Feb 05, 2025
RealityKings1:
Add me wink
That guy na drop out for secondary school......I no rate am at all
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by RealityKings1: 9:25pm On Feb 05, 2025
AlphaNugget:
That guy na drop out for secondary school......I no rate am at all
Me no send... cheesy
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 9:25pm On Feb 05, 2025
AlphaNugget:
Bayern Leverkusen shouldn't be unfortunate this evening ohhh......home 1.5 is all I ask for ✌️
People wey never get one short on target since. Just dey make obituary preparations for that ticket in advance.
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 9:26pm On Feb 05, 2025
Peterzoom20:
People wey never get one short on target since. Just dey make obituary preparations for that ticket in advance.
Ok.
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 9:26pm On Feb 05, 2025
I wan dey know my haters on time 😤
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Reggzy: 9:28pm On Feb 05, 2025
Samueltemi337:
I will be a millionaire this week
You are Koldrun will share my giveaway
drop code boss make i follow you hit jackpot
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Reggzy: 9:31pm On Feb 05, 2025
Leverkusen over 2.5 na undecided
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 9:33pm On Feb 05, 2025
Reggzy:
Leverkusen over 2.5 na undecided
Your own even worse pass alpha, God go help una.
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 9:35pm On Feb 05, 2025
Celtics, gala, fernabache and Tottenham dey hardly fail for corners this season.
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(op): 9:41pm On Feb 05, 2025
RealityKings1:
Add me wink
Your own will be special
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(op): 9:42pm On Feb 05, 2025
Reggzy:
drop code boss make i follow you hit jackpot
Na Christianjoy game I dey wait for 😒
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by erniok(m): 9:53pm On Feb 05, 2025
Peterzoom20:
Celtics, gala, fernabache and Tottenham dey hardly fail for corners this season.
Fernerbache corners? Are you sure you've been following them? Since Mourinho came, corner is occasional same also with tottenham. If both clubs are winning forget corners. King of corners this season is galatasary. Even if the are winning, you can be sure of 10 corners.
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Reggzy: 9:54pm On Feb 05, 2025
Peterzoom20:
Your own even worse pass alpha, God go help una.
guy.wetin worse pass alpha

I curse anyone...or did i insult you?
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 9:54pm On Feb 05, 2025
Na why I no dey like straight W for cup games

Leverkusen how far na 🥺
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Reggzy: 9:56pm On Feb 05, 2025
Joeblaze26:
Na why I no dey like straight W for cup games

Leverkusen how far na
assnal and leverkushit! grin
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 9:57pm On Feb 05, 2025
Reggzy:
guy.wetin worse pass alpha

I curse anyone...or did i insult you?
Your own worse pass alpha 👉 your game hard pass alpha wey dey find h ov 1.5. Away don score so e suppose ok now.
But how u take read that thing as curse or insult sef. 🤔
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 10:00pm On Feb 05, 2025
erniok:
Fernerbache corners? Are you sure you've been following them? Since Mourinho came, corner is occasional same also with tottenham. If both clubs are winning forget corners. King of corners this season is galatasary. Even if the are winning, you can be sure of 10 corners.
Normal if a team is winning the number of corners reduces compared to when they are losing which would make them attack more and the other team defend. I've seen fernabache drop over 10 corners several times under Mourinho this season. King of corner in England is Tottenham most times their lines start from ov 9 on that stupid sporty.
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Reggzy: 10:01pm On Feb 05, 2025
Peterzoom20:
Your own worse pass alpha your game hard pass alpha wey dey find h ov 1.5. Away don score so e suppose ok now.
But how u take read that thing as curse or insult sef.
No vex jare grin grin

make dem just do me 2.5...na wetin i want be dat
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 10:03pm On Feb 05, 2025
This Leverkusen no go half time break abi wetin, why them dey start second half almost immediately after playing 10 added minutes for first half
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 10:04pm On Feb 05, 2025
Peterzoom20:
This Leverkusen no go half time break abi wetin, why them dey start second half almost immediately after playing 10 added minutes for first half
Omo I tire ooo....Person go start to dey beg beg now 🥺
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 10:06pm On Feb 05, 2025
Reggzy:
No vex jare grin grin

make dem just do me 2.5...na wetin i want be dat
No mind me jor na play I dey do with una nothing serious. Them don score Leverkusen again.
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 10:07pm On Feb 05, 2025
Joeblaze26:
Omo I tire ooo....Person go start to dey beg beg now 🥺
Those mumu have conceded again.
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Reggzy: 10:09pm On Feb 05, 2025
Peterzoom20:
No mind me jor na play I dey do with una nothing serious. Them don score Leverkusen again.
as them dey score...their goal just dey sweet me

I nor no why grin
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by erniok(m): 10:10pm On Feb 05, 2025
Peterzoom20:
Normal if a team is winning the number of corners reduces compared to when they are losing which would make them attack more and the other team defend. I've seen fernabache drop over 10 corners several times under Mourinho this season. King of corner in England is Tottenham most times their lines start from ov 9 on that stupid sporty.
Gala wether winning or not, 10 corners is guaranteed.
Tottenham dey try but twice dey deal with me o corner picks, I dont trust them that much.

1 2 3 ... 209 210 211 212 213 214 215 ... 1108

Football (+/Other Sports) Betting Season 15Football (+/Other Sports) Betting Season 14Football (+/Other Sports) Betting Season 13234

Forex Trading Alerts - Season 16Forex Trading - Season 15||SCAM ALERT!!! Don't Be A Victim||*UPDATES ON PAGES 1-7*