Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ - Business (212) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Business › Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ (581820 Views)
1 2 3 ... 209 210 211 212 213 214 215 ... 1108 (Go Down)
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 9:09pm On Feb 05, 2025 |
Samueltemi337: Peterzoom20:2 small boys wey dey form men because we dey faceless forum 😂 thunder fire una yansh
|
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(op): 9:10pm On Feb 05, 2025 |
Peterzoom20:Leganes way sabi beat big teams |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(op): 9:14pm On Feb 05, 2025 |
AlphaNugget:I will be a millionaire this week You are Koldrun will share my giveaway |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by jimmynauty: 9:15pm On Feb 05, 2025 |
Lool Lov been inspired by the pull me ktabby mentality with deep negative energy Instead of seeing those msg as toxic, i feed on it.. Pre toxic energy more money for me Bringam on *Seat and popconong* |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 9:15pm On Feb 05, 2025 |
AlphaNugget: ![]() |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 9:17pm On Feb 05, 2025 |
Samueltemi337:I remember say them beat barca. Be like dem rest players for atletico match. Madrid don even score sef. |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 9:23pm On Feb 05, 2025 |
Bayern Leverkusen shouldn't be unfortunate this evening ohhh......home 1.5 is all I ask for ✌️ |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by RealityKings1: 9:23pm On Feb 05, 2025 |
Samueltemi337:Add me ![]() |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 9:24pm On Feb 05, 2025 |
RealityKings1:That guy na drop out for secondary school......I no rate am at all |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by RealityKings1: 9:25pm On Feb 05, 2025 |
AlphaNugget:Me no send... ![]() |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 9:25pm On Feb 05, 2025 |
AlphaNugget:People wey never get one short on target since. Just dey make obituary preparations for that ticket in advance. |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 9:26pm On Feb 05, 2025 |
Peterzoom20:Ok. |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 9:26pm On Feb 05, 2025 |
I wan dey know my haters on time 😤 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Reggzy: 9:28pm On Feb 05, 2025 |
Samueltemi337:drop code boss make i follow you hit jackpot |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Reggzy: 9:31pm On Feb 05, 2025 |
Leverkusen over 2.5 na ![]() |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 9:33pm On Feb 05, 2025 |
Reggzy:Your own even worse pass alpha, God go help una. |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 9:35pm On Feb 05, 2025 |
Celtics, gala, fernabache and Tottenham dey hardly fail for corners this season. |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(op): 9:41pm On Feb 05, 2025 |
RealityKings1:Your own will be special |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(op): 9:42pm On Feb 05, 2025 |
Reggzy:Na Christianjoy game I dey wait for 😒 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by erniok(m): 9:53pm On Feb 05, 2025 |
Peterzoom20:Fernerbache corners? Are you sure you've been following them? Since Mourinho came, corner is occasional same also with tottenham. If both clubs are winning forget corners. King of corners this season is galatasary. Even if the are winning, you can be sure of 10 corners. |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Reggzy: 9:54pm On Feb 05, 2025 |
Peterzoom20:guy.wetin worse pass alpha I curse anyone...or did i insult you? |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 9:54pm On Feb 05, 2025 |
Na why I no dey like straight W for cup games Leverkusen how far na 🥺 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Reggzy: 9:56pm On Feb 05, 2025 |
Joeblaze26:assnal and leverkushit! ![]() |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 9:57pm On Feb 05, 2025 |
Reggzy:Your own worse pass alpha 👉 your game hard pass alpha wey dey find h ov 1.5. Away don score so e suppose ok now. But how u take read that thing as curse or insult sef. 🤔 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 10:00pm On Feb 05, 2025 |
erniok:Normal if a team is winning the number of corners reduces compared to when they are losing which would make them attack more and the other team defend. I've seen fernabache drop over 10 corners several times under Mourinho this season. King of corner in England is Tottenham most times their lines start from ov 9 on that stupid sporty. |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Reggzy: 10:01pm On Feb 05, 2025 |
Peterzoom20:No vex jare make dem just do me 2.5...na wetin i want be dat |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 10:03pm On Feb 05, 2025 |
This Leverkusen no go half time break abi wetin, why them dey start second half almost immediately after playing 10 added minutes for first half |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 10:04pm On Feb 05, 2025 |
Peterzoom20:Omo I tire ooo....Person go start to dey beg beg now 🥺 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 10:06pm On Feb 05, 2025 |
Reggzy:No mind me jor na play I dey do with una nothing serious. Them don score Leverkusen again. |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 10:07pm On Feb 05, 2025 |
Joeblaze26:Those mumu have conceded again. |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Reggzy: 10:09pm On Feb 05, 2025 |
Peterzoom20:as them dey score...their goal just dey sweet me I nor no why ![]() |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by erniok(m): 10:10pm On Feb 05, 2025 |
Peterzoom20:Gala wether winning or not, 10 corners is guaranteed. Tottenham dey try but twice dey deal with me o corner picks, I dont trust them that much. |
Football (+/Other Sports) Betting Season 15 • Football (+/Other Sports) Betting Season 14 • Football (+/Other Sports) Betting Season 13 • 2 • 3 • 4
Forex Trading Alerts - Season 16 • Forex Trading - Season 15 • ||SCAM ALERT!!! Don't Be A Victim||*UPDATES ON PAGES 1-7*




