Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ - Business (379) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Business › Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ (580852 Views)
1 2 3 ... 376 377 378 379 380 381 382 ... 1108 (Go Down)
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by ispreloaded(m): 6:43pm On Mar 03, 2025 |
tojahh:half bread is better than no bread boss ![]() |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by LoverOfEvil: 6:45pm On Mar 03, 2025 |
ispreloaded:I feel like giving you a hard knock Where for warri you dey my enter that side? |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by ispreloaded(m): 6:45pm On Mar 03, 2025 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by ispreloaded(m): 6:47pm On Mar 03, 2025 |
LoverOfEvil: 9k hausa goat in pain right now .....una dey mk me laugh abeg 🤭🤣 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 6:47pm On Mar 03, 2025 |
ispreloaded:If you stream the match e go even pain you more, them just dey play shot and corner nothing enter, 1.15 odd and I carry them win before I later change am them no still do am, just wasted money. |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by LoverOfEvil: 6:48pm On Mar 03, 2025 |
ispreloaded:That one nor one talk say he 5h dey pain am he dey follow EU boy 😂 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by ispreloaded(m): 6:49pm On Mar 03, 2025 |
Hammer2O2O: LMAO |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Hammer2O2O: 6:49pm On Mar 03, 2025 |
How 5h stake go dey pain me? ![]() Na fools full here walahi |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by LoverOfEvil: 6:49pm On Mar 03, 2025 |
Peterzoom20:They were in my long ticket for win and over 1.5 Even Qarabag way I be dey get double mind for don do am since |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by LoverOfEvil: 6:50pm On Mar 03, 2025 |
Hammer2O2O:Drop my reason you something |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by ispreloaded(m): 6:51pm On Mar 03, 2025 |
LoverOfEvil:see e lamentation up there ....because of 5h 🤣🤣 una nor fit kee for this thread 🤭 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Hammer2O2O: 6:51pm On Mar 03, 2025 |
The funniest part be say they don exclude OldGee1960, Joeblaze26 and myself from the imaginary winning and giveaway that will follow ; ![]() |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by ispreloaded(m): 6:51pm On Mar 03, 2025 |
Hammer2O2O:🤣🤭🤣🤣🤣 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by tojahh(m): 6:52pm On Mar 03, 2025 |
OldGee1960:This is huge! Doings get level. |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Hammer2O2O: 6:52pm On Mar 03, 2025 |
If e sure for you, quote me with your main moniker ![]() Ezi |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by LoverOfEvil: 6:52pm On Mar 03, 2025 |
Hammer2O2O:You still dey explain |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by ispreloaded(m): 6:52pm On Mar 03, 2025 |
Hammer2O2O:guy abeg 🤣🤣🤣🤣🤣🤣 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by LoverOfEvil: 6:53pm On Mar 03, 2025 |
Hammer2O2O:Samueltemi is serving ban Everyone knows this is him |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Hammer2O2O: 6:53pm On Mar 03, 2025 |
We wait till next week Monday to attack |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Hammer2O2O: 6:54pm On Mar 03, 2025 |
LoverOfEvil:Pig na you?? |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 6:54pm On Mar 03, 2025 |
LoverOfEvil:I no just want pack big odds like that my first one wey come last time but there's no use since e don cut, but I go make am up to all of una no worry. 👍 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 6:54pm On Mar 03, 2025 |
Hammer2O2O:Fools wey dey depend on giveaway for survival......funny enough them dey chop dust for more than 6 straight Mondays Blood of Jesus just dey full the Monday bonus tickets may the blood never stop flowing in Jesus name, Amen ![]() |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by LoverOfEvil: 6:54pm On Mar 03, 2025 |
Hammer2O2O:Them suppose put you for salary |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 6:55pm On Mar 03, 2025 |
tojahh:Na only real men go understand ![]() |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 6:56pm On Mar 03, 2025 |
LoverOfEvil:You wey dey depend on minimum wage....33k wey no reach 30 euro ![]() your minimum wage for a month na my hourly pay ![]() |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by LoverOfEvil: 6:57pm On Mar 03, 2025 |
OldGee1960:Na you dey pay me the minimum wage? |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Hammer2O2O: 6:58pm On Mar 03, 2025 |
OldGee1960:Pity this boy |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by LoverOfEvil: 6:58pm On Mar 03, 2025 |
OldGee1960:Wow Congrats |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by ispreloaded(m): 6:58pm On Mar 03, 2025 |
OldGee1960:which kind prayer b this one Lucifer 🙄🙄 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 6:58pm On Mar 03, 2025 |
LoverOfEvil:Go sit down.....when ekuke dey talk, na then you supposed come outside ![]() |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 6:59pm On Mar 03, 2025 |
Hammer2O2O:The guy dey buga with NYSC.......person wey still dey beg mummy for food ![]() |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by LoverOfEvil: 6:59pm On Mar 03, 2025 |
OldGee1960:Ok sir |
Football (+/Other Sports) Betting Season 15 • Football (+/Other Sports) Betting Season 14 • Football (+/Other Sports) Betting Season 13 • 2 • 3 • 4
Forex Trading Alerts - Season 16 • Forex Trading - Season 15 • ||SCAM ALERT!!! Don't Be A Victim||*UPDATES ON PAGES 1-7*
Viewing this topic: 13 guest(s)



