₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,328,077 members, 8,433,968 topics. Date: Friday, 26 June 2026 at 01:20 AM

Toggle theme

Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ - Business (426) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralBusinessFootball (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ (573684 Views)

1 2 3 ... 423 424 425 426 427 428 429 ... 1108 (Go Down)

Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Hammer2O2O: 11:13pm On Mar 11, 2025
Joeblaze26:
Na your papa I quote? Just mind your fvcking business. Na una sabi wetin una dey do. FYI, I'm not in your useless clique. I do what I want, when I want. So Fvck off!
Ezi, which clique if i may ask??

All man na him own boss for here, Gedifok outta here emotional man
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Antwan99: 11:13pm On Mar 11, 2025
Una see Sam, na tomorrow around 9am him go come online
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by ispreloaded(m): 11:13pm On Mar 11, 2025
Samueltemi337:
😂
I come dey sorry for you
See wetin your master sef talk
... Apha na very smart nigga ...na mumu wey follow for back u go blame
.
....chosos laugh wan kee me here 🤣🤣🤣🤣🤭
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Hammer2O2O: 11:14pm On Mar 11, 2025
OldGee1960:
No mind the werey.....e be like Peterzoom no rate me, make I look your way undecided
E no go bad if look my way cool
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(op): 11:14pm On Mar 11, 2025
OldGee1960:
You love gaslighting....bst cheesy
Why you go do your guy like that
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by KnowledgePower7: 11:14pm On Mar 11, 2025
Whoever gift me 2k
You will live longer and see your children children's children. Amen
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by NoBodyknow: 11:14pm On Mar 11, 2025
Samueltemi337:
😂
I come dey sorry for you
See wetin your master sef talk
I come dey feel sorry for Joe, be like he don see the light, make we comot am from the bitterness crew
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Larryfest(m): 11:15pm On Mar 11, 2025
Sam2310 congratulations..... You don break the jinx.
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by JAOS(m): 11:15pm On Mar 11, 2025
Its like sam has gone to sleep you all should go to sleep till tomorrow before you wake up with high blood pressure
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 11:15pm On Mar 11, 2025
Hammer2O2O:
Ezi, which clique if i may ask??

All man na him own boss for here, Gedifok outta here emotional man
That guy dey take things too personal cheesy
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 11:15pm On Mar 11, 2025
OldGee1960:
You wey make me cry last week.

Drop aza for 5k tongue
Thanks jare. I been go offline. cool
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 11:16pm On Mar 11, 2025
Hammer2O2O:
E no go bad if look my way cool
Ok, make I run you d 5k wey I wan give that boy grin
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 11:16pm On Mar 11, 2025
Peterzoom20:
Thanks Jare.
Omo cheesy
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 11:17pm On Mar 11, 2025
Peterzoom20:
Thanks jare. I been go offline. cool
Done tongue
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by ispreloaded(m): 11:18pm On Mar 11, 2025
BUGOFF:
To forfeit that huge bonus and be content with 5k stake says something about you.
Congratulations and more grace.
🌺
mehn the thing shock me.
..oyewale0001 ure a boSS 🙌
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Hammer2O2O: 11:18pm On Mar 11, 2025
OldGee1960:
Omo cheesy
Werey don drop cheesy
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 11:18pm On Mar 11, 2025
Hammer2O2O:
Werey don drop cheesy
I go run you another 5k, no worry...drop aza
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Puntingnoob: 11:19pm On Mar 11, 2025
OldGee1960:
I go run you another 5k, no worry...drop aza
Make I drop too. For 2k?
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 11:19pm On Mar 11, 2025
OldGee1960:
Done tongue
I see your hand alpha. Them go promote you from boy wey dey wash babe pata to chief azaman for una HK there.
Thanks bruv.
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by ispreloaded(m): 11:20pm On Mar 11, 2025
Oldgee 9..153.. 575713 opay 🙏
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 11:20pm On Mar 11, 2025
Peterzoom20:
I see your hand alpha. Them go promote you from boy wey dey wash babe pata to chief azaman for una HK there.
Thanks bruv.
I dey run errannd boy as side hustle grin grin
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Hammer2O2O: 11:20pm On Mar 11, 2025
Puntingnoob:
Make I drop too. For 2k?
Mumu
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Hammer2O2O: 11:21pm On Mar 11, 2025
OldGee1960:
I go run you another 5k, no worry...drop aza
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Puntingnoob: 11:22pm On Mar 11, 2025
Hammer2O2O:
Mumu
You go run am for me 🙄?
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 11:22pm On Mar 11, 2025
Hammer2O2O:
Opay
Done
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 11:22pm On Mar 11, 2025
Puntingnoob:
Make I drop too. For 2k?
You dey tell me how much make I give you....ah, you do pass Samuel ohh cheesy cheesy
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Hammer2O2O: 11:23pm On Mar 11, 2025
OldGee1960:
Done
God bless you and punish samueltemi337
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Everyday247: 11:23pm On Mar 11, 2025
Joeblaze26:
Na your papa I quote? Just mind your fvcking business. Na una sabi wetin una dey do. FYI, I'm not in your useless clique. I do what I want, when I want. So Fvck off!
No reason am boss. You too go boom something big before the years runs out 👏
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by jimmynauty: 11:23pm On Mar 11, 2025
Who is that psycho that is liking my yaba left post?

You are madman2

Don't follow de like psycho

Lubbish psycho

Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by ispreloaded(m): 11:23pm On Mar 11, 2025
Ewu hausa i dropped account up there 🙄
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 11:23pm On Mar 11, 2025
Hammer2O2O:
God bless you and punish samueltemi337
Make I say amen grin grin grin grin
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Hammer2O2O: 11:24pm On Mar 11, 2025
ispreloaded:
Ewu hausa i dropped account up there 🙄
Okay, keep using the bank, they services are very fast and reliable

I recommend

1 2 3 ... 423 424 425 426 427 428 429 ... 1108

Football (+/Other Sports) Betting Season 15Football (+/Other Sports) Betting Season 14Football (+/Other Sports) Betting Season 13234

Forex Trading Alerts - Season 16Forex Trading - Season 15||SCAM ALERT!!! Don't Be A Victim||*UPDATES ON PAGES 1-7*

Viewing this topic: 1 guest(s)