Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ - Business (432) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Business › Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ (590049 Views)
1 2 3 ... 429 430 431 432 433 434 435 ... 1108 (Go Down)
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by ispreloaded(m): 9:17am On Mar 12, 2025 |
Sam2310:abeg i need dat data badly 🙏 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by chybuzky(m): 9:19am On Mar 12, 2025 |
Omoo it's been long I entered this nairaland, I been dey prison Godd.... Make I tell una my story |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by ispreloaded(m): 9:20am On Mar 12, 2025 |
chybuzky:listening 👀 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by akwesenana: 9:21am On Mar 12, 2025 |
ispreloaded:*Jare. |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by chybuzky(m): 9:46am On Mar 12, 2025 |
This world no easy oo I swear.. In all you do in betting never you try to play avaitor, that sh*t is too evil and demonic. A friend of mine introduced me to that game last year November. The first time I tried I deposited 20k of my money within 20min all the money is gone omooo I no believe wetin I see, I deposited another 50k to recover the lost 20k, before I no what was going on 70k gone and that was all the money in my account. Lossing 70k within 2hrs omooo that's crazy right ? I couldn't sleep at night, sickness even catch me over night self because I could not believe what just happen 🥺,since i wanted to recover at least even if it's 50k bad I will just leave the other 20k to them, I went and borrowed 100k from a friend promising to pay back soon (I messed up Sha ) the money was meant for something but he trusted me alot so he gave me the money, naso I go waste all the money for that the same avaitor omooooo i nearly kill myself that day. Naso the matter raise ooo wer I wan get 100k at that moment give the guy ? No where omoooo naso I take reach prison ooooo 🥺🥺 I tell myself say never to play that useless bet again in my life... All the trust wer people get for me don go like that money I no come get again till now.. |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by BUGOFF(m): 9:47am On Mar 12, 2025 |
JAOS: ![]() |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by jimmynauty: 9:47am On Mar 12, 2025 |
Oh yes oh yes Wexford effected 4404+- krasnod Benguru It's repeatable scibet |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Hammer2O2O: 10:03am On Mar 12, 2025 |
Samueltemi337:You are very mean and wicked, even after joeblaze26 and his congratulations, you didn't pick him...it's very very unfair to poor joe |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 10:03am On Mar 12, 2025 |
Good morning |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Antwan99: 10:23am On Mar 12, 2025*. Modified: 10:55am On Mar 12, 2025 |
Sam2310:I don't mind |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 10:33am On Mar 12, 2025 |
ispreloaded:Later in the day... For now make i SHUT DOWN
|
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by chybuzky(m): 10:33am On Mar 12, 2025 |
Antwan99: |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by akwesenana: 10:34am On Mar 12, 2025 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by chybuzky(m): 10:35am On Mar 12, 2025 |
Sam2310:Its been awhile boss, anything for me abeg I go appreciate |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 10:38am On Mar 12, 2025 |
Sam2310:Brr pls don't ignore me |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 11:40am On Mar 12, 2025 |
Antwan99:A beggar and more....shame on you |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 11:40am On Mar 12, 2025 |
Hammer2O2O:Joeblaze26 please drop your aza for 10k ✌️ |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(op): 11:41am On Mar 12, 2025 |
Sam2310:08022 190 242 Airtel Thanks |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by chybuzky(m): 11:44am On Mar 12, 2025 |
OldGee1960:Boss abeg make I drop aza even 1k I go really appreciate I don pass through hell |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by erniok(m): 11:45am On Mar 12, 2025 |
chybuzky:I understand because when I had a bet9ja shop near my abode, weekends were mad. You see and unseen. When i hear some people story, I'll thank God for your life. Anything computer, i no follow. One guy was always on zoom. I've not seen him here in a while. |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 11:47am On Mar 12, 2025 |
chybuzky:Hope you no go use am for aviator 😞 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by chybuzky(m): 11:49am On Mar 12, 2025 |
erniok:Omooo bro that game nearly distroy my life oo I swr, since then I never get myself well till now i just dey ask God to help my life back... Evil spirit wer dey for those virtual too much |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by chybuzky(m): 11:49am On Mar 12, 2025 |
OldGee1960:Noo boss not me again,, my health first boss |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 11:50am On Mar 12, 2025 |
OldGee1960:Joeblaze26 done ✅
|
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by tojahh(m): 11:50am On Mar 12, 2025 |
OldGee1960:This your doings dey give me Goodies. Money na Water after all. Excel over there JP. |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 11:51am On Mar 12, 2025 |
chybuzky:Drop for 5k....make I bounce |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by WhiteIverson: 11:51am On Mar 12, 2025 |
OldGee1960:Make I drop |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 11:51am On Mar 12, 2025 |
tojahh:Thanks brother |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by ispreloaded(m): 11:52am On Mar 12, 2025 |
Sam2310:na turkey ass u wan chop? ![]() |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by chybuzky(m): 11:52am On Mar 12, 2025*. Modified: 9:35am On Mar 15, 2025 |
OldGee1960:Wowww thanks boss |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Everyday247: 11:53am On Mar 12, 2025 |
OldGee1960:No vex, but you suppose blur pesin details na. |
Football (+/Other Sports) Betting Season 15 • Football (+/Other Sports) Betting Season 14 • Football (+/Other Sports) Betting Season 13 • 2 • 3 • 4
Forex Trading Alerts - Season 16 • Forex Trading - Season 15 • ||SCAM ALERT!!! Don't Be A Victim||*UPDATES ON PAGES 1-7*
Viewing this topic: 7 guest(s)


