Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ - Business (434) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Business › Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ (589702 Views)
1 2 3 ... 431 432 433 434 435 436 437 ... 1108 (Go Down)
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(op): 12:04pm On Mar 12, 2025 |
Goodboy4life:Na my name you see call 😒 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 12:04pm On Mar 12, 2025 |
chybuzky:I don lie say I be teacher, I don lie say I get pikin.....I don lie diff lies because of crumb back in the days So, any lie wey you drop now no go enter body......Samuel na my BAN president for Crumb Nation! |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by chybuzky(m): 12:04pm On Mar 12, 2025 |
Samueltemi337:Who tell you that one bro For say you dey Enugu UNN come make I show you prove bro,, no need to dey lie bro |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by ispreloaded(m): 12:04pm On Mar 12, 2025 |
Everyday247:ur mind dey very dark ... |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(op): 12:05pm On Mar 12, 2025 |
Everyday247:He go tell he babe say he be certified nairaland crumb hunter |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by WhiteIverson: 12:05pm On Mar 12, 2025 |
Samueltemi337:I don see police lock person for cell for 2 days over 20k wey e owe cashier for virtual |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 12:05pm On Mar 12, 2025 |
Samueltemi337:You na big name na....na you be OP of this thread ✌️ |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by chybuzky(m): 12:05pm On Mar 12, 2025 |
Goodboy4life:Normally everybody don pass through a lot but of na for dis story omooo na pure truth |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(op): 12:05pm On Mar 12, 2025 |
WhiteIverson:2 days? Ask that guy how long he spend for cell |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by chybuzky(m): 12:06pm On Mar 12, 2025 |
WhiteIverson:Leave that guy Sha him think say everything na lie |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(op): 12:07pm On Mar 12, 2025 |
chybuzky:Police lock you for cell for how long? |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by chybuzky(m): 12:07pm On Mar 12, 2025 |
Samueltemi337:Na wetin you for ask first nah, no be say police no fit put person for cell because of 100k |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(op): 12:07pm On Mar 12, 2025 |
chybuzky:Na 2 days you spend? 2 days is understandable |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Everyday247: 12:08pm On Mar 12, 2025 |
Samueltemi337:E be like say you be ajebutter. 9ja police no need any evidence to lock you up. They don come places where men dey charge phones because no light, round us all up put us for cell, come claim say we be cultists. I remember say them even tell us say dem go waste us throway our bodies for bush and nothing will happen. Dey play! ![]() |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(op): 12:08pm On Mar 12, 2025 |
chybuzky:If at all you enter cell na for days before them settle the matter You nor fit tell me say you dey cell for months because of 100k way you borrow |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 12:09pm On Mar 12, 2025 |
tojahh:Ha, it is well oo E go soft |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Everyday247: 12:09pm On Mar 12, 2025 |
ispreloaded:it's true. |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by chybuzky(m): 12:09pm On Mar 12, 2025 |
Everyday247:Leave that niggar him never see anything e come be when 100k dey involved |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(op): 12:09pm On Mar 12, 2025 |
Everyday247:Oga this one na borrow money matter Even if you enter cell you nor fit spend months there |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Everyday247: 12:10pm On Mar 12, 2025 |
Samueltemi337:😁 Y think say banies dey reason? U neva see where babe wan stab boyfriend with knife? 😏 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(op): 12:10pm On Mar 12, 2025 |
chybuzky:How long dey lock you for cell na That one dey hard you talk |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by chybuzky(m): 12:10pm On Mar 12, 2025 |
Samueltemi337:Thnak God you didn't hear when I said months |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 12:11pm On Mar 12, 2025 |
Alphanugget you no go fall brother |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 12:11pm On Mar 12, 2025 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(op): 12:12pm On Mar 12, 2025 |
chybuzky:You came here with your sob story like you have been in cell since last year Oga how long He still never allow you talk |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by WhiteIverson: 12:12pm On Mar 12, 2025 |
Goodboy4life: |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 12:12pm On Mar 12, 2025 |
RealityKings1:Omo, ok, last person |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by chybuzky(m): 12:13pm On Mar 12, 2025 |
Samueltemi337:One week and 3 days bcus Dem ask me to call person wer go bail me out I tell Dem say I no get anybody because I no wan make my people hear about the story, but I Sha later call my snr brother tell am |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Everyday247: 12:13pm On Mar 12, 2025 |
Samueltemi337:Oga, you never hear of that prison break wey happen for abuja, say most of inmates escaped but some stayed because they were put in prison without trial? |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 12:13pm On Mar 12, 2025 |
WhiteIverson:✅😞 |
Football (+/Other Sports) Betting Season 15 • Football (+/Other Sports) Betting Season 14 • Football (+/Other Sports) Betting Season 13 • 2 • 3 • 4
Forex Trading Alerts - Season 16 • Forex Trading - Season 15 • ||SCAM ALERT!!! Don't Be A Victim||*UPDATES ON PAGES 1-7*


