₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,034 members, 8,443,564 topics. Date: Sunday, 12 July 2026 at 03:09 AM

Toggle theme

Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ - Business (436) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralBusinessFootball (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ (589886 Views)

1 2 3 ... 433 434 435 436 437 438 439 ... 1108 (Go Down)

Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(op): 12:27pm On Mar 12, 2025
Everyday247:
E fit be say no be money carry dem enter. But many of them na false accusations, involving theft. E fit be say, the pesin wey accuse them na bigman. Or them make mistake scope big man babe.

Either way, their case been dey less than losing someones 100k.
That one na still different matter
Na who borrow money I dey talk about
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by chybuzky(m): 12:27pm On Mar 12, 2025
Samueltemi337:
Security?
Na police she call?
And what caused the issue?
Sha bro everything for dis life na lesson just try learn just try learn ros one bro nothing much
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(op): 12:28pm On Mar 12, 2025
chybuzky:
Weather na police or security shebi cell na cell huh
Na police matter on who borrow money we be dey talk about
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by ispreloaded(m): 12:28pm On Mar 12, 2025
Samuel wey neva enta cell wan tell person how cell be.,.e b things cheesy
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Everyday247: 12:28pm On Mar 12, 2025
Samueltemi337:
That one na still different matter
Na who borrow money I dey talk about
Tor 😪
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by chybuzky(m): 12:28pm On Mar 12, 2025
Samueltemi337:
That one na still different matter
Na who borrow money I dey talk about
Bro so if you dey owe person that person no fit arrest you with police say you no wan pay back ??
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(op): 12:29pm On Mar 12, 2025
Hammer2O2O:
Very foolish boy, make he enjoy the 10k, tomorrow now he will spewing trash from his gutter mouth
Someone that always defends you and your oga
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Everyday247: 12:29pm On Mar 12, 2025
ispreloaded:
Samuel wey neva enta cell wan tell person how cell be.,.e b things cheesy
grin
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(op): 12:30pm On Mar 12, 2025
chybuzky:
Bro so if you dey owe person that person no fit arrest you with police say you no wan pay back ??
Them go arrest you sure
But them nor fit keep you for cell for months
The same reason why you nor spend months for cell
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 12:30pm On Mar 12, 2025
Samueltemi337:
Someone that always defends you and your oga
Nobody be anybody oga for here...we no dey asslick people like you.
All man for himself....God for all!!

Receive sense iJn
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(op): 12:30pm On Mar 12, 2025
ispreloaded:
Samuel wey neva enta cell wan tell person how cell be.,.e b things cheesy
Nor be everything I suppose talk here
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by chybuzky(m): 12:31pm On Mar 12, 2025
ispreloaded:
Samuel wey neva enta cell wan tell person how cell be.,.e b things cheesy
Lolllz omooo the guy tire me Sha
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(op): 12:31pm On Mar 12, 2025
Goodboy4life:
Nobody be anybody oga for here...we no dey asslick people like you.

Receive sense iJn
Yen yen yen 🗑
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 12:31pm On Mar 12, 2025
Samueltemi337:
Yen yen yen 🗑
🦜
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 12:31pm On Mar 12, 2025
Samueltemi337:
08022 190 242
Airtel

Thanks
i hope you don't have any airtime loan on it?
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(op): 12:31pm On Mar 12, 2025
Sam2310:
i hope you don't have any airtime loan on it?
Nah
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by chybuzky(m): 12:32pm On Mar 12, 2025
Samueltemi337:
Them go arrest you sure
But them nor fit keep you for cell for months
The same reason why you nor spend months for cell
I said week bro... Months fit still dey possible if you no corporate
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 12:32pm On Mar 12, 2025
Hammer2O2O:
Very foolish boy, make he enjoy the 10k, tomorrow now he will spewing trash from his gutter mouth
You like violence
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Hammer2O2O: 12:32pm On Mar 12, 2025
Sam2310:
i hope you don't have any airtime loan on it?
Highest level of see finish cheesy cheesy cheesy
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(op): 12:33pm On Mar 12, 2025
chybuzky:
I said week bro... Months fit still dey possible if you no corporate
The week na you even cause am
If when them tell you to call your people you call your people them for settle the matter that day and you for go back house that same day
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by ispreloaded(m): 12:33pm On Mar 12, 2025
Samueltemi337:
Nor be everything I suppose talk here
talk am mk we learn from it 🙄
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(op): 12:33pm On Mar 12, 2025
Hammer2O2O:
Highest level of see finish cheesy cheesy cheesy
😪
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 12:34pm On Mar 12, 2025
OldGee1960:
Joeblaze26 done ✅
Wow!

Acknowledged. Thank you very much Alpha 🙏👊
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by chybuzky(m): 12:34pm On Mar 12, 2025
Samueltemi337:
The week na you even cause am
If when them tell you to call your people you call your people them for settle the matter that day and you for go back house that same day
Yeah it's true Sha but to show you say even months for cell still dey possible.... So nothing is impossible for this world
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(op): 12:34pm On Mar 12, 2025
Joeblaze26:
Wow!

Acknowledged. Thank you very much Alpha 🙏👊
Finally
I am happy for you
😂
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 12:35pm On Mar 12, 2025
Joeblaze26:
Wow!

Acknowledged. Thank you very much Alpha 🙏👊
Try dey active for 9t, 8pm is the time
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(op): 12:35pm On Mar 12, 2025
Goodboy4life:
Try dey active for 9t, 8pm is the time
He should set alarm 😂
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by chybuzky(m): 12:35pm On Mar 12, 2025
Goodboy4life:
Try dey active for 9t, 8pm is the time
Wetin dey happen by 8 boss ?
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 12:36pm On Mar 12, 2025
Goodboy4life:
You like violence
Omo you try sha. Carry all your winnings dash thread. More blessings bro. 💪
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 12:36pm On Mar 12, 2025
Samueltemi337:
He should set alarm 😂
Unfortunately you can't relate 😭
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Hammer2O2O: 12:36pm On Mar 12, 2025
Joeblaze26:
Wow!

Acknowledged. Thank you very much Alpha 🙏👊
Acknowledge me too, imbeci.le
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 12:36pm On Mar 12, 2025
Peterzoom20:
Omo you try sha. Carry all your winnings dash us. More blessings bro. 💪
You be my boss 😉

1 2 3 ... 433 434 435 436 437 438 439 ... 1108

Football (+/Other Sports) Betting Season 15Football (+/Other Sports) Betting Season 14Football (+/Other Sports) Betting Season 13234

Forex Trading Alerts - Season 16Forex Trading - Season 15||SCAM ALERT!!! Don't Be A Victim||*UPDATES ON PAGES 1-7*