Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ - Business (506) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Business › Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ (598687 Views)
1 2 3 ... 503 504 505 506 507 508 509 ... 1108 (Go Down)
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by ispreloaded(m): 10:50pm On Mar 20, 2025 |
PJtech:u beg too much haba ..cho 🥴🥴 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 10:50pm On Mar 20, 2025 |
Samueltemi337:I no sabi honestly but but they shouldn't be losing at home to a smaller team like that sha. The thing surprise me. Nigeria go fit win tomorrow? |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 10:51pm On Mar 20, 2025 |
Peterzoom20:that stuff na random something, just follow wetin people dey do and hope they count you join... Once you get luck receive first time, you have a higher chance of getting it again then a person looking to get it for the first time First time 50/50 chance, infact na 25/100 chance self Not first time 75/25 chance |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(op): 10:52pm On Mar 20, 2025 |
Peterzoom20:Nigeria will win with more than a goal margin |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 10:54pm On Mar 20, 2025 |
Sam2310:Alright boss thanks for your time. 🙏 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by ispreloaded(m): 10:54pm On Mar 20, 2025 |
🥴🥴
|
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 10:54pm On Mar 20, 2025 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 10:55pm On Mar 20, 2025 |
Samueltemi337:Una too dey get believe in this super eagles even when them go finish do rubbish. Well I heard if we don't win tomorrow we are likely out for qualifying for world cup. Make we see wetin dem wan do for rwanda. |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 10:57pm On Mar 20, 2025 |
Draw dey pay for una now.... The day una go see draw dey play 3-0 first half now, "Na Fixed match" ![]() |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by ispreloaded(m): 11:01pm On Mar 20, 2025 |
Sam2310:🙄 rest!! |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 11:02pm On Mar 20, 2025 |
ispreloaded:"my tradition forbid betting" go come dey fly ![]() |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by ispreloaded(m): 11:03pm On Mar 20, 2025 |
I dey think of who i go dash money for here .. I nor dey see anybody 🤕 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(op): 11:04pm On Mar 20, 2025 |
ispreloaded:Keep your change to yourself |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 11:04pm On Mar 20, 2025 |
Mtchwww |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 11:05pm On Mar 20, 2025 |
Sam2310:You no go book nba tonight? |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by ispreloaded(m): 11:05pm On Mar 20, 2025 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 11:06pm On Mar 20, 2025 |
PJtech:when last i do that nba? Abeg i no get they time |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by ispreloaded(m): 11:06pm On Mar 20, 2025 |
Samueltemi337:getat jare |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by ispreloaded(m): 11:07pm On Mar 20, 2025 |
PJtech:bro what? ![]() |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 11:10pm On Mar 20, 2025 |
Sam2310:Ok |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by ispreloaded(m): 11:10pm On Mar 20, 2025 |
[quote author=ispreloaded post=134638110] ![]() |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by KnowledgePower7: 11:14pm On Mar 20, 2025 |
Sam2310:Na Only OG gamblers sporty dey recognize.. As a real OG on sportybet I dey receive 16k bonus almost every month E be like Pension salary
|
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 11:16pm On Mar 20, 2025*. Modified: 11:51pm On Mar 20, 2025 |
ispreloaded:Ok ooh. |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Puntingnoob: 11:20pm On Mar 20, 2025 |
ispreloaded:You no go like dash me?? |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 11:20pm On Mar 20, 2025 |
KnowledgePower7:Hope say you use at least one chop better thing sha? Cause just like them stop random gifts to sporty loyalty I believe them go soon block this one too after some time. |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Puntingnoob: 11:22pm On Mar 20, 2025 |
La La La oblee O fo ju mi ran shege No go dey give me hatred Life is present No be shey I be woman rapper ![]() |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by lexylexy(m): 11:23pm On Mar 20, 2025 |
seewin:Nice one baba, abeg, how you take know say Croatia go win the match? |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by ispreloaded(m): 11:23pm On Mar 20, 2025 |
KnowledgePower7:which level u dey on sportybet? |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by KnowledgePower7: 11:24pm On Mar 20, 2025 |
Peterzoom20:sporty loyalty na the biggest scam from sporty. My 2nd account dey sporty loyalty Yet na rubbish change i dey get This one no dey sporty loyalty i just abandon the account but they keep on sending 16k monthly. |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 11:24pm On Mar 20, 2025 |
KnowledgePower7:false, i get people around me wey no dey bet much and sportybet give them more than this... |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by ispreloaded(m): 11:26pm On Mar 20, 2025 |
lexylexy:nice questions ... Na where some people take gud b this .. powerful move.. |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by KnowledgePower7: 11:27pm On Mar 20, 2025 |
ispreloaded:Final year |
Football (+/Other Sports) Betting Season 15 • Football (+/Other Sports) Betting Season 14 • Football (+/Other Sports) Betting Season 13 • 2 • 3 • 4
||SCAM ALERT!!! Don't Be A Victim||*UPDATES ON PAGES 1-7* • Forex Trading - Season 15 • Forex Trading - Season 13
Viewing this topic: 1 guest(s)

🤕

