₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,836 members, 8,447,298 topics. Date: Saturday, 18 July 2026 at 04:50 AM

Toggle theme

Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ - Business (506) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralBusinessFootball (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ (598762 Views)

1 2 3 ... 503 504 505 506 507 508 509 ... 1108 (Go Down)

Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by ispreloaded(m): 10:50pm On Mar 20, 2025
PJtech:
Congrats make i drop for small change abeg

Abi the money na for antenatal
u beg too much haba ..cho 🥴🥴
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 10:50pm On Mar 20, 2025
Samueltemi337:
You obviously didn't know some of their key players are with the Egyptian national team for national team duties
I no sabi honestly but but they shouldn't be losing at home to a smaller team like that sha. The thing surprise me.
Nigeria go fit win tomorrow?
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 10:51pm On Mar 20, 2025
Peterzoom20:
Kindly explain more on this part baba I no get u.
that stuff na random something, just follow wetin people dey do and hope they count you join...

Once you get luck receive first time, you have a higher chance of getting it again then a person looking to get it for the first time

First time 50/50 chance, infact na 25/100 chance self

Not first time 75/25 chance
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(op): 10:52pm On Mar 20, 2025
Peterzoom20:
I no sabi honestly but but they shouldn't be losing at home to a smaller team like that sha. The thing surprise me.
Nigeria go fit win tomorrow?
Nigeria will win with more than a goal margin
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 10:54pm On Mar 20, 2025
Sam2310:
that stuff na random something, just follow wetin people dey do and hope they count you join...

Once you get luck receive first time, you have a higher chance of getting it again then a person looking to get it for the first time

First time 50/50 chance, infact na 25/100 chance self

Not first time 75/25 chance
Alright boss thanks for your time. 🙏
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by ispreloaded(m): 10:54pm On Mar 20, 2025
🥴🥴

Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 10:54pm On Mar 20, 2025
Peterzoom20:
Alright boss thanks for your time. 🙏
just Sam

You are welcome
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 10:55pm On Mar 20, 2025
Samueltemi337:
Nigeria will win with more than a goal margin
Una too dey get believe in this super eagles even when them go finish do rubbish. Well I heard if we don't win tomorrow we are likely out for qualifying for world cup. Make we see wetin dem wan do for rwanda.
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 10:57pm On Mar 20, 2025
Draw dey pay for una now....

The day una go see draw dey play 3-0 first half now,

"Na Fixed match" grin
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by ispreloaded(m): 11:01pm On Mar 20, 2025
Sam2310:
Draw dey pay for una now....

The day una go see draw dey play 3-0 first half now,

"Na Fixed match" grin
🙄 rest!!
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 11:02pm On Mar 20, 2025
ispreloaded:
🙄 rest!!
"my tradition forbid betting" go come dey fly grin
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by ispreloaded(m): 11:03pm On Mar 20, 2025
I dey think of who i go dash money for here ..
I nor dey see anybody cool🤕
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(op): 11:04pm On Mar 20, 2025
ispreloaded:
I dey think of who i go dash money for here ..
I nor dey see anybody cool🤕
Keep your change to yourself
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 11:04pm On Mar 20, 2025
Mtchwww
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 11:05pm On Mar 20, 2025
Sam2310:
Draw dey pay for una now....

The day una go see draw dey play 3-0 first half now,

"Na Fixed match" grin
You no go book nba tonight?
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by ispreloaded(m): 11:05pm On Mar 20, 2025
shocked
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 11:06pm On Mar 20, 2025
PJtech:
You no go book nba tonight?
when last i do that nba?
Abeg i no get they time
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by ispreloaded(m): 11:06pm On Mar 20, 2025
Samueltemi337:
Keep your change to yourself
getat jare
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by ispreloaded(m): 11:07pm On Mar 20, 2025
PJtech:
Mtchwww
bro what? cheesy
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 11:10pm On Mar 20, 2025
Sam2310:
when last i do that nba?
Abeg i no get they time
Ok
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by ispreloaded(m): 11:10pm On Mar 20, 2025
[quote author=ispreloaded post=134638110]angry
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by KnowledgePower7: 11:14pm On Mar 20, 2025
Sam2310:
that stuff na random something, just follow wetin people dey do and hope they count you join...

Once you get luck receive first time, you have a higher chance of getting it again then a person looking to get it for the first time

First time 50/50 chance, infact na 25/100 chance self

Not first time 75/25 chance
Na Only OG gamblers sporty dey recognize..
As a real OG on sportybet
I dey receive 16k bonus almost every month grin

E be like Pension salary

Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody:
ispreloaded:
I dey think of who i go dash money for here ..
I nor dey see anybody cool🤕
Ok ooh.
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Puntingnoob: 11:20pm On Mar 20, 2025
ispreloaded:
I dey think of who i go dash money for here ..
I nor dey see anybody cool🤕
You no go like dash me??
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 11:20pm On Mar 20, 2025
KnowledgePower7:
Na Only OG gamblers sporty dey recognize..
As a real OG on sportybet
I dey receive 16k bonus almost every month grin

E be like Pension salary
Hope say you use at least one chop better thing sha? Cause just like them stop random gifts to sporty loyalty I believe them go soon block this one too after some time.
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Puntingnoob: 11:22pm On Mar 20, 2025
La La La oblee
O fo ju mi ran shege
No go dey give me hatred
Life is present
No be shey I be woman rapper

tongue
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by lexylexy(m): 11:23pm On Mar 20, 2025
seewin:
9+ odds won
Nice one baba, abeg, how you take know say Croatia go win the match?
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by ispreloaded(m): 11:23pm On Mar 20, 2025
KnowledgePower7:
Na Only OG gamblers sporty dey recognize..
As a real OG on sportybet
I dey receive 16k bonus almost every month grin

E be like Pension salary
which level u dey on sportybet?
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by KnowledgePower7: 11:24pm On Mar 20, 2025
Peterzoom20:
Hope say you use at least one chop better thing sha? Cause just like them stop random gifts to sporty loyalty I believe them go soon block this one too after some time.
sporty loyalty na the biggest scam from sporty.

My 2nd account dey sporty loyalty
Yet na rubbish change i dey get

This one no dey sporty loyalty
i just abandon the account but they keep on sending 16k monthly.
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 11:24pm On Mar 20, 2025
KnowledgePower7:
Na Only OG gamblers sporty dey recognize..
As a real OG on sportybet
I dey receive 16k bonus almost every month grin

E be like Pension salary
false, i get people around me wey no dey bet much and sportybet give them more than this...
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by ispreloaded(m): 11:26pm On Mar 20, 2025
lexylexy:
Nice one baba, abeg, how you take know say Croatia go win the match?
nice questions ... Na where some people take gud b this .. powerful move..
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by KnowledgePower7: 11:27pm On Mar 20, 2025
ispreloaded:
which level u dey on sportybet?
Final year

1 2 3 ... 503 504 505 506 507 508 509 ... 1108

Football (+/Other Sports) Betting Season 15Football (+/Other Sports) Betting Season 14Football (+/Other Sports) Betting Season 13234

||SCAM ALERT!!! Don't Be A Victim||*UPDATES ON PAGES 1-7*Forex Trading - Season 15Forex Trading - Season 13