Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ - Business (507) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Business › Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ (571933 Views)
1 2 3 ... 504 505 506 507 508 509 510 ... 1108 (Go Down)
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by KnowledgePower7: 11:29pm On Mar 20, 2025 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by KnowledgePower7: 11:30pm On Mar 20, 2025 |
See the kind mumu question some people dey ask ![]() You think Croatia na small pikin? Croatia wey get baba Modric the greatest midfielder of all time. Croatia wey frustrate france play finals with france till penalty.. These small kids wey no sabi football should leave forcasting for elders. |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 11:30pm On Mar 20, 2025 |
KnowledgePower7:You go lose money like goat still come dey flick one yeye ball to get small of the bonus shown. Even beth naija don dey copy them though you won't need to flick any ball and it's their yeye bonus. |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by ispreloaded(m): 11:31pm On Mar 20, 2025 |
KnowledgePower7:🥴 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 11:32pm On Mar 20, 2025 |
Peterzoom20:what betting company is this? |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 11:33pm On Mar 20, 2025 |
Sam2310:Nba that is already behaving like euro league. Nonsense three point shooting instead of being calm. You'll pick over 220 at 1.35 by third quarter it's already gone up to 4 odds. 😂 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 11:34pm On Mar 20, 2025 |
Sam2310:Sporty. Did they show you anything like that also? |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by KnowledgePower7: 11:35pm On Mar 20, 2025 |
Peterzoom20:🤣🤣🤣🤣 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 11:35pm On Mar 20, 2025 |
Peterzoom20:no, that why I'm asking slf |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by ispreloaded(m): 11:35pm On Mar 20, 2025 |
KnowledgePower7:u never still get sense sha ...ur sportybet status must get one level wey e dey... Bronze or Gold something like dat odin |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 11:37pm On Mar 20, 2025 |
Peterzoom20:if you vex well, try player stats. my God, you go hate human being ![]() |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by KnowledgePower7: 11:37pm On Mar 20, 2025 |
ispreloaded:werey u no hear say i no join una for that rubbish loyalty.Yet dem dey send me 16 kpa Una still be children wey start bet yesterday. Una account still fresh Wait till next year |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(op): 11:40pm On Mar 20, 2025 |
You go just see some people post get headache 😒 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 11:41pm On Mar 20, 2025 |
KnowledgePower7:Na last year when they show me 6,700 flick ball collect 1,200 na him I no dey send them again. No matter how you flick the ball them go send one kind breeze from their server wey go give the Ball r2 to go select nonsense. |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by ispreloaded(m): 11:43pm On Mar 20, 2025 |
Samueltemi337:make we use benin for u ...?, ![]() |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by KnowledgePower7: 11:45pm On Mar 20, 2025 |
Peterzoom20:😅😅🤣🤣🤣🤣 Sporty no get joy at all |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(op): 11:46pm On Mar 20, 2025 |
ispreloaded:I wasn't even talking about you |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by ispreloaded(m): 11:47pm On Mar 20, 2025 |
Peterzoom20:those bastd did the same too me ....1500 as i flick am na 700h i con see... |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 11:47pm On Mar 20, 2025 |
Sam2310:That's even the worst. Depending on one player to do a certain stat is u playing with fire. Some bookies would even red your game if the person you picked is injured without doing what u picked him to do. General team stats is better. |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by KnowledgePower7: 11:48pm On Mar 20, 2025 |
Before 30th i dey expect another 16kpa from sporty. Best bookie in Africa hands down |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 11:48pm On Mar 20, 2025 |
Once in a while shxt sha.... Sometime 2k dey turn 2500 too |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 11:49pm On Mar 20, 2025 |
KnowledgePower7:i dey reason around Easter time |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by ispreloaded(m): 11:50pm On Mar 20, 2025 |
Samueltemi337:must u explain urslf twice ? 🥴 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 11:51pm On Mar 20, 2025 |
ispreloaded:Na so them dey do. Btw i see your hand bro. Thanks. |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by WhiteIverson: 11:51pm On Mar 20, 2025 |
KnowledgePower7:Last time France met Croatia in a final, the score was 4-2. So which finals dem play penalty? |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by ispreloaded(m): 11:52pm On Mar 20, 2025 |
KnowledgePower7:mk i dey supply the odd 60/40 sharing ![]() |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by ispreloaded(m): 11:54pm On Mar 20, 2025 |
Peterzoom20:ok |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 11:54pm On Mar 20, 2025 |
Long day 2mao. Person need sleep. |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by KnowledgePower7: 11:54pm On Mar 20, 2025 |
WhiteIverson:they won at extra time. Not penalties |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(op): 11:55pm On Mar 20, 2025 |
ispreloaded:Yeah For dummies like you |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(op): 11:56pm On Mar 20, 2025 |
WhiteIverson:I was about to ask same but I just say my rest |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(op): 11:56pm On Mar 20, 2025 |
KnowledgePower7:You were the referee that took the match to extra time? |
Football (+/Other Sports) Betting Season 15 • Football (+/Other Sports) Betting Season 14 • Football (+/Other Sports) Betting Season 13 • 2 • 3 • 4
Forex Trading Alerts - Season 16 • Forex Trading - Season 15 • ||SCAM ALERT!!! Don't Be A Victim||*UPDATES ON PAGES 1-7*

