₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,328,414 members, 8,435,569 topics. Date: Sunday, 28 June 2026 at 11:43 PM

Toggle theme

Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ - Business (519) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralBusinessFootball (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ (575774 Views)

1 2 3 ... 516 517 518 519 520 521 522 ... 1108 (Go Down)

Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 7:27pm On Mar 22, 2025
PJtech:
ZBJGK6

If you like ignore
One more game to boom😭😭


God abeg
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Hammer2O2O: 7:34pm On Mar 22, 2025
PJtech:
One more game to boom😭😭


God abeg
Oga rest and stop disturbing us on top how many odds even
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Hammer2O2O: 7:35pm On Mar 22, 2025
ChizzyBuna:
Nice picks but u see that Norway na real bst dem be. I no trust them.
What's the score of Norway??

Oga trust issues
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 7:37pm On Mar 22, 2025
PJtech:
Nobody played this game 😡
make sure to always play your game...
Some people fit missout

Some people, no be bet bring them come here

Some people fit play make they no show appreciation

Only Few go show appreciation too...

Me and you too fit dey guilty of the above cool
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by ChizzyBuna(m): 7:39pm On Mar 22, 2025
MORIERA:
lipsrsealed




Be like you dey on sabbatical
grin grin grin
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by RealityKings1: 7:41pm On Mar 22, 2025
It's actually stupid trying to use 100 to win anything in 2025.

You've been playing with 100 for over 10 years now
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 7:47pm On Mar 22, 2025
Sam2310:
JLXNRL

Oyewale0001
my chest...
Professional basketballer cry

Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 7:52pm On Mar 22, 2025
Hammer2O2O:
Oga rest and stop disturbing us on top how many odds even
Stfu 200 odds you say make i no panic
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by MORIERA: 7:55pm On Mar 22, 2025
Sam2310:
my chest...
Professional basketballer cry
Lol

Abeg I no fit laugh I get ulcer ... This betting thing na for the strong
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 7:57pm On Mar 22, 2025
MORIERA:
Lol

Abeg I no fit laugh I get ulcer ... This betting thing na for the strong
how person want take explain this one now, if na soccer, at least you fit tell person say that club suppose do over 1.5 and the person fit gree...
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 8:02pm On Mar 22, 2025
PJtech:
Stfu 200 odds you say make i no panic
e go enter no panic tongue
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Hammer2O2O: 8:07pm On Mar 22, 2025
Yehmy the best is here
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Hammer2O2O: 8:07pm On Mar 22, 2025
Yehmy the bst is here
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by MORIERA: 8:07pm On Mar 22, 2025
Sam2310:
how person want take explain this one now, if na soccer, at least you fit tell person say that club suppose do over 1.5 and the person fit gree...
Chief I run play am hoping am with hope say bad as e bad... This just be luck and grace


Hopefully e go green one day

Sam2310:
no vex...we go get them soon, On God
Which one be no vex lol ... BOB e go green goblet one day
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by yehmy(m): 8:10pm On Mar 22, 2025
Hammer2O2O:
Yehmy the best is here
my oga wetin I do?
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 8:10pm On Mar 22, 2025
MORIERA:
Chief I run play am hoping am with hope say bad as e bad...
no vex...we go get them soon, On God
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Everyday365: 8:15pm On Mar 22, 2025
ispreloaded:
cook 1k odd ... Odd nor b food ... use ya head
cry
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 8:22pm On Mar 22, 2025
Damn
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 8:23pm On Mar 22, 2025
Sam2310:
e go enter no panic tongue
E don cut
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Everyday365: 8:25pm On Mar 22, 2025
PJtech:
E don cut
What was the cashout?
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 8:25pm On Mar 22, 2025
PJtech:
E don cut
kai.
wetin u carry them, wetin they play?
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(op): 8:27pm On Mar 22, 2025
PJtech:
E don cut
You talk too much
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 8:31pm On Mar 22, 2025
Everyday365:
What was the cashout?
No cashout
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 8:32pm On Mar 22, 2025
Sam2310:
kai.
wetin u carry them, wetin they play?
The one i dropped don boom.. but i go play edit wey 1 team go cut am for last quarter 😭
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 8:33pm On Mar 22, 2025
😡😡😡😡😡😡😡😡😡😡😡😡😡😡😡
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by lexylexy(m): 8:33pm On Mar 22, 2025
PJtech:
One more game to boom😭😭


God abeg
Nice one. Congrats
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by lexylexy(m): 8:35pm On Mar 22, 2025
PJtech:
E don cut
How manage?
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 8:35pm On Mar 22, 2025
PJtech:
The one i dropped don boom.. but i go play edit wey 1 team go cut am for last quarter 😭
you sha play the one wey boom too be the koko
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by lexylexy(m): 8:36pm On Mar 22, 2025
PJtech:
The one i dropped don boom.. but i go play edit wey 1 team go cut am for last quarter 😭
So you no play the one wey you drop?
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by innkas: 8:37pm On Mar 22, 2025
Pjeth,Omo u game Don boom.
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Everyday365: 8:37pm On Mar 22, 2025
PJtech:
No cashout
😔

1 2 3 ... 516 517 518 519 520 521 522 ... 1108

Football (+/Other Sports) Betting Season 15Football (+/Other Sports) Betting Season 14Football (+/Other Sports) Betting Season 13234

Forex Trading Alerts - Season 16Forex Trading - Season 15||SCAM ALERT!!! Don't Be A Victim||*UPDATES ON PAGES 1-7*