Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ - Business (531) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Business › Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ (565007 Views)
1 2 3 ... 528 529 530 531 532 533 534 ... 1108 (Go Down)
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 8:07pm On Mar 23, 2025 |
OldGee1960:Yeah just chill till after this International Break jare. Dem dey move mad ☹️ |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Everyday365: 8:08pm On Mar 23, 2025 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 8:10pm On Mar 23, 2025 |
Everyday365:I also fire the game making double loss bro. If it was only me I won't mind but another person's stake on it pisses me more. I don lock d account for one week abeg. |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Michinko: 8:13pm On Mar 23, 2025 |
smartlad:poor man get 3kids ![]() Even if you feel like your are getting too old, a child is okay...not childrens that you cant be able to afford their needs... like making them drink garri 247 It's shows clearly that your prick nor dey stay one place... Anyways na your life ![]() |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 8:14pm On Mar 23, 2025 |
Madrid wey don show people pepper with under this month come dey move like who dey nba tonight choi. |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 8:24pm On Mar 23, 2025 |
Peterzoom20:Omo that team wey dem dey play no small ooo ![]() |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Michinko: 8:26pm On Mar 23, 2025 |
ispreloaded:funny enough... Your opinion is not needed... We dont need an opinion of a stingy f@ggot ![]() If real niggas dey talk... You nor suppose dey talk,cause you are just a fvcking lady ![]() |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Puntingnoob: 8:33pm On Mar 23, 2025 |
I'm feeling so sleepy |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 8:34pm On Mar 23, 2025 |
Peterzoom20:Calm down....nothing spoil, ordinary 4500 🙃 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(op): 8:35pm On Mar 23, 2025 |
Puntingnoob:We should read you bed time stories? |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by ispreloaded(m): 8:40pm On Mar 23, 2025 |
Michinko:🙄🙄🙄 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by erniok(m): 8:50pm On Mar 23, 2025 |
BUGOFF:Stay strong sir. |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Everyday365: 9:05pm On Mar 23, 2025 |
Peterzoom20:Chai We move bro. |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by BUGOFF(m): 9:43pm On Mar 23, 2025 |
erniok:Grateful 🥂 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by ChizzyBuna(m): 10:42pm On Mar 23, 2025 |
Everyday365:Makw una leave punting for the babas like us. My 3rd day straight winning. Take heart bro |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by ChizzyBuna(m): 10:43pm On Mar 23, 2025 |
Tonero Magestica ![]() I'm the best punter in this group 3 days in a row.. if e easy do am
|
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(op): 10:48pm On Mar 23, 2025 |
ChizzyBuna:You still dey hide winnings |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Everyday365: 10:56pm On Mar 23, 2025 |
ChizzyBuna:What was your stake and pot win? ![]() |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by ChizzyBuna(m): 10:59pm On Mar 23, 2025 |
Friday 5 odd ✅✅✅ Saturday 6 odds and 5 odds✅✅✅ Sunday 5 odds ✅✅✅ 3 days of profit succefully achieved
|
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(op): 10:59pm On Mar 23, 2025 |
Everyday365:N100 to win N587 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by smartlad: 11:01pm On Mar 23, 2025 |
Pls guys how can i receive money from UK pls |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Everyday365: 11:05pm On Mar 23, 2025 |
Samueltemi337:nice one boss. |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by ispreloaded(m): 11:06pm On Mar 23, 2025 |
smartlad:use bit coin wallet |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by ChizzyBuna(m): 11:07pm On Mar 23, 2025 |
Everyday365:it varys depending on my mood |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Everyday365: 11:08pm On Mar 23, 2025 |
ChizzyBuna:ok |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Everyday365: 11:09pm On Mar 23, 2025 |
Samueltemi337:Wait! 😳 You're not ChizzyBuna! 😡 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by ChizzyBuna(m): 11:09pm On Mar 23, 2025 |
Samueltemi337:u never win shishi olodo |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by smartlad: 11:09pm On Mar 23, 2025 |
ispreloaded:she will say im a scammer |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 11:10pm On Mar 23, 2025 |
Him go soon tire... Make una leave am make he show off small |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by ChizzyBuna(m): 11:10pm On Mar 23, 2025 |
Everyday365:Dont mind that fool |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Everyday365: 11:11pm On Mar 23, 2025 |
ChizzyBuna:I no see well. Too much garri don spoil my eye. 🤧 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by ispreloaded(m): 11:13pm On Mar 23, 2025 |
smartlad:pls the situation to her first ...ur govt are restricting cash transaction ![]() |
Football (+/Other Sports) Betting Season 15 • Football (+/Other Sports) Betting Season 14 • Football (+/Other Sports) Betting Season 13 • 2 • 3 • 4
Forex Trading Alerts - Season 16 • Forex Trading - Season 15 • ||SCAM ALERT!!! Don't Be A Victim||*UPDATES ON PAGES 1-7*
Viewing this topic: 3 guest(s)



