Peter Obi Is Live On Arise News - Politics - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Politics › Peter Obi Is Live On Arise News (611 Views)
| Peter Obi Is Live On Arise News by ottersberger(op): 8:03pm On Apr 01, 2025 |
| Re: Peter Obi Is Live On Arise News by Enwhen(m): 8:09pm On Apr 01, 2025 |
Make we dey cry ? |
| Re: Peter Obi Is Live On Arise News by Mabuggi88: 8:36pm On Apr 01, 2025 |
Enwhen:Yes you can cry if you wish to |
| Re: Peter Obi Is Live On Arise News by Nobody: 8:50pm On Apr 01, 2025 |
Oh...I didn't know he was going to be on air |
| Re: Peter Obi Is Live On Arise News by Enwhen(m): 9:05pm On Apr 01, 2025 |
Mabuggi88:Oya gbe bucket wa...kilode...Wetin sef!!! Pitobi dey shit , na news Peter Obi go church, na news Peter Obi dey press phone , na news Peter Obi , enter airport , na news Peter Obi wear wrist watch, na news Peter Obi no wear wrist watch, na news Walahi , na una go make Peter Obi flop finally... Na man o, no be supernatural being o |
| Re: Peter Obi Is Live On Arise News by Salewa97: 9:09pm On Apr 01, 2025 |
Peter Obi, the man with more plans than a 419er. |
| Re: Peter Obi Is Live On Arise News by magoo10(m): 9:13pm On Apr 01, 2025 |
If tinubu can use 2years to destroy Nigeria economy and the entire administrative system then 2years is enough for someone with capacity, compassion and character to create a positive impact let alone 4years. |
2023: ARISE News Presidential Debate (Live Updates) • Takeaways From Atiku's Interview On Arise Television - Tinubu Organisation • President Buhari's Interview On Arise TV (Updates) • 2 • 3 • 4
BREAKING: The Governor Of Akwa Ibom State, Umo Eno, Officially Defected To APC • Where Is The Sultan?� Nigerians Blast Northern Elders & Govs. For Ignoring Benu • So Abure Finally Chased Obi Out Of LP