₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,328,653 members, 8,436,766 topics. Date: Tuesday, 30 June 2026 at 06:44 PM

Toggle theme

Wetin Be The Difference Between "Motivation" And "Inspiration" ? - Business - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralBusinessWetin Be The Difference Between "Motivation" And "Inspiration" ? (166 Views)

1 Reply (Go Down)

Wetin Be The Difference Between "Motivation" And "Inspiration" ? by PidginCelebrity(op): 9:27am On May 21, 2025
According To You:

Wetin Be The Difference Between "Motivation" And "Inspiration" ?

You Fit Use Pidgin Or English Language Take Answer This Question.

No Use Chatgpt oo
Re: Wetin Be The Difference Between "Motivation" And "Inspiration" ? by tunnyl(m): 10:15am On May 21, 2025
Motivation na something wey push person make e do something wey normally go hard am small to do or wey him no too sabi how to do well. That thing wey push am na motivation.

Inspiration na that thing wey come from inside your mind wey be seh you no really need people to tell you. You just sit down dey busy and one idea just enter your mind wey fit push you to make new thing abi make something better.

Motivation mostly dey move person to perform action while inspiring dey bring idea.
Re: Wetin Be The Difference Between "Motivation" And "Inspiration" ? by emekad2: 10:27am On May 21, 2025
Motivation actively comes from you to someone
Inspiration, can be active or passive, comes to you through some other artefact like a book, an artistic work, a speech etc.
Re: Wetin Be The Difference Between "Motivation" And "Inspiration" ? by PidginCelebrity(op): 5:58pm On May 23, 2025
tunnyl:
Motivation na something wey push person make e do something wey normally go hard am small to do or wey him no too sabi how to do well. That thing wey push am na motivation.

Inspiration na that thing wey come from inside your mind wey be seh you no really need people to tell you. You just sit down dey busy and one idea just enter your mind wey fit push you to make new thing abi make something better.

Motivation mostly dey move person to perform action while inspiring dey bring idea.
Hmmmm...

You Don Hit The Nail On The Head Well Well.

So, According To You, No Be Every "Motivation" Fit Come From Person! "Motivation" Can Come From Anything!

As Our First Commenter, We Get Some Surprise Gifts For You To Choose From.

We Go List Five (5) Surprise Gifts For You To Chose From. You Just Need To Pick One - So We Fulfil Am For You!

You Don Ready ?
Re: Wetin Be The Difference Between "Motivation" And "Inspiration" ? by PidginCelebrity(op): 6:02pm On May 23, 2025
emekad2:
Motivation actively comes from you to someone
Inspiration, can be active or passive, comes to you through some other artefact like a book, an artistic work, a speech etc.
Hmmmm....

From Your Definition - "Motivation" Can ONLY Come DIRECTLY From Human Beings Right ?

From Your Second Paragraph, "Inspiration" Comes From Things Created By Other People.

Naso You Mean Am ?

Any Which Way - We Still Get Surprise Gift For You To Pick From As Our Second Commenter.
Re: Wetin Be The Difference Between "Motivation" And "Inspiration" ? by tunnyl(m): 9:12pm On May 23, 2025
PidginCelebrity:
Hmmmm...

You Don Hit The Nail On The Head Well Well.

So, According To You, No Be Every "Motivation" Fit Come From Person! "Motivation" Can Come From Anything!

As Our First Commenter, We Get Some Surprise Gifts For You To Choose From.

We Go List Five (5) Surprise Gifts For You To Chose From. You Just Need To Pick One - So We Fulfil Am For You!

You Don Ready ?
Yes ooo
1 Reply

10 Simple Steps To Self-motivation And More SalesWhat Is The Difference Between A Current Account And A Savings Account?Difference Between Mastercard, Verve And Visa?234

$5000 Azure Credit For SaleWays To Make Money OnlineIs There Any Bureau D' Change In Lagos That Accept USDT To Sell Dollars?