I Rem When I Bought A Fake Beats In 2013 For 60k - Crime - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Crime › I Rem When I Bought A Fake Beats In 2013 For 60k (494 Views)
| I Rem When I Bought A Fake Beats In 2013 For 60k by 2cribz(op): 3:37pm On May 28, 2025 |
Even my gf colobi3d the speaker,then when beats was still in vogue.not knowing it was a clone/copy Once I pair am,he go just talk one useless Chinese English....which says Tha bulutooth defise izza connecteda suzzessfully. Na when me with my gf get quarrell,na then I come sabi say na fake beats pill dem sell give me.she use am yab me.i almost enter ground. I later sold it on olx(jiji) then for 10k ... Tha bulutooth defise iz connecteda suzzefully Omo. |
| Re: I Rem When I Bought A Fake Beats In 2013 For 60k by nifemi25(m): 3:44pm On May 28, 2025 |
Na ABA made you buy be that .. |
| Re: I Rem When I Bought A Fake Beats In 2013 For 60k by 2cribz(op): 3:59pm On May 28, 2025 |
I swear ,e get bass oh,na thay one make me believe say na real. When i cone buy sony,e no dey talk any announcement e go just beep one small sound,e don connect quietly. nifemi25: |
| Re: I Rem When I Bought A Fake Beats In 2013 For 60k by Dundalk(m): 4:29pm On May 28, 2025 |
2cribz:2cribz stop taking Canadian loud.. 🙄 |
| Re: I Rem When I Bought A Fake Beats In 2013 For 60k by 2cribz(op): 4:30pm On May 28, 2025 |
Alaye,i no even dey kush.u no sabi me.wetin loud dey do here. Dundalk: |
| Re: I Rem When I Bought A Fake Beats In 2013 For 60k by Myrepublic(m): 10:56am On Jun 01, 2025 |
Dundalk:Me self try use my highness understand am, be like his highness pass my own |
"I Bought A Human Head For N20,000" - Ritualist Confesses (Photo, Video) • Fraudster Who Bought A Car With Fake Bank Alert Arrested In Akwa Ibom (Photos) • Abba Kyari, SARS Commander In Lagos In 2013- Nicholas Ibekwe Calls Out Super Cop • 2 • 3 • 4
Gunshot Fired, 2 Injured, As Police Nab Suspected Thief Dragging Gun With Victim • Sule Lamido Arrested By EfCC-(naij.com) • Boko Haram Gunmen Kill 8