₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,328,537 members, 8,436,222 topics. Date: Monday, 29 June 2026 at 10:37 PM

Toggle theme

Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ - Business (762) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralBusinessFootball (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ (576373 Views)

1 2 3 ... 759 760 761 762 763 764 765 ... 1108 (Go Down)

Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by RollinTNDA: 7:09pm On Jun 02, 2025
Cleanthes:
analyse my post ur answer is there.
use your brain
rambling of words that are out of context.
If uou cant explain a concept in a lay man perspective then i cant take u serious. Bye
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Cleanthes: 7:13pm On Jun 02, 2025
RollinTNDA:
rambling of words that are out of context.
If uou cant explain a concept in a lay man perspective then i cant take u serious. Bye
you will learn by experience
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by RollinTNDA: 7:59pm On Jun 02, 2025
Una see wetin i dey talk grin grin
These bookies dey set people up

Bet9ja no write Finals for this game
Bet9ja title am "Romania Superliga" grin grin
Until i go flashscore
Lo and behold it is a 1st leg 2nd leg religation match FINALS 🙅🏻🙅🏻

They will score 1 -0 and hold it in order to play extra time. That is when they will score.

Now people that play over 1.5 go dey cry by now.
Betting knowledge is extremely important.

Thank God i avoid this game
Same thing they did in Parcos hame yesterday.

Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by RollinTNDA: 8:05pm On Jun 02, 2025
You see why you must use flashscore and inspect each games.

Bet9ja title the match
Romania Superliga

People will play the game over 1.5 thinking it is regular match.
Until you go to flashscore and see it is a 1st leg 2nd leg match finals

1st leg was 1:2
2nd leg eneded 1:0 whyhuh

Because 1st 2nd leg matches are designed to enter extra time.
That is why home only scored 1 goal to aggregate it to 2:2 and didnt score again so they can enter extra time.

As i sharp manchi😁😁😁
I play them under 1.5 at 3 odds
With 3500😁😁😁👌👌

When you study betting like me
You will begin to see the designed pattern in football.

Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(op): 8:08pm On Jun 02, 2025
RollinTNDA:
Una see wetin i dey talk grin grin
These bookies dey set people up

Bet9ja no write Finals for this game
Until i go flashscore
Lo and behold it is a 1st leg 2nd leg religation match.

They will score 1 -0 in order to play extra time. That is when theu will score.

Now people that play over 1.5 go dey cry by now.
Betting knowledge is extremely important.

Thank God i avoid this game
Same thing they did in Parcos hame yesterday.
Most leagues don go break
But you nor one rest
Dey even stake matches way you nor know
Guy give it a rest
You talk and complain too much
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Baldwretch: 8:09pm On Jun 02, 2025
Reggzy:
nawa for you oo sad

Try dey reduce am, we no dey read storybook for here na sad
grin grin grin grin grin grin grin

Apologies for the late response. Once dem take light like this, my case na aurevoir. grin grin grin grin grin grin

I was expecting you would ask a question. Make I try reduce am as you said with a question and answer you since two of una don ask.

Imagine! Imagine that.... Okay, what if the guy wey carry LAPO cooperative money take use stake two sure odd play the game and the game no come. What if e cut! grin grin grin grin grin grin grin grin. Na 10 milla burn so ooooo! In addition to all his 50 years losses!

Imagine say na you e happen to.

Imagine say na you wan use LAPO cooperative money, say you wan recover all your 200naira/day losses in the last 50 years! Now, as you dey cry blood say village people don enter your matter, say how you wan take LAPO their money, your brother from obodo America just show face. The guy na big fish. Money miss road.

The man say Regzy, what's the problem? You pile lie upon lie upon lie. Your momcy just die, una wan travel India go meet guru maharaji wey go resurrect am and una go need 10m. All your children need kidney transplant, your wife dey emergency, you need 5m to take run one business. The guy say - Regzy take this 25 milla, use am sort yourself, and don't bother me again.

My guy leave you. You rush use the 25 milla do wetin dey your mind. grin grin grin grin grin

You carry two odd, just one straight winning. The game green. E enter. You scream Yahweh is the Most High God. You dance galala. Shoki. Area no hear word! Everybody know say something sup grin grin

You return LAPO cooperative money, subtract all your 50 years' losses, shey profit no go still boku so?

Big profit. Owo tabuwa! Ego money. grin grin grin

Now, my question to see if you understand my analogy is this - what if the 25m naira ticket cut?
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by koldrun: 8:09pm On Jun 02, 2025
Omo cry
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by koldrun: 8:11pm On Jun 02, 2025
Baldwretch:
grin grin grin grin grin grin grin

Apologies for the late response. Once dem take light like this, my case na aurevoir. grin grin grin grin grin grin

I was expecting you would ask a question. Make I try reduce am as you said with a question and answer you since two of una don ask.

Imagine! Imagine that.... Okay, what if the guy wey carry LAPO cooperative money take use stake two sure odd play the game and the game no come. What if e cut! grin grin grin grin grin grin grin grin. Na 10 milla burn so ooooo! In addition to all his 50 years losses!

Imagine say na you e happen to.

Imagine say na you wan use LAPO cooperative money, say you wan recover all your 200naira/day losses in the last 50 years! Now, as you dey cry blood say village people don enter your matter, say how you wan take LAPO their money, your brother from obodo America just show face. The guy na big fish. Money miss road.

The man say Regzy, what's the problem? You pile lie upon lie upon lie. Your momcy just die, una wan travel India go meet guru maharaji wey go resurrect am and una go need 10m. All your children need kidney transplant, your wife dey emergency, you need 5m to take run one business. The guy say - Regzy take this 25 milla, use am sort yourself, and don't bother me again.

My guy leave you. You rush use the 25 milla do wetin dey your mind. grin grin grin grin grin

You carry two odd, just one straight winning. The game green. E enter. You scream Yahweh is the Most High God. You dance galala. Shoki. Area no hear word! Everybody know say something sup grin grin

You return LAPO cooperative money, subtract all your 50 years' losses, shey profit no go still boku so?

Big profit. Owo tabuwa! Ego money. grin grin grin

Now, my question to see if you understand my analogy is this - what if the 25m naira ticket cut?
.
You get sense.. No doubts
But na dis kind sense dey lead to madness
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Baldwretch: 8:18pm On Jun 02, 2025
koldrun:
.
You get sense.. No doubts
But na dis kind sense dey lead to madness
grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by RollinTNDA: 8:19pm On Jun 02, 2025
Samueltemi337:
Most leagues don go break
But you nor one rest
Dey even stake matches way you nor know
Guy give it a rest
You talk and complain too much
😊😊😁😁

I understand your tiny brain cannot comprehend such intellectual write up.
If a 5 year old child read scientific paper on organic chemistry.
It will look like jargoons to him.

Im explainning why you should be careful of matches these day because they are 1st/2nd leg finals and such matches are not good for betting.

I avoided the game and im happy to see they ended 1-0 because parcos did the same to me and i vowed to avoid such matches. So happy i avoided it😁😁👌
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(op): 8:24pm On Jun 02, 2025
RollinTNDA:
😊😊😁😁

I understand your tiny brain cannot comprehend such intellectual write up.
If a 5 year old child read scientific paper on organic chemistry.
It will look like jargoons to him.

Im explainning why you should be careful of matches these day because they are 1st/2nd leg finals and such matches are not good for betting.

I avoided the game and im happy to see they ended 1-0 because parcos did the same to me and i vowed to avoid such matches. So happy i avoided it😁😁👌
Omo you go like talk o
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by JAOS(m): 10:14pm On Jun 02, 2025
Bot is messing up this thread
Seun why have you not fix your bot this is getting too much do something about it
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Yorubastardz: 10:21pm On Jun 02, 2025
JAOS:
Bot is messing up this thread
Seun why have you not fix your bot this is getting too much do something about it
maybe the bot lose bet grin grin na frustration cause am
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by seewin(m): 11:14pm On Jun 02, 2025
😐

Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by seewin(m): 6:32am On Jun 03, 2025
seewin:
smiley
22+ odds won and 14+ odds won 💥💥💥💥💥

Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by JAOS(m): 6:55am On Jun 03, 2025
seewin:
22+ odds won and 14+ odds won 💥💥💥💥💥
Weldone👏
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Reloadedisraelp: 11:35am On Jun 03, 2025
Mk person give me 1000 ods bet9ja code ... U get ur share after win lipsrsealed
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Reloadedisraelp: 2:21pm On Jun 03, 2025
Women things dey tire person oo... hopefully they'll play well....
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Reloadedisraelp: 2:22pm On Jun 03, 2025
Rolling any odd for me🙄
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Everyday247: 2:29pm On Jun 03, 2025
Reloadedisraelp:
Rolling any odd for me🙄
1.01 odd? tongue
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by RollinTNDA: 5:58pm On Jun 03, 2025
Reloadedisraelp:
Rolling any odd for me🙄
saw this too late.
The games for today have all entered Only 1 game left to boom.

1 2 3 ... 759 760 761 762 763 764 765 ... 1108

Football (+/Other Sports) Betting Season 15Football (+/Other Sports) Betting Season 14Football (+/Other Sports) Betting Season 13234

Forex Trading Alerts - Season 16Forex Trading - Season 15||SCAM ALERT!!! Don't Be A Victim||*UPDATES ON PAGES 1-7*