Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ - Business (780) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Business › Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ (678714 Views)
1 2 3 ... 777 778 779 780 781 782 783 ... 1108 (Go Down)
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Reloadedisraelp: 12:12pm On Jun 14, 2025 |
RollinTNDA:na the odd wey just waste dy pain me otherwise na about 130k+ i for cash out yesterday from those odd.... Na to close them remain... U dy try wey u dey use them as ur main |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by RollinTNDA: 12:34pm On Jun 14, 2025 |
Reloadedisraelp:Broo dem don run me street before. Just that I make sure I don't touch their bonus. You fit win millions with their bonus and they will pull up on excuse from their T&C. So the best way is to stake with your own money if you are dealing with them. That is why I said it earlier that Bt9ja bonus na the most useless thing on earth. And some low IQ tools were saying I was wrong. Now you don see am. If I show you how many of their bonus I have left to expire. |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Reloadedisraelp: 12:43pm On Jun 14, 2025 |
RollinTNDA:i totally believe what ure saying.,, Me i nor dey use bet9ja b4...i never liked them one bit...i abandon my sportybet account otherwise i wont be here using bet9ja...i know them from day1 they are very cunning bookies ... |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by koldrun: 12:47pm On Jun 14, 2025 |
Reloadedisraelp:🥺🥺🥺🥺🥺🥺🥺🥺🥺🥺🥺🥺🥺🥺🥺🥺🥺🥺🥺🥺🥺🥺🥺🥺🥺🥺🥺🥺🥺🥺 Please don't cry |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Reloadedisraelp: 12:53pm On Jun 14, 2025 |
koldrun:na odd i dey waste dey vex me ....the maximum amount they can give me nor pass 30k something wey i for triple for football. Com yesterday.. i dey vex like this because i dey waste gud odd there 😠 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(op): 12:54pm On Jun 14, 2025 |
[img][/img] Reloadedisraelp:Eya 😐😐😐😐😐😐😐😐😐😐😐😐😐😐😐😐😐😐😐😐😐😐😐😐😐😐😐😐😐😐😐😐😐😐😐😐
|
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Pjtechv2(m): 1:10pm On Jun 14, 2025 |
Samueltemi337:Samuel reply me na ..................... |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Reloadedisraelp: 1:34pm On Jun 14, 2025 |
Another income winning from the bonus ...have staked 10k x6times now.. odd just dy waste .. ![]()
|
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Reloadedisraelp: 1:39pm On Jun 14, 2025 |
To mark am green na another problem... ![]() |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(op): 1:40pm On Jun 14, 2025 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Reloadedisraelp: 1:55pm On Jun 14, 2025 |
Lol ....i go waste all the money ....mk this one cut abeg ![]()
|
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Reloadedisraelp: 2:03pm On Jun 14, 2025 |
Oma this people na theif ... they have settle the game dat lost and left the one dat green.. theif for morning, afternoon and night |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Reggzy: 2:07pm On Jun 14, 2025 |
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣😃🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by RollinTNDA: 2:07pm On Jun 14, 2025 |
Another day to fight against the Machine. As for Seun I don't understand why your buts just dey beef me ![]() Yesterday I post 6 winning tickets naso I just dey collect ban dey delete my pics ![]() Seun, wetin I do una for this forum?? You are turning nairaland into North Korea dictatorship cuz I no understand again.😡👌 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(op): 2:10pm On Jun 14, 2025 |
Reloadedisraelp:Give it a rest You don too complain abeggg |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Reloadedisraelp: 2:10pm On Jun 14, 2025 |
Reggzy:e reach to laugh abeg see bookies wey people put their life savings ![]() |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Reloadedisraelp: 2:11pm On Jun 14, 2025 |
Samueltemi337:lol... I just dy try my best bro...no shame ur fellow hustler 🙏 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by RollinTNDA: 2:13pm On Jun 14, 2025 |
Reloadedisraelp:I know that a lot of people here dey hate on me. But when I give advise I give it from a sincere side if things. Yesterday I warned you about Bt9ja bonus Those fowlz that were saying i was wrong Now they are silent.. As a punter myself, the thing wey pain me be say you no play all these things with real money. I know that feeling. Just pray to the might stars that they settle it or else once it's 12 am. Otilo the bonus expire |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Reloadedisraelp: 2:17pm On Jun 14, 2025 |
RollinTNDA:na wetin dey pain me be dat bro... U are very correct ... Na God be the greatest...let our efforts not been in vain ...amen🙏 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Reloadedisraelp: 2:21pm On Jun 14, 2025 |
See scam .... Imagine they are pulling another form of excuse
|
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(op): 2:22pm On Jun 14, 2025 |
RollinTNDA: RollinTNDA:Oga this was your post that people called out to be wrong Stop trying to play victim And yes you were totally wrong about it |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Reloadedisraelp: 2:36pm On Jun 14, 2025 |
Samueltemi337:... Guy sometime u are off point...i have staked total of about 70k just to get 30k wey nor sure....so what's the difference between what he said and what am passing through nw?... Dy use ur sense abeg. |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(op): 2:40pm On Jun 14, 2025 |
Reloadedisraelp:Did i quote you mr man? If what he said was right you never suppose withdraw since? Or you can't read? |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(op): 2:44pm On Jun 14, 2025 |
What will I be bitter about? Say bet9ja nor gree pay you? 😂😂😂😂 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Everyday247: 2:47pm On Jun 14, 2025 |
Samueltemi337:Bet9ja no gree pay that guy? ![]() Why na, didn't he follow the bonus rules? 🤷 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by ispreloaded(m): 2:50pm On Jun 14, 2025 |
Samueltemi337:30k ...u know how much i dy stake a day...na my wasted effort just dy pain me ...nor worry one day u'll experience dsame... Then when someone laugh at u... u'll remember this comment. |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(op): 2:52pm On Jun 14, 2025 |
Everyday247:He dey wait for us to tell am the rules 😂😂😂😂 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(op): 2:53pm On Jun 14, 2025 |
ispreloaded:Eya Take heart He never reach to cry 😪🥺😓😭😭😭😭😭 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Everyday247: 2:57pm On Jun 14, 2025 |
ispreloaded:Wetin you do? ![]() Seun Seun Seun Seun |
➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ • Football (+/Other Sports) Betting Season 14 • Football (+/Other Sports) Betting Season 13 • 2 • 3 • 4
||SCAM ALERT!!! Don't Be A Victim||*UPDATES ON PAGES 1-7* • Forex Trading - Season 15 • Forex Trading - Season 13
Viewing this topic: 2 guest(s)




